Asakel's Posts
Nairaland Forum › Asakel's Profile › Asakel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 66 pages)
*yawns* Una good morning o. Make una no vex...i jes dey wake..na wan wicked dream wey kip me 4 bed o. E be like season film. Season 1 jes end... Anyways sha no be ma dream me wan tok. "Hap'New Month" P.O in the building. :-) |
Lol! Adex if u read history finish com meet me here. Lol! |
Mehlena: awesome tankz*smiles* 9'ce |
Hugo7: no vex if u nameis excluded hard one tho.Lol! "Ashake" Who in Gods name z dat? :-) |
Trafford: we are finez.. Whre ve u been?I'v been to London to see the Queen. Lol! (ah pray o) I jes deey bwo. So R. Freeman z back? Lol! |
Mehlena: lol mr Protocol Officer i hail o hw r u doingI'm so gallant dearie. Hw ur nite goin? :-) |
A vewi good evenin here. The way diz thread dey ran eh! Even Usain Emeka Bolt no fit catch up wit im long legs. How una deyz. P.O |
sylvalord: *shocked* me no hold ur tin oo.. U want make i get leprosy 4 hand?*vex* U no holam abi? If u dan loss am jes gv me ur own o. (dat ur own wey no even fwesh sef) :-( |
Viewing this topic: Youngbrown06, rezimero, ojingbe(m), philipaduobi, Samsantos9(m), jazinogold(m), Mickey7(m), oliseh.com(f), Fabzgrace(f), sylvalord (m), Mcslize and 1 guest(s) . . Kip on washing o. Una dey cinema abi. Abi na theater una dey. |
sylvalord: find am wel ooMa fwend dnt play wif me. U beta find ma tin or i'l report u 2d COS abi na CSO. U rememba u were jogglin it b4? |
Like seriozly all ov una dey watch i dey type.? Abi una fingers dan cripple. |
Mickey7: dis lagosians or worefa it af do plsLol! Benin and Delta dan dy tok since o...una no hala. Afterall na 4reigners go still full Uniben. |
Great~Mind:Lol! Ryt! Tax board |
Mickey7: lol which tin....trafford ar u one of d igbo immigrants in delta? (delta-igbo) i knw history oMa beloved tin....na sylvalord holam |
sylvalord: lol.. Wèré.. Ur tin lost?I left it behind after ma morning shift... Didnt u handle it. If i no see ma tin ehn.... |
@Adex. Me knw itire wella. Inshu i dey on ma way there naw....wan go gba PS2 wit fwends 4my fwend houz. Which area 4 itire u lodge or ur street? |
Faith93: NOMINATION:.... 1.adex097 2.sylvalord 3.mickey7 4.ikj 5.asakel 6.trafford 7.greatmind 8.faith93 9.mehlenah 10.ojingbeI owe u wan. "Toothpick" D'hehehehe! @Adex I knw Itire die........inshut i'm on ma way there naw to gba PS2. Ma fwend z invitin me. Lol! Which syd 4 itire or d name ov ur street? |
Afternoon fwends. *searching 4my tin* |
Mickey7: my list of norminees for d uniben 2013/2014 admission thread awards .1 BESTHmmmmmm! **blushing** |
jazinogold: dis is the format.. ... my nominations are asHmmmph! Lemme seeee. Timbo timbo baskelebe...sisi alaba burs...alaba laba kais kais sisi abus abus. "A.D.E.Xcology" |
Michael Sokoto: I nor understand oo, tot I started a new pageU did |
Mehlena: ah ok o i hear u... Mr P.OYeah! Dats ryt. *gives every1 sachet purewater with straw* P.O |
Michael Sokoto: I nominate BEKOKOJA as Ambassador JJC!Lol! Oga whch catgory u wan put me? |
Mehlena: we nor want... The M.I.C go fit u lol4 wetin na.....:-( U no M. Sokoto call. I go get P.O when eflybody dy post hmslf dm no tok o na me una wan gv M.I.C. Olorun maje. |
sylvalord: i c u bro.. Hw ya nyt naMa nite gallant bwoda. Food dan ready yet? :-) |
How do we vote o. Na jes to write am down or there z a thread 4 dat? |
Michael Sokoto: highest elect/elect aggr af seen so far iz 54 oo!, me i got 51 aggrHmmmph! Me i see wan like dat wey get 87 o. |
Mehlena: adex-C.S.O, ijk66-I.G, nw you-D.P.O hmmm God help usWe still waitin 4 M I C Lol! Messenger In Chief. Buh me wan get ma own o. "Protocol Officer" Abi una no want ni? |
jazinogold: Viewing this topic: MichaelLol! Boss U jes crackd me up diz mornin o...cos na vex me take wake up. Dat page u hv is really good. Lol! How i wish sey dat shoprite story na real...cos the way me bury ma face dey read ur story eh.....e be like sey i dey prepare 4 uniben ptume. Lol! I still dey laff dy write diz tins o.......dats y u dey see....too much.....dash. Na u cus am sha. G'morning! |
Education / Re: UNIBEN Admission Thread 2013/2014 by Asakel(m): 7:04pm On May 22 I chose UNIBEN. Wanna study English/Literature. Wit 209 in jamb. Hope I'm gud 2go. Any Eng/Lit aspirant in d forum. Add me. 2go-asakel911 FB-Asagwara Asakel Kc Leggoo. Success in our 4t coming post-ume. . . . . . . . Jes went back memory lane. I started late o....almost a month after Jamb. Lol! Anyway.....I've bin goin strong..cos dat was d day I returnd after goin off 4 11months. Asakel z here to stay. 2go- Asakel911 Fb- www.facebook.com/Asakel Twitter- @IamAsakel (folo bk) |
Adex097: Yepa!!!!!Anjorin |
sylvalord: Heavenly father, king of glory, we thank u lord 4 waking us and our families dis morning, we thank u 4 our admission and stress free clearance, we thank u 4 what u av done, what u r doing and what u wil do.. I worship u IJN.. Lord as we gather here 2day, may we gather to wish one another congratulation on our matric day IJN.. Thank u father 4 we knw u av already done it in Jesus mighty name i av prayed Amen..And amen! G'morning bwo. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 66 pages)

