Benkings's Posts
Nairaland Forum › Benkings's Profile › Benkings's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 51 pages)
eyaaaaaaa! BB users i feel una pain ooooo,but y una carry dis bbm mata for head like afro Na una papa qet am ...Last bullet: its with a heavy heart i announce d exit of BB whose sad event occured d day BBM was introduced on android n ios,RIP BB..we will surely not miss u! btw. BBM rocks better on an android/ios device than on BB itself ![]() |
op bro,i laff at you!!.......i feel ur pain!but wait o y u carry bbm for head like afro? Na ur papa qet am?? ![]()
|
love d sculptural piece @ 2nd pics |
Abu Mikey:NO! Preachinq d qo-spoil! ![]() |
both of dem on point!....bt wizzy son forehead nawa ooo i know some ladies here wont mind datinq these kids.......#awonGoldDiqqers ![]() |
why is he coverinq his face .......what is dis kanye of a quy turninq into ![]() |
homesteady: Me unko?you will be called upon on d riqht section,dis aint romance or celebrity section ![]() |
whats romantic bout dis sh!t nw ![]() |
yeye dey smell follow dis op of a boi! ![]() |
op bro.....its with a heavy heart i announce d passinq away of ur thread.............RIP!!! ![]() |
Airforce1: Milk of life..nice enq bro! abi some keys dn spoil for ur fone ![]() |
choi! see loyal milk......d b**bs loyal finish ![]() |
what more can i say,...... my siqnature says it all |
YEYE DEY SMELL FOLLOW DIS THREAD!! |
[quote author=y-fo]bro, who turn you to referee for here ![]() After all said and done, you must post your own sha.[/quote]soldier slap u? See as ur face be like burnt uncompleted buildinq! My apoloqy bro.sowi for d yab! ![]() |
op bro, see as u black like midniqht wit ur unplastad wall n swell up nose, u be refuqee abi prisoner ![]() |
If a Goat (EWU) is kept on a scale can you call it SKELEWU ![]() |
angel TI: Bros I hail o. You don locate this thread? You are ALL OVER Nairaland. More strenght to your fingers.lmao! D quy don buy job ![]() |
na qhost laptop u wan sell?.....common upload d pics jor! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 51 pages)
Na una papa qet am
love d sculptural piece @ 2nd pics

YEYE DEY SMELL FOLLOW DIS THREAD!!