Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 10:45am On Jan 27, 2010 |
AKADA ABI OKADA? all these nich and pat inglish eh I don't even know my stand agin a'bout our wedding plans. pat   ?? [quote author=Abbey_city link=topic=373124.msg5390699#msg5390699 date=1264519404]u left it open  [/quote]left what open?  |
|
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by Ben13(mod): 6:10pm On Jan 26, 2010 |
DON FASZY: i want Ben-10 not for sale! D1KeleVra: That's gay! Why u wanting a guy? Wetin do sexy girls?  Tell him Abbey is for sale  nich:
wait o! all dis days wey dis market don open i neva see any stock market report. which kind market be dis sef?  na you be the CAC wey elowa talk about?  nich the thief! |
Jokes Etc › Re: How Does Akin And Pawpaw Screw? by Ben13(mod): 3:56pm On Jan 26, 2010 |
chei. . .bad belle poster |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 3:29pm On Jan 26, 2010 |
pls, speak inglish  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 3:27pm On Jan 26, 2010 |
oya turn am to fasting. . .cos Dani wey suppose give you food never return from market. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 3:16pm On Jan 26, 2010 |
oya go sleep |
|
|
|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 2:56pm On Jan 26, 2010 |
LOL how I take leave am?  |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 2:55pm On Jan 26, 2010 |
that thing no fit hide for life |
|
Jokes Etc › Re: Shitting Palava by Ben13(mod): 2:50pm On Jan 26, 2010 |
all is funny naw, why I go vex? |
Jokes Etc › Re: Shitting Palava by Ben13(mod): 2:41pm On Jan 26, 2010 |
stupidity has always been everyone's right. . .only that some abuse it |
Jokes Etc › Re: Shitting Palava by Ben13(mod): 2:28pm On Jan 26, 2010 |
u dey try. . .keep the jokes coming  |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Facebookers? by Ben13: 2:21pm On Jan 26, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Any Facebook Addict Here? by Ben13: 2:21pm On Jan 26, 2010 |
Abbey, are my not? |
|
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by Ben13(mod): 2:06pm On Jan 26, 2010 |
sharap! |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Madlady! Im Beginning To Love You Even More! by Ben13: 2:03pm On Jan 26, 2010 |
Please o. . .  |
Jokes Etc › Re: Worst Joke Said? by Ben13(mod): 2:00pm On Jan 26, 2010 |
wetin concern you, tatafo  what else u want moi to say |
|
|
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Madlady! Im Beginning To Love You Even More! by Ben13: 1:46pm On Jan 26, 2010 |
|