₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,820 members, 8,513,833 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:45 PM

Toggle theme

Bashydemy's Posts

Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 464 pages)

Jokes Etc › Re: Meeting Parents by bashydemy(m): 9:26am On Sep 26, 2009
boring
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 9:14am On Sep 26, 2009
ask your self
Jokes Etc › Re: Psalm 23 by bashydemy(m): 9:12am On Sep 26, 2009
nice one
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by bashydemy(m): 9:06am On Sep 26, 2009
;d
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Rita Dominic's Ass by bashydemy(m): 9:03am On Sep 26, 2009
how you take know
Jokes Etc › Re: Loadiiinng... by bashydemy(m): 9:01am On Sep 26, 2009
what is loading?
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 9:00am On Sep 26, 2009
silly guys
Jokes Etc › Re: At A Doctors Surgery by bashydemy(m): 8:58am On Sep 26, 2009
cover your gutter
Jokes Etc › Re: Maga 3 Vs Maga 15 by bashydemy(m): 8:57am On Sep 26, 2009
like who?
Jokes Etc › Re: Unfortunate Hooker by bashydemy(m): 8:56am On Sep 26, 2009
huh
Jokes Etc › Re: A Fact by bashydemy(m): 8:54am On Sep 26, 2009
he no go finish form yaba left student make he no remain kai
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:52am On Sep 26, 2009
why you dey call her aunty make dem take know say she don 45?
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:51am On Sep 26, 2009
you think say everybody na giraffe like you?
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 8:47am On Sep 26, 2009
@by.dot u don take ya medicine today make u no use over dose ooo
Jokes Etc › Re: Just For Fun by bashydemy(m): 8:45am On Sep 26, 2009
flat wetin? lwkmd
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 8:44am On Sep 26, 2009
wicklo catch you for mouth?
Jokes Etc › Re: Where Is God by bashydemy(op): 8:44am On Sep 26, 2009
[quote author=by.dot link=topic=317950.msg4613389#msg4613389 date=1253938689]to dat bow leg gurl wey dey ya neighour house.[/quote]i c because i no want talk to wetin you do to mama basira pikin for NL abi i dey try to helep you cover ya shame talk again and see what happen
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 8:42am On Sep 26, 2009
come wetin that your name self bydot abi na bycomma wetin i buy for ya market? i go beat you oooo
Jokes Etc › Re: Iya Ngozi Send Ngozi Go School But: by bashydemy(m): 8:40am On Sep 26, 2009
and you be crazy pikin uncle
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bashydemy(m): 8:39am On Sep 26, 2009
i talk to you abi wetin concern you with my own tatafo
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Rita Dominic's Ass by bashydemy(m): 4:01am On Sep 26, 2009
wetin dey make you laugh
Jokes Etc › Re: Something Happened Today. I Dont Know If I Should Laugh Or Not! by bashydemy(m): 3:57am On Sep 26, 2009
shey
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Rita Dominic's Ass by bashydemy(m): 3:24am On Sep 26, 2009
wink
Jokes Etc › Re: Iya Ngozi Send Ngozi Go School But: by bashydemy(m): 3:23am On Sep 26, 2009
pocket your joke
Jokes Etc › Re: Ouch by bashydemy(m): 3:03am On Sep 26, 2009
no mind the mad husband
Jokes Etc › Re: I Wish That Was Rita Dominic's Ass by bashydemy(m): 8:54pm On Sep 25, 2009
not funny
Jokes Etc › Re: "i Was'nt Kissing Her by bashydemy(m): 8:49pm On Sep 25, 2009
Helep me ask her ooo Abbey i beg free me

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 449 450 451 452 453 454 455 456 457 (of 464 pages)