Romance › Re: by Beebah321(f): 6:36pm On Jun 04, 2023 |
Leave that girl and her aunty, make them no con put u for trouble one day.  |
Romance › Re: One Word For This Guy? by Beebah321(f): 3:34pm On Jun 01, 2023 |
Social media and lies dey like 5&6  |
Celebrities › Re: Zinoleesky Requested For 120k Comments On Instagram And Got It In Less Than 24hr by Beebah321(f): 3:07pm On Jun 01, 2023 |
Him dey chop the comments ni?  Mtchewww |
|
Romance › Re: Nigerian Porn Star Buys 2million Naira Sex Dolls (pictures) by Beebah321(f): 9:06pm On May 30, 2023 |
U resemble Falz  |
Romance › Re: Everybody Always Mock Me by Beebah321(f): 9:40pm On May 29, 2023 |
U dey 32 and u sit down dey tell 19 years old girl everything about u. She con use everything against u. Na wa ooo  |
Romance › Re: The Existence Of People Is An Accident by Beebah321(f): 9:28pm On May 29, 2023 |
|
Romance › Re: Help!!!! by Beebah321(f): 7:59pm On May 29, 2023 |
See wetin fine boy like you dey post. Una no dey shame again. Na wa ooo  |
Politics › Re: With Buhari's Poor Performance, It Will Be Impossible For Tinubu To Fail by Beebah321(f): 7:50pm On May 29, 2023 |
Tinubu go do well na, so that una go vote for am again. |
Romance › Re: The Existence Of People Is An Accident by Beebah321(f): 7:44pm On May 29, 2023 |
Accident keh? Lol  Just imagine say nothing exist  Jeez  |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by Beebah321(f): 10:21pm On May 28, 2023 |
KingMack: Nice one..never been there though, ina Kano, ever been there? Nope. Only Kaduna |
Politics › Re: This What Many Peter Obi Supporters Think Will Happen Tomorrow by Beebah321(f): 9:27am On May 28, 2023 |
Na wetin go happen. No worry |
Romance › Re: Nigerian Gay Couple Seal Their Love In A Memorable Wedding Ceremony (photos) by Beebah321(f): 9:25am On May 28, 2023 |
Madness. I pity man way go lie down make him fellowman knack am.  |
Romance › Re: Man Seeks Divorce From Wife For Being Too Beautiful by Beebah321(f): 9:20am On May 28, 2023 |
Too beautiful keh??  Mtchewww |
Celebrities › Re: “I Don’t Mind If My Girl Sleeps With Another Man”: Don Jazzy Breaks Internet by Beebah321(f): 9:03am On May 28, 2023 |
Future girlfriend  |
Romance › Re: I'm About To Kill Someone with collorado!!! by Beebah321(f): 8:58am On May 28, 2023 |
Blupen969: Lols I just know say na you go talk this kind thing you don know me well well be that  |
Romance › Re: I'm About To Kill Someone with collorado!!! by Beebah321(f): 10:44pm On May 27, 2023 |
Lol  This life ehh na people dey find problem, problem no dey find people.  |
Politics › Re: I Never Knew I’ll Lead Nigeria, Says Buhari by Beebah321(f): 10:39pm On May 27, 2023 |
And we never knew you'll destroy Nigeria.  |
Romance › Re: This Thing Called Love by Beebah321(f): 10:38pm On May 27, 2023 |
Dyfynezz12: That's the worst mistake any guy could do when a girl breaks up with him See this one.  True love never hit u na  |
Romance › Re: This Thing Called Love by Beebah321(f): 10:36pm On May 27, 2023 |
Bodyodour: I have Take heart  Better girl go come  |
Romance › Re: Guys Are Hausas Women Wife Materials by Beebah321(f): 10:19pm On May 27, 2023 |
Hold her well ooo  |
Foreign Affairs › Re: North Korea Imprisoned Entire Family, Including A Two-year-old Child For Life by Beebah321(f): 10:13pm On May 27, 2023 |
2 years old keh??  Their president don kolo, I swear. Nigeria better pass North Korea |
Romance › Re: Share Your Secondary School Dating Experience by Beebah321(f): 10:08pm On May 27, 2023 |
Una way date for secondary school, una try I swear. I no fit!  |
Romance › Re: This Thing Called Love by Beebah321(f): 9:05pm On May 27, 2023 |
Beg her na  |
Family › Re: Please Help Me Find A Man – 123-year-old Woman Searching For Perfect Man Cries by Beebah321(f): 9:03pm On May 27, 2023 |
Na wa ooo  |
Family › Re: I Am Not Getting Attracted To Her Sexually by Beebah321(f): 7:35pm On May 27, 2023 |
KingMack: Really!!! Where you from? Nasarawa  |
Romance › Re: Why Do Nigerian Men Hate Women? by Beebah321(f): 7:12pm On May 26, 2023 |
No mind them joor  Na them dey wash their girlfriend pants and bras behind closed doors.  |
Health › Re: Ugochukwu Okpani Allegedly Committed Suicide By Ijeoma Chinonyerem (Photos) by Beebah321(f): 6:53pm On May 26, 2023 |
Him wan go do him master's degree for heaven  |
Romance › Re: Here's An Entirely New Thing You Can Do When Bored. Try It! by Beebah321(f): 5:51pm On May 26, 2023 |
Lol  |
Romance › Re: Young Man Cries A River After Being Dumped By Girlfriend (VIDEO) by Beebah321(f): 5:36pm On May 26, 2023 |
She dump u because u no no the difference between 'Tried' and 'Tired'  |
Celebrities › Re: Kanye West Started Rumours Of Me Cheating With Drake – Kim Kardashian by Beebah321(f): 5:31pm On May 26, 2023 |
Who them epp?? Mtchewww  |
Celebrities › Re: Yul Edochie Joins Second Wife Judy Austin To Hold Intensive Prayer(video) by Beebah321(f): 4:59pm On May 26, 2023 |
That one concern them  |