Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 3:58pm On Apr 23, 2009 |
alright. pls tell me you roff me  |
Jokes Etc › Re: The Woman And Her He-goat by Ben13(mod): 3:57pm On Apr 23, 2009 |
the story abi joke don tay jor |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by Ben13(mod): 3:57pm On Apr 23, 2009 |
me or you |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Ben13(mod): 3:53pm On Apr 23, 2009 |
for where. you see me for fb |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by Ben13(mod): 3:51pm On Apr 23, 2009 |
wetin you come want me to talk |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 3:51pm On Apr 23, 2009 |
now, lola modify dat laff |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13(mod): 3:50pm On Apr 23, 2009 |
mind yaself o |
Jokes Etc › Re: Abeg I De Find Prison Accmodation Ma Huse Rent Don Xpire Plz Help by Ben13(mod): 3:49pm On Apr 23, 2009 |
na ur grandma be that. she's not looking bad o see her K-leg  |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by Ben13(mod): 3:47pm On Apr 23, 2009 |
na which FM be this? |
Jokes Etc › Re: Make Way For Fools by Ben13(mod): 3:47pm On Apr 23, 2009 |
u wey dey buy and sell expired drugs before NAFDAC catch you and your kiosk together |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13(mod): 3:45pm On Apr 23, 2009 |
why you dey chase me like fly na |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by Ben13(mod): 3:44pm On Apr 23, 2009 |
Pls speak less ingrish to our understanding. |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Ben13(mod): 3:43pm On Apr 23, 2009 |
then, go home! |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 3:42pm On Apr 23, 2009 |
who told u that |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 3:40pm On Apr 23, 2009 |
*mcheeeeew* If I'm tryin 2 fall in love wiff u, u'll just make me angry. why?  |
Jokes Etc › Re: Crazy Poor Man by Ben13(mod): 3:39pm On Apr 23, 2009 |
na me teach am na |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Ben13(mod): 3:37pm On Apr 23, 2009 |
is dat the news lola passed to you |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13(mod): 3:37pm On Apr 23, 2009 |
dem don miss road. no be me dem dey look for |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by Ben13(mod): 3:35pm On Apr 23, 2009 |
dat's why you eat junior instead of garri |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 3:35pm On Apr 23, 2009 |
Oooops, I'm just realising that you're bitiful  |
Jokes Etc › Re: Crazy Poor Man by Ben13(mod): 3:34pm On Apr 23, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Oh My! by Ben13(mod): 3:32pm On Apr 23, 2009 |
that title I guess is for dickele male |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Ben13(mod): 3:30pm On Apr 23, 2009 |
you wey lie pass NTA |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 3:30pm On Apr 23, 2009 |
pls delete |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 3:29pm On Apr 23, 2009 |
this gurl has come again to make my day bad  could you please leave me alone. let me concentrate on my search |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 3:27pm On Apr 23, 2009 |
tatafo, how you take knw |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13(mod): 3:27pm On Apr 23, 2009 |
who be dry fish? |
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by Ben13(mod): 3:25pm On Apr 23, 2009 |
me i get both fisical and spirital anti-virus |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by Ben13(mod): 3:25pm On Apr 23, 2009 |
I only asked a question |
Jokes Etc › Re: First Time by Ben13(mod): 3:23pm On Apr 23, 2009 |
what was that |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by Ben13(mod): 3:22pm On Apr 23, 2009 |
I used to fink luv is blind
your love dey see road well well |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Ben13(mod): 3:21pm On Apr 23, 2009 |
Pls, my baby goat is missing!  |