Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 2:43pm On May 29, 2009 |
thanks for your adviz, I appreciate it  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 2:41pm On May 29, 2009 |
I thinks say you don wander go |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by Ben13(mod): 2:41pm On May 29, 2009 |
All LAWMA staffs get odour-proof. wetin happen to your own |
Jokes Etc › Re: I No Do Am, Dem Say Na Me? by Ben13(mod): 2:40pm On May 29, 2009 |
dani will have to tell us the truth, when he returns from Okro sales. |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 2:39pm On May 29, 2009 |
Tessy, my loff  |
Jokes Etc › Re: Girls Night Out: by Ben13(mod): 2:38pm On May 29, 2009 |
No way!. . not in this camp  |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by Ben13(mod): 2:37pm On May 29, 2009 |
you no fit ask am for toilet. . .you wey be LAWMA staff sef dey run for shit |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by Ben13(mod): 2:35pm On May 29, 2009 |
Na wah for them o |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 2:35pm On May 29, 2009 |
thank God say I get witness, if e come now, e go say e modify after posting |
Jokes Etc › Re: I No Do Am, Dem Say Na Me? by Ben13(mod): 2:33pm On May 29, 2009 |
tonye-t when will you become matured and repent from ur childish ways  |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 2:32pm On May 29, 2009 |
I wonder why the dirty guy choose to be dirty |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Ben13(mod): 2:31pm On May 29, 2009 |
I been tink say the i.d don rebrand ni |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by Ben13(mod): 2:29pm On May 29, 2009 |
ask the person wey the face be like that, he'll explain better. |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 2:27pm On May 29, 2009 |
romade must not modify that ingrish o |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13(mod): 2:26pm On May 29, 2009 |
wonderer |
Jokes Etc › Re: Dani Wer You Go Since by Ben13(mod): 2:26pm On May 29, 2009 |
i wonder o |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 2:25pm On May 29, 2009 |
the head dey grow dada too. e remain small e go get horns |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Ben13(mod): 2:24pm On May 29, 2009 |
This ID still dey exist? na wah o |
Jokes Etc › Re: Marriage Rules And Regulations: by Ben13(mod): 2:23pm On May 29, 2009 |
tessys my Loff, don't name any o. |
Jokes Etc › Re: Dont Say Too Much by Ben13(mod): 2:21pm On May 29, 2009 |
yabbing don start. . .weldone  |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by Ben13(mod): 2:19pm On May 29, 2009 |
But the sense dey for back of him palm |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 2:18pm On May 29, 2009 |
coward! mention names  |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Ben13(mod): 2:15pm On May 29, 2009 |
at least once upon a time out of office. . .it's necessary |
Jokes Etc › Re: Romade The Blind Man by Ben13(mod): 2:13pm On May 29, 2009 |
that one don last for about 7 leap years na |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13(mod): 2:11pm On May 29, 2009 |
teissys: Ben. . . why are you not responding to your YIM? Haba! tessys I'm missing you  |
|
Romance › Re: Ladies, Are You Attracted To Muscular Men? by Ben13: 2:07pm On May 29, 2009 |
I see |
Romance › Re: Girls That Smokes Weed by Ben13: 2:06pm On May 29, 2009 |
Sylv, the guy dey look for fellow jokers, but can't find his way to the joke section. moderators help  |
Jokes Etc › Re: Your Iq by Ben13(mod): 2:04pm On May 29, 2009 |
when be say na you dey sell am |
Romance › Re: Ladies, Are You Attracted To Muscular Men? by Ben13: 2:03pm On May 29, 2009 |
You must be muscular to ask such question. . . .Lol |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by Ben13(mod): 2:01pm On May 29, 2009 |
you sef do something about it na, malu  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Nairaland Ladies Beware, A Chronic Womaniser On The Loose! by Ben13: 2:00pm On May 29, 2009 |
|