Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,466 members, 7,954,820 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 10:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Do You Say To Your Partner After Sex ? (5722 Views)
Nigerian Man Proposed To His Partner After Crossover Service(pix,vid) / What Do You Do To Please Your Partner After A Misunderstanding / How To Rebuild Your Relationship With Your Partner After Cheating (2) (3) (4)
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Reelmii: 7:57pm On Mar 28, 2022 |
Exkandayee:babe wey dey hustle for her money.. More rounds more money.....na why she tell am to do again, no be say anything dey special about his dick 2 Likes |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Contekbbc: 7:57pm On Mar 28, 2022 |
Boogyman557: Wetin you call your name again! I wan remove am 4rm D Book of love Oh,I mean book of life. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Nobody: 7:59pm On Mar 28, 2022 |
DonroxyII:lol I only spoil for nairaland ooo. There’s no moderation in bedroom matters |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by DonroxyII: 8:05pm On Mar 28, 2022 |
Iyaebe:Lol, U spoil wellwell .. E get lady wey no spoil shuuuuuuu! There is Moderation: U Chop and remain for another day except say una dey steal each other Chop dem thieves Chop anyhow. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Boogyman557: 8:06pm On Mar 28, 2022 |
Exkandayee:Holly Gram depend on ur area bro.. For here, u FIT see like 5 different ASHAWOO house for one STREET... I de ASHAWOO house right now.. I JUST de NACK one bottle of HEINEKEN and CIGARETTE.. Make I use EYES Facebook better ASHAWOO BANI wey I go NACK! some of Dem de collect 5h and u go NACK as u like.. some 1k and u go NACK as u like... LITE UP my CIGARETTE in peace bcus u no FIT BLA WEED here.. WTF MAN! |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Nobody: 8:07pm On Mar 28, 2022 |
DonroxyII:It’s only mouth I have, don’t take my words seriously. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by DonroxyII: 8:11pm On Mar 28, 2022 |
Iyaebe:Why the Seriousness .. U like Acting Movies: |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Nobody: 8:13pm On Mar 28, 2022 |
DonroxyII:Are you implying that I’m a drama queen? |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by DonroxyII: 8:17pm On Mar 28, 2022 |
Iyaebe:You Like Wahala ni! So u be actress! |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Nobody: 8:19pm On Mar 28, 2022 |
DonroxyII:Lol 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Yusufisraelj(m): 8:25pm On Mar 28, 2022 |
siofra: Those way really be no day too make noise anty. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by siofra(f): 8:27pm On Mar 28, 2022 |
1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Yusufisraelj(m): 8:39pm On Mar 28, 2022 |
siofra: Good luck with that. Congratulations Make sure it's taken by the man who deserves it. Nonetheless hope it's not the technical kind of it. Anyways na you sabi. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Trailblazer93: 8:56pm On Mar 28, 2022 |
Boogyman557:I be clown but your own dey another level. I dey always laugh if I come across your post. 2 Likes |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Boogyman557: 9:00pm On Mar 28, 2022 |
Trailblazer93:Holly Gram My Gee! WTF MAN! 1 Like
|
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Keniwit(m): 9:21pm On Mar 28, 2022 |
Boogyman557: This guy don spoil finish 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Nicepoker(m): 9:32pm On Mar 28, 2022 |
Beebah2000:raw gang |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Prettygirl200(f): 9:34pm On Mar 28, 2022 |
rickleye:I will just chop off his dick, I come in peace!!! 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by siofra(f): 9:40pm On Mar 28, 2022 |
Yusufisraelj: I'm going to disvirgin myself and Livestream it |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by rickleye: 10:24pm On Mar 28, 2022 |
Prettygirl200:lol ! |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by brain54(m): 10:30pm On Mar 28, 2022 |
siofra:No one wants to watch... |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Benki003(m): 11:37pm On Mar 28, 2022 |
If this post reach fp then u know lala no get handiwork 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by AbarisFather(m): 4:20am On Mar 29, 2022 |
Tank�U From a grateful heart that doesn't get burden even if tag a simplifier..���� |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Wizywiz(m): 4:49am On Mar 29, 2022 |
And after staring at me for something next u hear is HONEY U ARE THE BEST, I LOVE YOU PLEASE DONT LEAVE ME, I WILL ALWAYS BE LOYAL AND TREAT U LIKE MY KING, because of knacking...babe wey I know say she dey knack another guy. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Tallesty1(m): 7:19am On Mar 29, 2022 |
TheWolfen:If she still get energy for all these plenty talk then you no do a thorough job. When you do your job well, she no get dey talk because she go dey wonder how she wan take stand up to go to the john without walking like a drunk. 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by TheWolfen(m): 7:26am On Mar 29, 2022 |
Tallesty1: For your small mind abi lol. Out of respect for them I won't go into details. But you wrong 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Tallesty1(m): 7:30am On Mar 29, 2022 |
TheWolfen:Trying to prove my point further will amount to bragging so let's let slide. |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by JentuPrinz(m): 8:31am On Mar 29, 2022 |
Boogyman557: Na Everytime u dey go their unit..shame no dey catch u 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Boogyman557: 8:40am On Mar 29, 2022 |
JentuPrinz:Holly Gram My Gee! y shame go catch me Na! Na human being Dem be ooo.. if we no PATRONIZE Dem, who will! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! 3 Likes |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by JentuPrinz(m): 8:56am On Mar 29, 2022 |
Boogyman557: Omo d first time I go ashewo place ehn..me and my padi were coming back from work one day,so we highlighted a bike..so me and my guy kon dey talk about ashewo Sha,d okada man kon ask us say he Sabi ashewo place dat he can take us there. When got there,we ordered drinks..me kon dey observe Sha..The ashewo wey dey no plenty,dey talk say some of Dem still dey dress up.Naso I tell my guy say time dey go say I no fit wait again coz I hold some company money wit me wey I go deposit for bank tomorrow morning. Naso my guy call one banny say make d banny bring one ashewo for me..naso I kon dey select say I no like dis one..naso d banny vex shey na select I kon do for here ni Later, I carry one enter Sha..wetin my eyes see ehn I no fit go there again 1 Like |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Boogyman557: 9:35am On Mar 29, 2022 |
JentuPrinz:Holly Gram LoLz bad Guy! WTF MAN! |
Re: What Do You Say To Your Partner After Sex ? by Moloso(m): 9:36am On Mar 29, 2022 |
/ Men And Our Hair / Guys Only! U Cheated On Ur Babe, And She Served U This Food
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |