Ashkormissy's Posts
Nairaland Forum › Ashkormissy's Profile › Ashkormissy's Posts
If dis actually isnt fiction, den Mazi needs prayas. Aw can u take advantage of a sisi in dat kinda situation? I no bliv say dem slap u well, if not ur d*ck no go even tink to dey do dat nyt. U don enta anyama now! |
E be lyk say i go start to dey vex o |
All of una, make una siddon dere dey swallow panadol for person headache o! |
D story don enta anoda level, chai! |
repogirl: i dey hide o, the story never complete yet, need more time. I'm working on it amongst doing other things but tonite sha, by midnite most likely.. No problemo. |
Wen on earth re we getting anoda story update ? |
serahsadeiyare: @princesa... Thanks!Finally! Been waiting for so long! |
Come o, whr ishi love dey, abi d toree don finish ne? U no knw say we dey wait? |
?