Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 169 pages)
jonsin: Very true, Eya kpele, you can still get a London use Android phone very cheapI no sabi buy fairly use,slot don curse me,well I go get infinix aphla nxt month if maga pay |
Abegi Iphone still dey learn!!! No fone fit rival Samsung as for now!!! |
dating many.........and still searching for more ![]() |
jonsin: bb is a natural battery drainer by defaulthahahahaha lol u no lie,I reject wasting 39k 4 ma bb,assuming I know andriod then,who born me well to go 4 bb,now I wan sell am sum stupid nigga dey call 13-10k |
She don fair well well o |
jonsin: Putting off a bb's network/internet turns it into a torch light phoneI dey tell u!! |
gidzbobby: @op, it surely works for BB.... that's wah i do and it helpsI no fit see my self dey use 2G,I no mind if 3G dey drain ba3,na him sure pas o!!! But 2G dey make ba3 last sha 4 bb,d rest wey d op na story |
Broda n sister,if u like try am for bb,na F9 u go get,bb na dead,I just dey wait 4 d right time to get my andriod,cus tenco n samsung never do my type!!! Just chilling wit ma bb wey dey hot like say dem dey fry oil inside |
KIRIJI: I drove pass that road last weekthat 1 na last week ni dis 1 na 2day or dis week |
OMG!!!!! Person wey him hrt no strong like ASUU own no go fit view dis kind pix Dis is the worst accident pix hv seen,this is wow o!!!! RIP 2 d dead God na ur hand I dey if I dey drive and I dey waka,make me cross dis year safely Amen! |
Ok now u don make front page,I hope say u go get alert from your bank soonest smd Hapi byday Aki,WULLNP |
freda506: Her make up though!really |
bastien: My real pickchelsea and altetico madrid na him Bleep up here! No worries,we go do am again from Friday go reach monday |
GeneralJ: na me dash all of una one like each, for your very unsensible comments, i felt pity, so i dashed one like..you are very welome..abeg i don't mean this as insult ohh, this is not insultI don return d like back to u sire |
chyke4: I can see that when all I can see is arsenal witch hunting Chelsea and man uu never sell anything yet |
chyke4: End of the road for gunnersArsenal fans no dey insult,we know say we get haters,the increase of haters dis season na make us dey inform dis season |
I never know say angel dey change cloth,I think say na only white dem dey wear!!!! |
dipcoke: Where is Tecnotecno ke,infinix and motorola andriod pass dere fone self |
[quote author=Q.Mark]You will deactivate your vanguard1 account. And tomorrow, we start seeing vanguard2. [/quote]lol ![]() |
donphilopus: If you don't have MB, don't click on our thread!since I join NL,I never click any club thread apart from arsenal!!! So why shuld I? |
vanguard1: No, I will remind you.lol okay na |
Old pics Well still LAMBA |
[quote author=Q.Mark]It is called leg work. Man-U get EPL officials Barcelona get UEFA officials Arsenal get Nairaland officials Chelsea get NURTW officials So stop hating. At least, chelsea fans are favoured at bus stops.[/quote]badoo , u funny die![]() |
I love South Africa,dem really get respect! If na my country naija,na recruits dem go send to carry d coffin!!! RIP sire! |
heefeholuwah: Oga na which one be ya own na?....see typical Naija mentality ooo....because u no get pacs no mean say person wey get pacs na hungry cos am...abi u get money reach Brad Pitt ni?...go chek him pacs...ogbeni wen I still dey go field I get packs,I no even carry am for head! But now wey money don dy come hand n flexin thing, pack na vanity lol |
vanguard1: IF Arsenal win tonight, I will deactivate my account. Napoli whooz the modafuckers 4:0 on my behalfoya na! I go remind u by 10:30pm ooo |
donphilopus: Except these mods are begged to moved Chelsea's match thread to the FP, they won't do! But when it comes to Arsenal, it won't take them 5mins.Chelshit thread dey consume MB ![]() |
Havilah93: Possible Lineups:wrong walcott,Flamini and Rosicky no go start!!! If you look there training pics,u go see say dos wey wear yellow bem na him go start! Arsene no go make any change for sunday match |
I no wan make 2much noise,Borrussia Dortmund dey lose 2day! And my darling Arsenal dey win Standing oviation for gooners |
I think say e dey enlarge dickson b4 self |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 169 pages)
dating many.........and still searching for more 
. Abeg noo insult Oo.