Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 169 pages)
Abeg who dey watch ebola virus...... I mean The Last Ship I love military series ![]() |
Lol, ma mama call early money I just cut d call,I know Whats up,I just no wan hear begging |
Gunners for life |
Hmmmmmm ![]()
|
Kentnickole: Hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahajahahahahahahehehehehehehehehehohoho....Lol Yes boss |
Ma dad is better strict ooh.....only him shout n voice fit flog u cane....inshort all military men her,dey don't care how old u are,u are not bigger than der rules and ordee Click like if ur dad is a military manman ![]() |
kmaxx: So bro, wetin con be ur own secret? Coz I dey off data like say na time bomb I dey avoid. Yet e no dey last. How do I minimize data usage? Or better still make it last...no solution my gee ![]() |
Some people go just dey off data thinking that will help.....smh I dey on ma data 24/7 And e dey last |
mikeoh: I need an android phone that i can get wit just 15k or below wit nice spec,1gig romCheck jumia.com |
See weitin dat mumu gal cus smh |
2baba Fine pass em |
![]()
|
No only gals dey get calls n message....... Since midnight till now Nobody don call or text me all ma team mate no even call, chai there is God o Maybe I should continue wit ma research wit bathing wit acid |
No only gals dey get calls n message....... Since midnight till now Nobody don call or text me all ma team mate no even call, chai there is God oMaybe I should continue wit ma research wit bathing wit acid ![]() |
Join me with bathing wit acid ![]() |
I will bath wit acid later ![]() |
I got bath wit acid,Maybe u should try it out smh ![]() |
1k 3G 1k5 3G |
If e b say Na gutter water fit cure aids. If e b say Na shark blood fit cure hiv. If fit still b say Na cow grass fit cure ebola. ![]() Just saying........ |
[quote author=4reigningqueen][/quote]Lol chairman just help a fellow |
trytillmake: ok but seriously i tried with accessing my email with my mat-no@noun.edu.ng and my mat no as password, i cant access, pls how do you guys do it, because i am thinking of going to lagos to complain even my portal i cant login again, but i can access my tma portal and i used same password.sorry it affected everybody, I learnt it was Because of d TMA, u should summit ur TMA before u can log in |
Can anyone here help me with answers to past and present TMA BHM109 pls Thanks |
Generalkorex: is she dat cheapNope she is expensive..... smh cus she b goods ![]() |
Nonsense spec, I go buy am for ma gf sha ![]() |
4hrs I dey come I get date
|
ayobase: I think AS has the strongest immune systemu spend like a doc are u? |
Infinate: some vunorable, some invicible? Is that what you are sayingkinda, all what I'm saying is from a tv show I'm watching before this Ebola case......u need to watch This series the last ship |
ayobase: those humans must be AS.really? So AA no get concern |
Gosh.......That's why I'm learning and waiting for miss Scott to find the cure,last episode, she said some human are immune to the virus...... Maybe I am #thelastship |
Adebola ........cause she was d founder ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 169 pages)



all ma team mate no even call, chai there is God o
