Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 169 pages)
Kingblingz:na person wey dey smoke dey type wit CAPs smh |
sauceny:dem still dey love? |
asdfjklhaha:truly u dey school for there, see who sabi yarn Good English. Abegi pack well ![]() |
mehn........e get this fine pretty damsel for my department,anytime wen i see her i dey arouse ,i come say as a delta boy na(warri no dey carry last) make i ask her for a date yesterday against today(val).........i just dey find the perfect junction to block her when d damsel come dey pass i look around nobody dey like that na her call her,she no answer....... oooh she dey put ear piece for ear dey blast music,if u pass her u fit hear am self.............she waka go library,(perfect place to yarn her the koko.....my mind ) she sit down carry one big book dey read,before i go say make i collect book join am,one sharp toaster just run go sit down join her (i vex con sit down opposite her)the sharp toaster make move babe no reply (because of her music) few minutes later the beautiful damsel blow one big loud fart (MESS) everybody inside library run out,some wicked guys (including me) begin use laugh kill her ![]() she be think say as she no dey hear anybody,so as her fart (nobody go hear am) till now i still dey laugh...... what a very miss road #MadamTitus |
BANKERS OF THE DAY (STRAIGHT WIN) PSG - Caen: PSG @1.25 Sevilla - Cordoba: Sevilla @1.35 Real Madrid - Dep. La Coruna: Real Madrid @1.09 Newtown - TNS: TNS @1.30 BHTS Quang Nam - Song Lam Nghe: BHTS Quang Nam @ Neustadt - Slazburg: Slazburg @1.17 Basel - Sion: Basel @1.30 B.Moenchengladbach - Koln: B.Moenchegladbach @1.70 Bayern Munich - Hamburger: Bayern Munich @1.09 Hearts - Livingston: Hearts @1.25 Crusaders - Werrenpoint: Crusaders @1.30 Bournemouth - Huddersfield: Bournemouth @1.50 Rapid Vienna - Reid: Rapid Vienna @1.60 click here for more games,no registration required: http://9japunters..com/2015/02/saturday-14th-pick90-sure.html#more |
Funny ![]() Nigerian army ambassador |
U dey mind dem, carry go sai Jonathan |
ammyluv2002:I been hear say na ur crush,true true now I believe, u see him name for topic u rush come inside ![]() |
tboyinter:lies which bookies go give barca 1.55 for o2.5? |
Congrat to him |
Jonathan success dey give am sleepless night |
Lol only pikin from estate no play that kind play. Wen e dey pain pass na wen ur own no won gree fly go up n ur friend own do touch sky chai, u go shake am till all ur muscle begin pain u : ;DP |
Buhari call ur guys to order na |
Too wrong,if they can our president name,that means they will do worst to we the citizen, some people are even happy about it. Moral lesson Until the issue of togetherness is address, then naija we be peaceful n move forward |
U can only postpone qualifiers but not finals |
Congrat No guy wan marry again,but dem wan get children.... ... woman fit turn to lion inside house ni |
Kachisbarbie:worst social application ever smh |
OK o |
legallyblonde:na Yes be dat? ![]() |
Elan83:Sorry o |
Still typing......... |
legallyblonde:e no go bad if u be my sugar momma ![]() |
legallyblonde:Yeah true..... so who is legallyblonde ![]() |
Gordieshegz:I dey tell u o |
Trillion be like weitin if miss or lost? All na wash |
Everybody cant know everybody |
daresimon:abi na |
terza:Auntie u badt gon, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 114 115 116 117 118 119 120 121 122 (of 169 pages)

,i come say as a delta boy na(warri no dey carry last) make i ask her for a date yesterday against today(val).........i just dey find the perfect junction to block her
when d damsel come dey pass i look around nobody dey like that na her call her,she no answer....... oooh she dey put ear piece for ear dey blast music,if u pass her u fit hear am self.............
) she sit down carry one big book dey read,before i go say make i collect book join am,one sharp toaster just run go sit down join her (i vex
con sit down opposite her)the sharp toaster make move babe no reply (because of her music)
everybody inside library run out,some wicked guys (including me) begin use laugh kill her 