Romance › Re: Women Need Only Two Things From Men by BANGERLEE1(m): 9:55am On Jul 08, 2015 |
Kk |
Romance › Re: 15 Things Our Girlfriends Should Never Tell Us For The Good Of Our Relationship by BANGERLEE1(m): 9:49am On Jul 08, 2015 |
IamLEGEND1: How far na guy
u don find the super-story lyrics? No ooo I never see am ooo...na my babe I dey look 4 sef..she dey find place to charge... Hope no be say she dey ur side? Abeg na her fone she wan charge no be her body! |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 9:47am On Jul 08, 2015 |
XavierBlue: you are wicked!
Xavierblue how many girls u wan bleep sef... No be one B.U babe dey with u thru out yesterday the same on monday? Ur d..ick no dey rest? |
Romance › Re: Life Is Full Of Ups And Downs (photo) by BANGERLEE1(m): 9:45am On Jul 08, 2015 |
Hmmmm? |
Romance › Re: 15 Things Our Girlfriends Should Never Tell Us For The Good Of Our Relationship by BANGERLEE1(m): 9:43am On Jul 08, 2015 |
Another foolish thread... Xavierblue and iamlegend1 with cutehector do the needful |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 9:41am On Jul 08, 2015 |
SirLegal: Did guy(OP) talk no sweet. You no get yarn.
Abeg who get new boxers for sale, I wan buy. which Size? We get 1 for 900 nd the 1 of 500 |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 9:40am On Jul 08, 2015 |
XavierBlue: i gbadu that geh, free me na. There is love in giving . Na trade by barter sef.
Xavierblue ha I no fit give you I go share u ni... Thrz love in sharing... I go free her only for 5days... Animashaun |
Romance › Re: Love At First Sight (Can it be real love) by BANGERLEE1(m): 9:28am On Jul 08, 2015 |
naijaboiy: [color=#1980BC]Yes I get.
Which one you want? Big one or small one?[/color] Na big... Big boy into big things... Abeg reserve 3 for me |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 9:27am On Jul 08, 2015 |
XavierBlue: eye wey dem dey take chop eba, no be im dem dey take share meat okay, unto palli stuff, come charge for free, but you remember that babe you you call that day?
Xavierblue yeah I remember! The girl dey do somhow unto say I no allow her come inside my private room, na sitting room pakage I want? Make she follow me? |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 9:13am On Jul 08, 2015 |
XavierBlue: op the use sun the think na, photosynthesis . Space go dey but money involve
Xavierblue I be your guy now... Why I go pay again.. I need to charge bruh |
Romance › Re: Five Very Annoying Things Girls Do These Days by BANGERLEE1(m): 9:11am On Jul 08, 2015 |
9ce |
Romance › Re: Love At First Sight (Can it be real love) by BANGERLEE1(m): 9:06am On Jul 08, 2015 |
[quote author=naijaboiy post=35617304]  [/quote Guy you get Tiger battery??] |
Romance › Re: 7 Types Of Guys Women Can't Resist- You Agree? by BANGERLEE1(op): 9:03am On Jul 08, 2015 |
Elvis506: Yea, almost impossible but they exist...am not boasting but am a typical example. Sometimes I used to assume that a curse has been laid on me because of the way they come around me.................so it was just a dream!!!  continue fooling ursef |
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 8:54am On Jul 08, 2015 |
XavierBlue: fast o. Extensions no dey and socket don full. 
Xavierblue dude I fit c space I wan plug the Op brain... No sun cos solar hin brain |
Romance › Re: Relationship: Help, My Hubby Comes Too Quickly by BANGERLEE1(m): 8:47am On Jul 08, 2015 |
If he comes fast fast u to go fast fast... Abi no be spelling be ur problem u go learn when pple come in now! |
Romance › Re: Why Some Guys Dump Ladies After Getting Under Their Skirts by BANGERLEE1(m): 8:37am On Jul 08, 2015 |
Who Get Tiger battery? |
|
Romance › Re: Girls Might Not Like Me This Way I Am. by BANGERLEE1(m): 8:30am On Jul 08, 2015 |
Na me on gen o... Abeg if u dey come bring that ur Sagem earpiece myX 2 own.. Cutehector u are needed |
Romance › Re: A Must Read For Guys by BANGERLEE1(m): 7:57am On Jul 08, 2015 |
Cutehector: This thread isn't worth derailing.. Ehenehn?? I disagree |
Romance › Re: Guys How Many Of You Have Experienced This??? by BANGERLEE1(m): 7:55am On Jul 08, 2015 |
Who get car charger? |
|
Romance › Re: My Babe Just Told Me "No More Sex" by BANGERLEE1(m): 7:46am On Jul 08, 2015 |
kamair237: Nahh!!! I no be maga... If there was anoda man I would have smelled it... Every oda thing is ok just d Bleep dat is dead... lolz u should have also smell this coming now...Mumu |
Romance › Re: I Want To Give Back To Romance Land by BANGERLEE1(m): 9:20pm On Jul 07, 2015 |
Na 9 be this we no see you ooo OP!!! Hmmmm u fall my hand.. Me wey set alarm |
Romance › Re: How To Make Any Girl Want To Kiss You by BANGERLEE1(m): 5:35pm On Jul 07, 2015 |
Mzdivacious: pink lips plenty na.it depends on if she's into u yah Maybe.... |
Romance › Re: Top 10 Most Beautiful Romancelanders by BANGERLEE1(m): 5:32pm On Jul 07, 2015 |
sinaj: hehehe diz op go cry tode  ohhhhh God..m Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reasons Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reasons Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reasons Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reason s Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reasons Why the hell is america so big are they not a country also? Give me 5reasons I need two Cups for this drink? Do u have any? |
Romance › Re: The Least Amount A Nigerian Lady Expect You To Spend On Her Monthly. by BANGERLEE1(m): 2:59pm On Jul 07, 2015 |
Kk |
Romance › Re: How To Make Any Girl Want To Kiss You by BANGERLEE1(m): 2:56pm On Jul 07, 2015 |
Pple sha... So you posted this thing just on how to make a girl kiss you? Ha... Smh |
Romance › Re: How To Make Any Girl Want To Kiss You by BANGERLEE1(m): 2:54pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: all this one no matter
if u get fine lips wey dey very enticing
then nothing go stop the bae from going at ur mouth like a farm animal on heat. am a living proof.. Pink lips can kill 9ja bae hen? |
Pets › Re: Parvovirus......... by BANGERLEE1(m): 1:48pm On Jul 07, 2015 |
Okay thankz... But try and summarize next time..Oshey |
Romance › Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 1:17pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: me dey hustle dat lyrics die..
abeg holla me wen u get am... aiite no wahala |
Romance › Re: What Do You Do When A Girl Rapes You( A True Life Story) by BANGERLEE1(m): 1:15pm On Jul 07, 2015 |
Will read and comment.. When this boring lecturer is out! |
Romance › Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 1:13pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: dat one no dey oh
i dey even hustle super story own sef.
u get am? This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
This Is Super Story
A life of Strife and Sorrow
Na wetyn I just dey hear be that maybe we go hustle 4 the full version.. |