BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 612 613 614 615 616 617 618 619 620 (of 633 pages)
Ok oh! |
If u ask me I will pick Enyeama but because a french speaking man chairman's d board, I will b expecting a very great suprise tonight.. |
And now he(Tinubu) and his like are trying 2 impose him & force us 2 love him because they think he's d change Nigeria needs Tell dem sey dem don nak hand 4 tipper wey kari sand.. |
Go 2 Chinua Hometown nah, his house 2b precise.. |
Levam, devil go soon catch dat demon wey mak am no confess.. |
As if I care, mak she kariha cross jare. Me always loving my package(s), notin more notin less.. |
We know GEJ will still carry d day, APCs knows that even with their propaganda's. God has proclaimed it & it must come 2 past. Even devil can bear witness.. |
bsjay:I've been awake since 06:15am, but 1 dat don't know is dat I've neva 4 1 day fan him. So, what I was tryin 2 say Is that he should stop if he isn't well or fit enough atleast 2 save sum stress or heart attack. Shalom |
Ok. |
Adondai.. . Uaray a genius |
And when she pursue her future husband go because of her carelessness or playing hard to get, she go begin go prayer house wanting 2 tie any guy dat comes her way down wit prayer but; na tonda go fayaram finish.. |
samflexxy:since nah! Or abii I chop winch ![]() |
100Cents:na 4 dose who dey kari dia mata 4 head nah.. Me train a gal wey no b my wife, aneva foolish reach dat level |
Somebody please tell me dis is a joke. if dis is true, sumbody beta stop oga Buhari because I don't want what happened years back 2 repeat itself again. Where a country called Nigeria is President-less for some months or abii weeks. E beta mak hin tell us sey hin no dey fit because Nigeria as a country is fit & can't afford 2 hav a fitless man as a number 1 citizen.. OR Should I say if d worse happens, it will be a great opportunity for the Yoruba's |
No let APC E-goons catch u because if dey eventually do, u go wear condom 4 head 2day.. May I see anybody wey go come "SAI" for here, na E-tonda go fayaram finish |
No problem, we no wan doubt u. But remember sey d certificate is still nowhere 2b found ![]() |
Nigeria defeating Boko Haram today lies on the hands of of some certain region(s) in Nigeria but, I know they won't want to shun terrorism because they vowed 2 mak someone's administration un-governable, soak dogs & baboons in blood. And that they are accomplishing now, but that 1 day Nigeria will b a peaceful country dat is void of terrorism.. Tonda go faya dat animal wey tok sey hin no go drink water drop cup.. |
femosky3:no mind her, pant go wear her soon.. |
So this man is trying to tell us dat he has now turn his home a vault or a bank From ontop cashew tree wey I dey dey view dis thread, dis man isn't saying d truth.. Tondafaya devul.. |
In other words, it will make u 2 spendless & save more ![]() |
Ok. |
gbodimowo:may God bless u 4dat statement. Thank God my foolishness neva reach lyk dat.. |
jahlove4jah:nawa oh! And if karma begin punish her 2moro, she go blame d innocent witches & wizard wey dey dia village.. |
fitzmayowa:uaray genius, abeg chop E-knuckle |
samflexxy:anofitel, e fit b 1 strong killing spirit wey from far place come dey tel me makai do am.. ![]() |
Man & woman deceiving themselves since 99AD. *modified* Training a girl dat isn't ur wife is lyk shooting urself, because she go must fumble 1 day & u'll feel so Aaronized. But one thing I know in dis life is dat she can't & will never escape karma. And when karma starts tormenting her, she'll start blaming d innocent witches & wizard at the village, but; I know d gods of those witches will vindicate them & when that happens tonda go faya her finish.. |
Anobiliv u since money no dey dia.. |
Manage Nigeria as a firm/company or as what D thunder wey go faya sum Nigerian politicians is now on its 5th bottle of Orijin.. |
Killing newly hatched chicks. If a don water bed finish at night aigo kari my broda keep 4dat spot. Always hunting inda pot of soup. Mehn! E plenty |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 612 613 614 615 616 617 618 619 620 (of 633 pages)
