Backtop's Posts
Nairaland Forum › Backtop's Profile › Backtop's Posts
1 2 (of 2 pages)
franchizy: I ve said it over and over dat d only solution to dis Boko Haram menace is 4 GEJ to suspend the state of emergency, appologise to the Northern Elders forum, dialogue and grant Boko Haram Amnesty, rebuild all mosque. The military can't win d war cos 80% of Boko Haram are from d SS, SE and SW and are christians who are used to tannish d image of d North and kill our people but Allah will fight 4 d North and vindicate us.. I can see u are suffering from madness, u need delieverance, serious one. Ewu. |
Am happy, at last . God bless u gov ameachi for saving a life. |
Happy birthday my man, I wish u longlife and prosperity even join nam with Gods guideance. Abeg enjoy and flow more becuz I goi dey wait for another yarns frm u. |
Haahaahahahahaahahahaahha u don kill •̸Ϟ ̷̷̴̐͠€ ooooooo, see watin rats do u, u sure say those ur babes No be them turn into rats? Flow more my man. |
Hahaahahahahahhaahahaahahahaahaha flow u no go kill •̸Ϟ ̷̷̴̐͠€ ooooo, man wey dey reason save u oooo. Watin cum happen to biggie na ?[color=#990000][/color] |
Na d gstring fall u, as u leave watin u cum do wit socket, dey do another, hahahaha, power of g string ooooo. Flow more. |
Guy u and man wey dey reason dey chop oooooooooooo, flow more I dey kampe dey wait ur yarns. Makin sense juooooooo. |
Ur tori dey sweet •̸Ϟ ̷̷̴̐͠€ oooooo, more more. |
Flow my belle dey pain ooooooooooo, u don kill •̸Ϟ ̷̷̴̐͠€ ooo, so man wey dey reason don go mad be dat. Hahahahahsahahaha. Flow more. |
Flow I love d way flow us with ur yarns |
Am intrested. |
Flow u be my man, I still dey wait for update oooo. |
1 2 (of 2 pages)