Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,804 members, 7,956,057 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 10:53 PM |
Nairaland Forum / Ayomidegambari's Profile / Ayomidegambari's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 15 pages)
Politics / Re: Photo: Check Out Jonathan's Campaign Bus In London by ayomidegambari(m): 7:18pm On Dec 26, 2014 |
I swear down!!!! If I got d chance 2 colet 20 voters card, I ll vote EVERYTHING for buhari. Make I dey drink garri 4 jonathan era, coz I no I go chop chicken 4 buhari era. |
Celebrities / Re: Rita Dominic Shares New Pictures From Music Meet Runway by ayomidegambari(m): 4:10pm On Dec 25, 2014 |
Wetin concern me, (drinking my garri with fried chicken) |
Crime / Re: SHOCKING PHOTOS: 2 LAUTECH Students Striped Unclad & Beaten For Stealing by ayomidegambari(m): 3:37pm On Dec 25, 2014 |
Tnk God dem no die!!! E for be lautech plus uniport |
Politics / Re: 3, 000 APC Members Defect To PDP In Lagos by ayomidegambari(m): 12:08am On Dec 25, 2014 |
See as them they smell..mtchew |
Politics / Re: Buhari Garners 40,000 Followers On Twitter In 2 Days. by ayomidegambari(m): 12:01am On Dec 25, 2014 |
Fraction: general buhari gathers 40000 followers within two days, calculate the amount of followers he will have by this day 2015? U can use gej head to calculate and draw ur pie chart. Start!!! 2 Likes |
Celebrities / Re: Actor Emma Ehumadu Flaunts Wife & Son Who Are Based In Germany (photos) by ayomidegambari(m): 2:04pm On Dec 23, 2014 |
If na hin pikin hw come d small boy no laff? E fit be hin broda pikin sha |
Politics / Re: Lucky Boko Haram Survivor Warns Nigeria..(Photo & Video) by ayomidegambari(m): 1:31pm On Dec 22, 2014 |
temitemi1:2 questions for u abeg ansa, who's presentlyin power? Secondly, does gej rili love nigeria, y not duwin what he wants 2 do by 2015 mk he do am now. If u no get something reasonable abeg no comment again. U hear? |
Politics / Re: What I Know About Boko Haram – Modu Sheriff by ayomidegambari(m): 5:46pm On Dec 21, 2014 |
Weda na u dey sponsor dem or not..d truth go appear 1 day, and if afta we con find out say u dey among pple wey dey sponsor dem..I promise u death. |
Politics / Re: Stick With The Incumbent President And Re-elect Him In 2015 Prof Wole Soyinka’s by ayomidegambari(m): 2:38pm On Dec 21, 2014 |
temitemi1:see ur mouth!!! No shaking kho, standby ni |
Politics / Re: Is This Not WICKEDNESS? Youths Burn Brooms Together With APC Flags In Imo by ayomidegambari(m): 2:32pm On Dec 21, 2014 |
Disclaimer:who know y 4 glass house? Gej wey u want die 4, he no recognys ur family..no beef me ooo, I swear I b bad boi.., (boys aint smylin)I won rest my case, if u lyk rise am. U go taya |
Literature / Re: Obasanjo's Autobiography "My Watch" Now Sold In Traffic. Are They Pirated? by ayomidegambari(m): 2:08pm On Dec 21, 2014 |
Dem edit obasanjo face 4 photoshop on computer, yet e no fine. |
Religion / Re: Pastors That Are Poor Were Not Called By God- Uma Ukpai by ayomidegambari(m): 1:49pm On Dec 21, 2014 |
He don smoke weed take chelsea join am, e con dey split rubbish..make e eye come down e go regret wetin in tok |
Politics / Re: Picture Of Former President Olusegun Obasanjo Tying Wrapper Among Women by ayomidegambari(m): 5:09pm On Dec 20, 2014 |
D man no too get sense jare |
Politics / Re: Does Buhari Have A University Degree? by ayomidegambari(m): 5:03pm On Dec 20, 2014 |
Ask God |
Politics / Re: Photo: Fashola Meets With Ambode & All APC Guber Aspirants For Reconciliation by ayomidegambari(m): 5:00pm On Dec 20, 2014 |
See the man weydey bsyd fashola, dey say mk e look camera, na food wey dey table e dey stare at? Hungryman |
Politics / Re: Mercy Johnson Excited About Pastor Adeboye's Decison On Buhari/Osinbanjo Ticket by ayomidegambari(m): 10:53am On Dec 20, 2014 |
Lol. Weyrey. Mercy johnson no go sell again if oga jona comot 4 post. 1 Like |
