Romance › Re: Is Money A Must Have In Every Relationship? by Ben13: 5:52pm On Jul 07, 2009 |
hmm. . .I dunno o |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:51pm On Jul 07, 2009 |
you be agbero? |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 5:50pm On Jul 07, 2009 |
 bad student |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by Ben13(mod): 5:49pm On Jul 07, 2009 |
make sense for once, oga. |
Jokes Etc › Re: Compensation by Ben13(mod): 5:49pm On Jul 07, 2009 |
when all ya numerous papa don run away 4rm responsibility. |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 5:45pm On Jul 07, 2009 |
bad pikin no dey come from east |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 5:44pm On Jul 07, 2009 |
olodo |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by Ben13(mod): 5:41pm On Jul 07, 2009 |
na real wah |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:39pm On Jul 07, 2009 |
the guy mouth no fit shut up until you put plaster |
Romance › Re: Does This Qualify As Cheating? by Ben13: 5:06pm On Jul 07, 2009 |
OP You can't expect me to think like you cos my life ai'nt like yours!  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 5:05pm On Jul 07, 2009 |
where this guy from sef? |
Romance › Re: Do Think One Can Get A Perfect Match Online? by Ben13: 5:03pm On Jul 07, 2009 |
one can get a match. . .don't know of a perfect match. every opposite sex matches |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 5:01pm On Jul 07, 2009 |
take it easy wiff the poor lad |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 4:53pm On Jul 07, 2009 |
na e inmate for prison na |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 4:48pm On Jul 07, 2009 |
I wonder how the guy take promote to pry 6 |
Romance › Re: Should I Take Her Back? by Ben13: 4:44pm On Jul 07, 2009 |
:p |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by Ben13(mod): 4:40pm On Jul 07, 2009 |
Interpreter not available  |
Romance › Re: Official Romance. by Ben13: 4:38pm On Jul 07, 2009 |
whatever  izeek: wat eva, if u r a banker, that makes me a surgeon. Lol. . .I can't shout. I'm the president  |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 4:36pm On Jul 07, 2009 |
see as e dey decieve himself |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 4:33pm On Jul 07, 2009 |
I made use of the opportunity and got to her bra |
Romance › Re: Should I Take Her Back? by Ben13: 4:32pm On Jul 07, 2009 |
I wonder why pple can't take simple decision by themselves. |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 4:30pm On Jul 07, 2009 |
that would make him happy all his life |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:27pm On Jul 07, 2009 |
Lol. . .that has been ya hobby  |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 4:21pm On Jul 07, 2009 |
Lol. . .I can't shout.  tessys how is your conductor work? |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by Ben13(mod): 4:16pm On Jul 07, 2009 |
please go for check ups |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 4:13pm On Jul 07, 2009 |
My loff howdy?  |
Jokes Etc › Re: Compensation by Ben13(mod): 4:10pm On Jul 07, 2009 |
that's why you dey refuse to pick ya call. . . na wa o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:05pm On Jul 07, 2009 |
house rat don take ya teeth do railway  |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by Ben13: 3:57pm On Jul 07, 2009 |
which time dani become bride's maid  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 3:56pm On Jul 07, 2009 |
you nor dey fear sha |
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need A Young Lady Dat Can Take Care Of Me by Ben13: 11:49am On Jul 07, 2009 |
that was too harsh for seun's new customer  |
Romance › Re: Can You! by Ben13: 11:40am On Jul 07, 2009 |
anywhere, work or play. . .I roll with the holy spirit!  |