|
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 11:11am On Sep 25, 2009 |
wish of your friends? |
|
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 11:09am On Sep 25, 2009 |
may amadioha slap you |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 11:07am On Sep 25, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 11:05am On Sep 25, 2009 |
oh, i c that why u no get left leg na your own God join give me huh? |
Jokes Etc › Re: A Fact by bashydemy(m): 11:01am On Sep 25, 2009 |
the same nyt skul wey u dey go? |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 10:55am On Sep 25, 2009 |
where make i shift leg go |
Jokes Etc › Re: Meeting Parents by bashydemy(m): 10:54am On Sep 25, 2009 |
lol |
|
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 10:52am On Sep 25, 2009 |
yes call me make you collect the worst abuse ever. |
Jokes Etc › Re: Just For Fun by bashydemy(m): 10:51am On Sep 25, 2009 |
wetin do you keyboard? well when u don drink garri untop am why you no go dey type rabbish |
|
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by bashydemy(m): 10:47am On Sep 25, 2009 |
Abbey_city: bashy remember to alwz b your broda's keeper nw! kai brother to who? yaba left student? |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by bashydemy(m): 10:44am On Sep 25, 2009 |
dani1luv: me abi
Okay
08063156827 come Dani abi wetin be your name wetin concern you with my number? that is ma private number ooo and is for the next 9ja president |
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 10:42am On Sep 25, 2009 |
wish song? |
Jokes Etc › Re: Just For Fun by bashydemy(m): 10:41am On Sep 25, 2009 |
sylve11: @poster u try, oya come take biscuit  na your mate? |
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 10:39am On Sep 25, 2009 |
ask Dbanj |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by bashydemy(m): 10:37am On Sep 25, 2009 |
make una throway for one side make i see road |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 10:35am On Sep 25, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: A Fact by bashydemy(m): 10:34am On Sep 25, 2009 |
what? |
|
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 9:09am On Sep 25, 2009 |
na your mouth i take talk free me jare |
Jokes Etc › Re: Us$500 by bashydemy(m): 9:09am On Sep 25, 2009 |
me wey no dey sleep how i go take dream |
Jokes Etc › Re: He Locks The Threads by bashydemy(m): 9:05am On Sep 25, 2009 |
nop i give am to dry cleaner |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 9:04am On Sep 25, 2009 |
wetin do you? |
Jokes Etc › Re: Us$500 by bashydemy(m): 9:04am On Sep 25, 2009 |
me i be 6'9 |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 9:02am On Sep 25, 2009 |
ask me again |
Jokes Etc › Re: Colours by bashydemy(m): 8:49am On Sep 25, 2009 |
your own na 666 |
|
Jokes Etc › Re: Us$500 by bashydemy(m): 8:46am On Sep 25, 2009 |
untop wetin? come tyty lets be serious now go and baff carry your bag and go to school your school buss is waiting for you outside. oys alele |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by bashydemy(m): 8:44am On Sep 25, 2009 |
hold i dey suck garri |