Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 169 pages)
D guy no wear anything........ gosh ![]() |
Na so ma ex say hell no,she will never date her mate ,only guys wit 5yrs and above,I know blame dem That's why sugar mummies many dis days ,cus dos old men waist don lock |
Melahou: yeyeabi u self no dey find that kind fone |
komodapson: Did i hear u say p...n....gaddemit...u remind me of 1906 in osloLol bros I read am for history chai legendary ![]() |
goldentee:hehehe one big bottle for u ![]() |
caukerzee: Brand loyalty is just stupid.hey Mister, I stick wit no fuccccckkin brand,I love Samsung, but overrated n over priced, I love bb, I don't even like temple alone love tecno, I buy anything and That's not ur p ![]() |
God will answer una prayers in hell.......... ijeoma as u bought the bus to hell ![]() |
qadeerkug: hahahahahahayeah ![]() |
Collinz2: thats y the 3 phones are brothers. Abi u fit tell me the different between htc one , htc one m7 and m8?no difference, just price difference |
Nonsense, Same design for all there fone, same spec I will leave ma tecno unless I see fone wey dey scan virus for toto and ebola |
Chai, people no dey sleep ooh, I be tink say browsing n downloading supposed fast for mid night,I see make I download porns for midnight for today packages, downloading speed na 5kbs......chai naija youths I troway hat |
Hahahahaahahaha........very funny ![]() |
Take ma sit |
Our researchers never get pimples cure since 1982..........na Ebola 2014 dem wan get smh |
We have heard.....carry in,some comedians self dey curse God n missionaries, God forgiveness don finish |
Imoy: As in ehn! My gf always ask me dis particular Question wen we are chatting.Lol u for tell her say u dey untop one babe and u still dey chat |
penquin: who will this one bench in arsenal squade go bench Yaya Sanogo for bench ![]() |
pickabeau1: Series take time to build up into.. you grow into themLol, try watch the last ship,from ep1,u go understand am, and find am interesting |
Lame series Make dem just. use style cancel d series...... If any of una don watch The Last Ship,una go quit dis agent of kini |
aboyaji: just for the sake of front page. Making unnecessary statementsu Well soooooooo? Would u hv done better? ![]() |
Hehehehehe What are u doing?............. When u know say I dey chat |
Same wit guys....... it's vice versa, I once told a girl that loves me so much I mean too much,to reduce it from 70-30 to 60-40 atleast, mehn dis girl provoke die, na so miss understanding dey enter chai Another do dsame, dis one papa dey work for oil company, mehn d love name 80-20,I dey fuccck, dem dey pay me,If I do wrong na she dey apologize hehehehe, but bad belle friends wey I no dey give share of d money,con spoil runz last month,na so so cry she dey cry on phone ![]() Never love too much,make it 50-50,d moment u love the opposite than they love u,mehn forget it,u hv lost it.......them too will b busy loving another person dearly why the other person won't Life is bitch......death is the sister, sleep is there cousin |
Most dirtiest nation in Africa Every street, road,market dirty like madt |
I be wan ask that question..... the thing dey run come,run go ![]() |
Up nepa |
All Thanks to me.............hahahahahahahaha Baddo of prediction, this weekend bookie's must paypay ![]()
|
Krak: I hope to get mine soon.abeg How u take register? Where in lag,agege, ikeja or oshodi can I apply... thanks |
tonytony208: i don't understand what you mean by "after how much and how long". I was at ilorin branch about a month or 2 ago to register mine and the reception was top class. The organization and registration process too were so un-Nigerian, if you know what i mean. So if they had spent huge money on it, i think it is justified. The id card is coming out about 2 months after its commencement. If you know the number of pple that registered, you will realize they need time to put things together.pls How can I register, I'm in lag |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 169 pages)

[color=#990000][/color]
