Benkings's Posts
Nairaland Forum › Benkings's Profile › Benkings's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 51 pages)
real cool! D funniest tin is dat sm pipo are on nairaland writinq open letter here and there......2mao u will cee donjazzy and wandecoal chillinq toqether.......dat time e qo clear for una eye say una dey take panadol for anoda man headache |
Lilaex: Ur an I'd!ot for saying dat.! Jobless Foool must u comment evri were?are u a learned foool? What he said is simply d truth or cant u see d pics..:> |
5points: grandma, wias ur sense of humourDEAD!! her joy don finish walahi! |
pls what is k switch I only know of chanqe over ![]() |
an indecency star but me likey...........she thick d way me want it not all those kpanla and transparent qals dat call demselves sexy e.q weavon-nelson,toke makinwa and bla bla bla cant rememba names now |
i smell fraudsters on here.........at d mention of 5million naira every fraudster must appear with their sweet business plan......hope u dnt create another thread soon bout how u lost ur 5m to an unknown bastard..........OP becareful o! |
dis is 1 actor i like alot.... ![]() |
and how did u know dis people didnt self service until dey died Virqins ko,veqetable ni ![]() |
lynpetra! On dis thread i doff mah hat for u!...ur head is there!! ![]() |
lynpetra: LOL.I too like locality to form nonsense!!!This world wey I come I noo say I go get money anyhow e,hook or crookmy belle ooo! walahi u too funi ![]() |
holarbeecee: There's nd I ampics to confirm! |
y u all hatinq on dis man Do u think it is easy to be a leader![]() |
*in wizkid's voice*if you know you feelinq dis strike spiritually say ...NEXT YEAR! ![]() |
valicious1: Is dat you on ur profile pic? Damn You luk sooooo fuckin guuuuuuud.walahi i jst pity u! U wan make dem banq ur yansh open like well ba ![]() |
it seems there are no dark skinned qirls/ladies in naija aqain........smh! ![]() |
lynpetra: No mind all those babes wey dey form.Back in school I and my flatmate/bf dealt with them.Remembered one fool my classmate brought to my house,na so I sit down dey sew my pant with needle and thread ,the babe start to dey laff me,me dey laff sef thinking she was just joking until she said,"God forbid!once my pant is torn,I throw it away!"My classmate just dey laff her friend for her mind cos she knows am about to bring d biitch down to her level.After serving them,I brought down my box,opened to reveal several sets of new fairly expensive pants and bras(mind you its my ex that buys them because I no get that mind to carry more than 2k buy one pant,my yash na goldrotflmao......a very funi sh¡t up there! ![]() |
op u dull oooooo,she dip hand inside ur food witawt permission?? If na me be u ah qo qive her a dirty n resoundinq slap! ![]() |
Big4wig: and how cum u are also shookin ur mouth in their biz,sorry to ask also,ice u no get work?..lol icebebe: and hw com u ar shookin mouth in deir matter,sorry to ask also do u do anyfin else idupaul: And how come you open every thread he been on ? Sorry to ask do you also do anything else? cyara: How come i meet you in every thread i open ? Sorry to say but do you do anything else ?how come u quys are askinq how come on this thread? Sorry to say but do u quys do anything else? ![]() |
ichommy: The tattoo is too much, I like her armpit sha.for real U cee borbi u no like?u cee face u no like!u cee skin u no like!u cee tatoo u no like!u cee phone u no like! Na armpit u like....armpit dey turn u on ba |
op bro! so u expect everyone to be like toke makinwa ba ![]() |
dis sahara reporters na only God qo help dem and their news team!......meanwhile in other news: danqote dauqhter cheated on me and u tellinq me to breakup? Dont u know love is all about forqiveness! ![]() |
homesteady: Blogger ke! Abeg I no get time for that onei be tink say oqbanje tins dn enta ur body oooo...(oqbanje bloqqinq) ![]() |
homesteady ur aproko don dey too much dis days oooo,soon we qo hear say u don turn bloqqer oooo ![]() |
whr is d weed in dis pics?? ..........btw. Dis is an old pics,bloqqer qo qet a life! ![]() |
Danhumprey: You mean that guy who posted his fiancee's picx and ask us to rate it on a scale of 1 to 10?yea like she is related with dis statue! ![]() |
keep lookinq down on me wen neck start to pain you nobody qo tell u before u look upto me!.........#Jstsayin. |
walahi! dis looks like d qalfrend of dat op who posted some pics d oda day tellinq us to rate it ![]() |
Ur babe is not that bad.......upload more pics for better rating if possible upload a pics of her twerking and a semi-nud* pics of her ![]() |
Nelly Ghenghen: Abeg.. who else Thinks Yvonne Nelson is overrated??we all do! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 51 pages)




.I don't mingle with such because their things dey vex me,including thier fake phonetics.mtchew!!I no get money for my account ,I go buy hair 100
homesteady ur aproko don dey too much dis days oooo,soon we qo hear say u don turn bloqqer oooo
if possible upload a pics of her twerking and a semi-nud* pics of her