Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 4:10pm On Feb 08, 2008 |
Ituen, abeg ignore Koko23, she fit give u syphillis  |
Jokes Etc › Re: Migines by ayusman16(m): 3:53pm On Feb 08, 2008 |
Migines is a hardworker  Him go soon establish him own pure water coy. Migines Purified Colored Satchet Water Inc |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 3:50pm On Feb 08, 2008 |
i no like pple dey yab my guys nah  |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by ayusman16(m): 3:41pm On Feb 08, 2008 |
See women wey wan spoil ooo  It is not the size of the barrel that matters but the volocity of the bullet. If na lie make una ask elementus |
Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 3:19pm On Feb 08, 2008 |
Yes o my bro. If i continue dey yab d babes; i fit end valentineless on thurs. Eyin babes make una help dis broda nw. I get enough cash to spend  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 3:10pm On Feb 08, 2008 |
polite insult. chei! |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by ayusman16(m): 2:55pm On Feb 08, 2008 |
Lola, u dont forget say ur Popsie na pastor? |
Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 2:32pm On Feb 08, 2008 |
Lolababy, why now? wetin i do u wey u dey yab me? And the name is AYUS for short |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 2:04pm On Feb 08, 2008 |
Tufe na him worst pass. Bloody woman wrapper |
Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 1:53pm On Feb 08, 2008 |
No wonder y get bow leg, and ur dis thing don flat like slippers  |
Jokes Etc › Re: Migines by ayusman16(m): 11:22am On Feb 08, 2008 |
dat is trekmarketing |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by ayusman16(m): 11:16am On Feb 08, 2008 |
ur shadow fit catch up with u? no way, i don cut out sharp sharp! SEUN, ritualist on the parole for Nairaland ooo |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by ayusman16(m): 10:58am On Feb 08, 2008 |
It has been confirmed that na Dollar and Pounds i go produce  |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by ayusman16(m): 10:07am On Feb 08, 2008 |
@Lola COmmon babe! no need to report the ritualist, afterall na only cedis dem fit produce with ur head, breast and huh!  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 9:29am On Feb 08, 2008 |
iceblue: @ ayusman
GIRLFRIEND SNATCHER!! go and find your own hard-earned girlfriend and leave folly's sweetie alone Am single and ready to manage u if u can meet my criteria? What do u think? Leave FOlly for Aisha2 @FOlly Help tell the girl |
Jokes Etc › Re: Know Your Shit! by ayusman16(m): 10:34pm On Feb 07, 2008 |
Ashi-baby, The name is AYUSMAN. Damn! It's only dumb pple that call me anusman. Please dont be dumb ok  |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by ayusman16(m): 9:38pm On Feb 07, 2008 |
una too spoil  |
Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 3:52pm On Feb 07, 2008 |
Ituen my guy! Ladies man! I envy u ooo  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 1:14pm On Feb 07, 2008 |
Chei! I can smell valentine in the air  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 11:39am On Feb 07, 2008 |
@Aisha2 U know i can do better than that "thing" u call ur man! walahi try am for me  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 11:01am On Feb 07, 2008 |
Folly so Foolish that he couldnt spell STUPID  This guy never cease to amaze me. Akuya, rago, busunru!  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 10:48am On Feb 07, 2008 |
Would appreciate that man. Thanks man! |
Jokes Etc › Re: Temptation by ayusman16(m): 10:36am On Feb 07, 2008 |
I'll pretend i didnt see this but hope others would pass tooo  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 10:33am On Feb 07, 2008 |
Too dumb to even understand a slowpoke? Na wao for u ooo  |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 10:28am On Feb 07, 2008 |
@Aisha2 Ur man has chickened out. he can't even fight for his woman. Dump the coward and come to a strong brother who gotta lots of love to shower on u.  @Fisherman Foolish U wan start to dey look for fish now? |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 10:11am On Feb 07, 2008 |
@Foolish, U want us to settle it outside  |
Jokes Etc › Re: Migines by ayusman16(m): 10:07am On Feb 07, 2008 |
Jealous who? An ordinary pure water seller who has not met his target to earn enough money to buy ticket for browsing.  |
Jokes Etc › Re: Know Your Shit! by ayusman16(m): 10:02am On Feb 07, 2008 |
Am a sweeet guy. Dont know about saucekid |
Jokes Etc › Re: Funny Divorce Letter by ayusman16(m): 9:54am On Feb 07, 2008 |
aisha2: Hey Baby, missed u so much my love Am cool my love. Guess u r referring to me and not that loser. Ina kwana, ki tashi lafia? |
Jokes Etc › Re: Know Your Shit! by ayusman16(m): 9:46am On Feb 07, 2008 |
ashaby: @ anusman every body dey talk, u sef dey complain of shit, are u not d originator of the whole shit business. u beta enjoy d thread or i report u to otunba Gadaffi. loose apetite ko, lost apetite ni,
@Ashi Baby
Ar u talkin to the stiff master like dat? Have u ever been hit from behind? Watch ur ass sorry ur steps  |
Jokes Etc › Re: Between Your Legs by ayusman16(m): 8:25am On Feb 07, 2008 |
ptaller: This is a very good thread, but me na Yoruba movie titles I go put.
Oloshi omo oshi lo start thread yi between your legs,part 1.
Aje ni iya re, between your legs. Series 4, season 2.
i think this two should be enough for now, Guys please keep it coming. It has not come to that now? Instead of insulting the poster's parents why not take initiative and post even a dumb joke.  |
Forum Games › Re: Pairing by ayusman16(m): 8:15am On Feb 07, 2008 |
kaka23: @ayusman am more than perfect for a king not even the prince and u know what that means Then u must be perfect for Rev King. God save u when u err  |