Bclint's Posts
Nairaland Forum › Bclint's Profile › Bclint's Posts
1 (of 1 pages)
plz in my own little advice jst kindly remain were u are, i was once a contract staff in a Bank nd the stories every day where jst too much so plz a bird at hand is worth more than thousands in the bush, though their could be a diffrence sha....but u can still follow your mind. |
Wat is de world turning in2...hmmm |
na wah ooo, bt dis is nt my real face o lol |
young man plz follow ur mind so u won't regret ur actions later if u take de wrng advise so do wat ur heart tills u to do....Bt na wa ooo woman.. |
dis is crious o de guy mean bizness bt really children plz dnt try dis at home...lol.. Dont try this at HOME[/quote] |
Is it nt every tin dat de president shld be blamed of, it serves dem rit especially Bayelse dey shld knw dat he hz nt strted dealing wit dem...let dem seat up |
If i were to be u needless loosing concentreation see it as an opportunity to put in ur best nd prove him wrng...plz my frnd be ur self nd wrk hrd except u knw dat wat he said is real den...hmmmm |
police we are in de era of change so plz change too...abah waitin sef... |
Rest In Peace Man u are one of a kind...i lyk dis guy especially his roles in "state of emergency nd the president's daughter" |
Dem try bt mk una try visit NDU na lolzzzzz |
God plz so mani tins hv gone wrng since dis man came in2 power may be he wz nt even sick of any of dose said abt it culd be his own way of embezullment..de more we luk de less we see..Lord help us... |
Hmmm, how i wish dey will listen after reading dis....(pume fire) |
They hv nt joined nd stealing hz strted wat will now happen if dey finally join..well blood dey say is ticker dan water...hahahah "Police"... |
Hmmmm na wa ooo ntn wey we no go see 4 dis country waitin de woman won tellam now.. |
Hmmmm, Banks dey alwaz preach intergrity yet de preacher dnt hv any at all, Bank managers are all qstnable de more luk de less u see....igbo guys wit ego...(Money) |
Na wa oo 4 dis country nd na so we get fake lawyers nd engineers too...God, help us ooo |
Beauty no be character oo if nt dis woman 4 no do wetin she do so as she fine lyk dat.. |
Dat man might be a share holder in gunners club....till deat do him part.. |
i pray u dnt get aged in ur huz...miss luking 4 wealthy guys... |
wow dis story is very interesting...infact it hz inspired me...plz keep it up u can do more.. |
hmmm, nice one nd also touching though |
hmmm, our president plz orange price is on de higher side may God grant u qick recovery so dat u can cum nd luk in2 it...fellow nigerians plz pray 4 our leaders... |
nigerians plz o justice is nt by voilence okada man rip..bt police una own sef don too much...any God hv mercy... |
1 (of 1 pages)