Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 169 pages)
Airforce1: Black Monkeywhite monkey |
Thank God,u guys site wasn't working before!!! If I open an account,I would I credit my account so I can bet,which way is faster n better |
At dis ur age u still dey watch cartoon? Person wey do u never die! But na d person wey go cure u don die #no offence |
Abegi make Nokia go sit down,Samsung ahead of the game,and they will even get more better,Nokia n Blackberry dey for thesame position for the table,dem dey drag to enter top 4,to qualify for next season sales lol!!! 1.Samsung 2.I phone 3 HTC 4.LG |
Na so,and members no get guard!!! Na wa o If u know say u be true man of God,sleep no lock door for one month,without guards Naija which way? |
guruvick: Forget him no fine i get packs pass em selfweitin una dey use pack do self!!!! shey if person get packs gov go dey debit him account evry month? Abi dangote or OBJ get six packs? Well na hungry dey make person get six packs |
If non celeb snap pix,source no go push am cum forward na wa ooh |
dejt4u: man..i go return am cos dem fit trace d money reach me so it wil be better to act as a gentle manlol,naija tracking machine wey no dey work,how many people millions dem don return? Me go dey waka go any ATM dey collect money like its my right ![]() |
dejt4u: haha bros when i dnt run a personal account wit cbndevil no dey sleep na |
tolaerinle: UEFA Champions League - Chelsea - Steaua Bucharest 1gud 1 |
angelblaze1991: Wish you goodluck @ bastien.Just skeptical with your over 2.5 on chelsea and zenit.lol thanks |
My real pick FC Schalke 04 vs FC Basel -over 1.5@1.20 Chelsea FC vs Steaua Bucuresti-over 2.5@1.43 Marseille vs Borrusia D- over1.5@1.14 SSC Napoli vs Arsenal FC- under3.5@1.50 Austria Wien vs Zenit- over2.5@1.56 Atletico Madrid vs FC Porto-over 2.5@1.85 Stake #150 Winning #1412 |
My risky pick FC Schalke 04 vs FC Basel -over 1.5@1.20 Chelsea FC vs Steaua Bucuresti-over 2.5@1.43 Marseille vs Borrusia D- 1@5.80 SSC Napoli vs Arsenal FC- 2@2.55 Austria Wien vs Zenit- 2@1.55 Atletico Madrid vs FC Porto-1@1.90 Stake #100 Winning #8221 |
Guy your story to long! Just put ur picks others go join up ok! |
If #200 Billion meant 4 ASUU mistakenly enters your account, Would u return it Or allow d strike last for 2 more years? |
OMG!!! RIP Idowu!!! |
[quote author=smith_sydny]the tru Jewish brodas by birth..send me a request on fbk..Smith iceboxberry..no argue wit them oo[/quote]ok sir |
[quote author=smith_sydny]welldone my broda..are u a sabbathrian?[/quote]yeah boss,a true one by birth ![]() |
I comment my reserve |
If you wan sell any goods or buy and the location na satellite town lagos! Abeg no try am,if u be seller,dem go tell u to come with ur goods and dem go beat u,publicly,collect ur goods and money,still give u like 5h to reach your house! If you b buyer,no go there say u wan buy o,rather invite them to you area or una meet at neutral ground! Na my area,na the work wey them guys here they use chop,becarful oooh |
Well boss u don talk your own o Me get my own! 1.If u dey go church on sundays you are not among(cause my bible talk say my creator start to create on 1st day"sunday" and rested on the 7th day "saturday" ![]() 2.If u dey go party,meeting,outing,selling and buying on your sabbath day,you are not among,(christianity say na on sunday b dere sabbath day,yet dem dey cook,buy,sell,party,meeting,sex etc! I hail o) 3.If u no dey observe the feast in the bible ie passover,memorial,trumpet etc u not among oh(christmas,easter,new year,black friday etc,no dey bible) 4.If u dey wear weitin man suppose wear as woman,or as a man u dey wear weitin woman suppose wear ur hell na short cut ooh(how e go b make man wear skirt? But woman dey wear trouser,devil in the making) 5.If your pastor dey always preach of money,my brother pack leave such church o! Well,the best true church na "sabbath" but not all sha |
angel TI: If not that this guy was born into money, he would have been an agbero! He had and still has the looklol na u took so,but God talk another sha |
folowing |
Gooners I hail ooooh We are winning 3-0 We not going to concede any goal Giroud,carzola,and ramsey to score Gooooo u gooners |
We've already heard that Oppo was working on the Find 7, and that the device is going to have some top-shelf specs. It turns out though that the upcoming handset's hardware might be even more impressive than previously estimated. Under the hood the Find 7 is rumored to sport 3 GB of RAM and a Snapdragon 805 chipset. For context, most of the current top Android flagships boast 2 GB of RAM and Snapdragon 800. Also the Find 7's processor has been purportedly bumped up from the Snapdragon 800 to the 2.5ghz, 805 processor. It's worth noting that the 805 will most probably come packed with a 4G LTE radio, meaning that the Find 7 could very well be the company's first phone with LTE support. If these internal specs turn out to be true, the Find 7 will certainly be at the top of the smartphone food chain. Mobile movie watchers will love this extra bit of news: the Find 7's screen is also rumored to have grown: from 5.0" to 5.7" , with a 2560x1440 pixel resolution. Stay tuned for more news on what is shaping to be one of the most exciting Android phones to date
|
Jesus.................na me[lazy reader] read all dis thing finish without sleeping OMG..................d love i hv 4 Arsenal is morethan d one i hv fr my gf o ![]() bros nice one,u don speak am finish,weitin i wan talk wey u no talk fr there ![]() more power to your elbow gooners till orange grow 4 mango tree |
adisa204: Lwkmd Sijo01: seriouslywhy una steal my pics from my thread witout commenting https://www.nairaland.com/1545365/abeg-make-una-follow-me |
masturbate..................den drink your sperm tested and trusted |
Rugged u |
bastien: so people dey dis world wey no know the legend NELSON MANDELA
|
i don die
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 153 154 155 156 157 158 159 160 161 (of 169 pages)


