Jokes Etc › Re: Visit To Yaba Left by Ben13(mod): 10:32am On Jun 12, 2009 |
see yaba left tenants sha |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 10:26am On Jun 12, 2009 |
na wa for that kind sgt o. . . .wey dey shout person name 4 early mor mor |
Jokes Etc › Re: Compensation by Ben13(mod): 10:20am On Jun 12, 2009 |
her K-leg come follow spoil everything |
Jokes Etc › Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by Ben13(mod): 10:17am On Jun 12, 2009 |
na wa for mouth cancer |
Jokes Etc › Re: Compensation by Ben13(mod): 10:06am On Jun 12, 2009 |
Ble no fit use broadband |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by Ben13(mod): 10:01am On Jun 12, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 9:59am On Jun 12, 2009 |
showbobo: U fit enter PLANE wey dem put LEARNER?? Lmao  make we ask Papine |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 9:55am On Jun 12, 2009 |
I'm sorry dear, was looking at sylvs big head. . . .miss u darl  |
Family › Re: How To Fold A Fitted Sheet So That The Elastic sides Don't Show by Ben13: 9:50am On Jun 12, 2009 |
Thisis serious. . . . pls go over to gabby. |
Jokes Etc › Re: Visit To Yaba Left by Ben13(mod): 9:49am On Jun 12, 2009 |
dickele male |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Ben13(mod): 9:41am On Jun 12, 2009 |
wiff those glasses of his, yes. |
Jokes Etc › Re: Undoubtibly Hilarious by Ben13(mod): 9:39am On Jun 12, 2009 |
Butterflies  |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 9:35am On Jun 12, 2009 |
madam sylve  I prefer dat |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Ben13(mod): 9:33am On Jun 12, 2009 |
na ur momma be this?. . lol |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 9:19am On Jun 12, 2009 |
this one no fit hear the story of romade's burning home na to dey greet up and down |
Literature › Re: Obasanjo Flew Through The Air And Save Osama Bin Laden. . . . by Ben13: 9:16am On Jun 12, 2009 |
Obasanjo's juju part |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 9:16am On Jun 12, 2009 |
na wa |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by Ben13(mod): 11:55am On Jun 11, 2009 |
my loff  how's ur nite? |
Jokes Etc › Re: Visit To Yaba Left by Ben13(mod): 11:52am On Jun 11, 2009 |
who dis one dey talk to?. . . . na wa o |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 11:40am On Jun 11, 2009 |
Lol. . . I dunno o |
Romance › Re: Do You Allow Your Partner To Pick Your Calls? by Ben13: 11:32am On Jun 11, 2009 |
anyone can pick my calls |
Jokes Etc › Re: My Generation Vs. Your Generation by Ben13(mod): 11:30am On Jun 11, 2009 |
|
Romance › Re: Why Were Nairaland Guys Accused Of Stalking The Ladies ? by Ben13: 11:28am On Jun 11, 2009 |
na wa o. . .speak ingrish abeg  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 11:18am On Jun 11, 2009 |
to stanley I guez |
Romance › Re: I'm Confused,what Should I Do, I Need Your Advice And Help Its Very Urgent. by Ben13: 11:17am On Jun 11, 2009 |
hmmm. . . na wa |
Jokes Etc › Re: If Children Were Raised By Men by Ben13(mod): 11:10am On Jun 11, 2009 |
see as I dey spoken errors sha  |
Jokes Etc › Re: If Children Were Raised By Men by Ben13(mod): 11:10am On Jun 11, 2009 |
If children were raised be men |
Jokes Etc › Re: Little Kids by Ben13(mod): 6:02pm On Jun 10, 2009 |
sylv knw plenty papa o |
Celebrities › Re: ~Breaking News: D'banj And Funke Akindele: Nigeria's Hottest Couple ~ by Ben13: 2:36pm On Jun 10, 2009 |
forget about D'Banj's "Fall in Love" track jor. . .D'Banj can not fall in roff  |
Romance › Re: Sex Before Or After Marriage by Ben13: 2:20pm On Jun 10, 2009 |
biola44: After Marriage!  pls don't deceive yaself  |
Romance › Re: Virginity by Ben13: 2:11pm On Jun 10, 2009 |
Virginity. . . hymen. . .disflowered. . .na wa  |
Jokes Etc › Re: Human Beans by Ben13(mod): 2:00pm On Jun 10, 2009 |
Human Beans |