Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:43am On Sep 25, 2009 |
helep me ask am |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:42am On Sep 25, 2009 |
go throway for phone for 3rd mainland bridge |
|
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:38am On Sep 25, 2009 |
wetin do am wey him open mouth down? |
|
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:34am On Sep 25, 2009 |
seeing is believing so call moi |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:32am On Sep 25, 2009 |
na the change wey dem give you yesterday from the Aboki wey dey sell Kuli Kuli be dis? |
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:25am On Sep 25, 2009 |
make him come comfirm am himself abi if him no dey hear word him no dey see road too? |
|
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:22am On Sep 25, 2009 |
i wish you fit see me now then i go know if u no go fear |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:22am On Sep 25, 2009 |
ok wey kuli kuli and money for sugar |
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:21am On Sep 25, 2009 |
awwww poor Dani |
|
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:17am On Sep 25, 2009 |
wowwww this really show how much you like ad suck garri haba na wetin u suck that bag of garri remain be dis? |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:10am On Sep 25, 2009 |
fear catch you? |
|
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 8:07am On Sep 25, 2009 |
no let Dani hear this ooooo or else |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:03am On Sep 25, 2009 |
ok post me garri now |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:00am On Sep 25, 2009 |
come again |
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 7:57am On Sep 25, 2009 |
when your name become dani? |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:55am On Sep 25, 2009 |
back to NL answer crazy cos he is crazy about you. |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 7:53am On Sep 25, 2009 |
Maiduguri for you |
|
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:51am On Sep 25, 2009 |
yes now you no know? well na because you dey owe the woman money since and u dey run for her that why u no know say she don pack commot |
|
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 7:42am On Sep 25, 2009 |
well wetin i go do i be virgin and dem say na until in taste da thin before he go stop so wetin make i do now. |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:27am On Sep 25, 2009 |
really ok if you want to know if its funny or not call me on 0809ja |
Jokes Etc › Re: Us$500 by bashydemy(m): 7:26am On Sep 25, 2009 |
its refundable now make she tough the old man kokoro back now |
Jokes Etc › Re: Just For Fun by bashydemy(m): 7:24am On Sep 25, 2009 |
nice one |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:17am On Sep 25, 2009 |
what if i dont? abi you won give me orifice bite  |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 7:07am On Sep 25, 2009 |
i think its great sleeping on my mat as usual |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 7:03am On Sep 25, 2009 |
@ why u surprise now no tell me say men man never bite you i reserve ma comment @crazy onyochi |