Ayusman16's Posts
Nairaland Forum › Ayusman16's Profile › Ayusman16's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 119 pages)
nice |
u nko, na 4 ur d*&k them go castrate u. |
Na Ituen dey incharge of the Credit Thrift business wey Migines dey save money after daily biz |
SUccess! By the time i whoooze u finish u go turn to failure. Lola is mine or WIP to mine. no use fine boy steal from me! |
Lola, did one wey u don turn hotcake for those ugly toasters. Na wao U need to reassure continually. |
tytylayor:So AgberoLife na small boy? Hmmm! No wonder he believes he's 3PAC ![]() |
@Tyty U wan make dem sack me abi? U got me cracking like hell, nice one ![]() |
Na 2yrs salary. U know i dont mind spending it on u. |
babes scarces for 2nyt date. I never c babe to carry go for dinner 4 Oceanview ![]() |
Nna men! Babe odipka scarces oo ![]() |
The babe dey give me goose pimples oooo ![]() |
Love the way u call me AYUS ![]() |
coool. and how come abbreviation is such a long word ![]() |
Ituen, make u no try dial ur own ooo. i no go tell u dat i saw mumu mumu mumu when i tried last nyt |
Wassup Lolaabbey sweeties, hw was ur nyt? Any dream about moi? Hapi Val ![]() |
Seen it before but cool as it fits the val day |
Tufe, i respect ur jokes and ur sense of humor but when u start dissing pple's mum, u'll lose it. |
na wetin him tell u, ![]() |
cool ![]() |
I hereby propose that a committee be set up to raise fund to assist Migines. D guy needs our help. Abi wetin una think? |
She never lived there although from there? Hmmm ![]() |
Lollypop, wetin this ninja guy give u chop nah? |
Lola is too Behind and decent to manage me oo. Make u no burn my cable ooo. i be correct gentleman oooo ![]() |
Damn! nothing on earth would ever make me visit the ladies! Would rather open the aircraft window! Damn! |
Ninjabyte, na just mouth u get ooo. Lollybabe, thanks for the reassurance. infact, na u until forever ![]() |
Lohlarh, ar u jealous that a cute rich guy is toasting ur friend? @Emperoh, but how come na only u still dey perceive the smell? Abi e follow u come? ![]() |
My lollypop! wat ar u doing hanging with this Ninja guy? Am jealous ooo! Make u no allow me break him bones ooo |
why not Ayusman and Lolabby. Sounds more romantic isnt? |
sharaaaaaaaaaaap! Tell am make him go shave him armpit ![]() |
who be Juliet? |
him ticket to finish for cafe |
;d ;d ;d ;d |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 119 pages)
U need to reassure continually.