Celebrities / Re: Iyabo Ojo Adds Vaginal Tightening, bosom & Butt Enlargement To Business Line by ayomidegambari(m): 2:41pm On Dec 19, 2014 |
Na ashawo lyk her go dey patronise her na |
Education / Re: Lasu 2014/2015 Admission process by ayomidegambari(m): 4:48pm On Dec 17, 2014 |
tommytim:lol. Na lie |
Politics / Re: A Vote For Buhari Is A Vote For Tinubu – PDP by ayomidegambari(m): 11:16pm On Dec 14, 2014 |
gregg2:see ur mouth |
Gaming / Make A Sentence With My Last Word. by ayomidegambari(m): 11:45pm On Dec 13, 2014 |
Sop NL, I found this very interesting game that never ends. Make your own sentence too through my last word. My sentence is: MAKE HAY WHILE THE SUNSHINE. Let's go!!! Enjoy. 1 Like |
Politics / Re: Comedian MC Abbey Slams Gen. Buhari For Declaring His Asset by ayomidegambari(m): 11:37pm On Dec 13, 2014 |
Na PDP hire am |
Politics / Re: Comedian MC Abbey Slams Gen. Buhari For Declaring His Asset by ayomidegambari(m): 11:35pm On Dec 13, 2014 |
Leave him, he just wants to be relevant, if buhari reply am, he go con screenshot am dey show people, he want buhari to recognise him presence. But d wiseman no go reply am #lobatan 1 Like |
Celebrities / Re: Comparism Between Patience Jonathan And Aisha Buhari by ayomidegambari(m): 11:34am On Dec 12, 2014 |
As goat stand, naso dem go price am 4 market. U fit compare obasanjo with monkey..bt nt patience wit aisha na |
Romance / Re: Hilarious: Tells Us What Is Going Through This Groom's Mind [photo] by ayomidegambari(m): 10:10pm On Dec 11, 2014 |
See as the wife dey look am dey smile, she like "sign am shapshap no dey dull" like " sign am sign trouble, u dey craze!!! 1 Like |
Politics / Re: Buhari's Performance At APC Primaries Shows His Weakness - Former CNN Reporter by ayomidegambari(m): 4:29pm On Dec 11, 2014 |
Who sabi dz 1 for my hood!!! Abeg make una dey try check dey una dey put 4 front page oo, if I know say na rubbish tok, I go con view am? Mtcheew |
Politics / Re: Updates: APC Presidential Primaries 'Ballot-Box Counting' Thread. by ayomidegambari(m): 4:26pm On Dec 11, 2014 |
Immune1:bros, I b confam true boy of lasgidi, was born here n feed here yet buhari is d man capable of taking naija 2 d next level..u no need spoon to chop slap na..ITS DAY BREAK IN NIGERIA, TIME TO SURVIVE WITHOUT DEPENDING ON SOMEONE. Buhari!!! Dey GO!!! Naija dey ur back lyk backbone!!! 1 Like |
Politics / Re: Updates: APC Presidential Primaries 'Ballot-Box Counting' Thread. by ayomidegambari(m): 4:19pm On Dec 11, 2014 |
akoaki:bro, even if naija advance so tey dem produce wetin go dey count 1 billion in 1second, naija go still insist on counting by hand, NAIJA NO TRUST YOU, NA MACHINE DEM CON TRUST?!!! |
Politics / Re: Updates: APC Presidential Primaries 'Ballot-Box Counting' Thread. by ayomidegambari(m): 4:12pm On Dec 11, 2014 |
Immune1:I ll like to emanate the fact out of your view, u wrote buhari is desperately in pursuit of curbing corruption in the country, my 1st question is, if you are asked in who wants to be a millionaire that '____ is what's affecting nigeria as a country abberantly, bro d ansa is corruption. Bro ima go to any length that buhari as a man is the solution to nigeria's problem. I rest my case. 2 Likes |
Politics / Re: Updates: APC Presidential Primaries 'Ballot-Box Counting' Thread. by ayomidegambari(m): 4:03pm On Dec 11, 2014 |
BUHARI has already won!!! I told you, you don't need spoon to chop slap na..UP APC!!! UP BUHARI. 3 Likes |
NYSC / Re: A Corper's Tennis Shoes In Camp (funny Picture) by ayomidegambari(m): 2:25pm On Dec 11, 2014 |
No mind am, na so in dey do 4 secondary skul too |
Celebrities / Re: Tuface Idibia's Pretty Daughter Celebrates Her 6th Birthday [photos] by ayomidegambari(m): 2:20pm On Dec 11, 2014 |
2baba go soon celebrate d 1 wey my sister born 4 am |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |