Benki003's Posts
Nairaland Forum › Benki003's Profile › Benki003's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 57 pages)
Omo if u check well the teacher sef no sabi swim ![]() |
Get one bruh easy access to the p***y ![]() |
![]() |
What my brain still wan process na why this topic de romance ![]() |
Following ![]() |
Nigeria Players are just annoying but me I just dey laugh ![]() |
Lala drop location make we come eat snake delicate with bread ![]() |
Goal desomd Eliot go trek today |
;DThe feeling is mutual |
If this post reach fp then u know lala no get handiwork ![]() |
Am sorry to say this but forget about it ![]() |
[ [center][/center]quote author=lilvicky68 post=111401588]Are you male or female let's start from there[/quote]Ur a clown |
This is the only thing I think men fear smashing ![]() Sha we thank god the fear something |
Just do 30 *1 the answer plus it with 3 months ![]() |
When am depressed I act abnormal ![]() |
I caught two people ducking in my place of work, cause we have cctv everywhere The guy was just riding her like a stallion Omo naso I just pass there come do like say I de find the banny, na so I spoil their parole ![]() |
Them never play finish |
She was seeing a guy,and also slept with him I found out confronted her, she begged I forgave her only for her to go back to the guy and he now bursted me out finding that I didn't love her anymore |
Na today I remember say people wey normal for this country no reach 5 again ![]() |
Jss1 and puna don de hungry am ![]() |
We close our eyes till we find out it’s morning ![]() |
I once went to toast this beautiful banny,little did I know her main cock was a cultist na so the banny agree ooh still come tell me say her boo na rugged man, Oga Sabinus like me no hear word come de form sharp shooter, na so one day me and the bae de inside serious romance Oga come knock for her door Omo na when I know wetin dem de call soul travel tbc |
I go take up arm invade Nigeria join sef Even the military go join the invaders ![]() |
Am messaging you now |
Okay am this kinda cool person,tall handsome and shy But I hardly talk and I prefer to keep to myself, but as it stands it's really affecting me with keeping convo with people, if I try pushing it then I get tired of the conversation and start ignoring the chat,some people say I Do it cause am light skinned or cause am proud but I am not, no topic seems to catch my fancy Then Secondly I get alot of attention mostly from the female but I don't know how to approach them, the last time I tried it I peed on my body So please does anyone have an idea how am gonna overcome this Ps am posting pictures for reference
|
Op if ur cute I don't mind dating you So pm |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 57 pages)
What my brain still wan process na why this topic de romance