Benlegacy's Posts
Nairaland Forum › Benlegacy's Profile › Benlegacy's Posts
Hw do i get dis, of course i nid one n I'm in Akure city, where re u? get intouch, b4realman@yahoo.com, waitin to hear 4rm u, |
@ poster Try dis, Send 100 naira card or transfer 50naira from ur account to him n see what will happen, if he did call, abeg free urself, |
@ poster Sope tie!!! Cos dis guy still dey try all he could to call you @night, Dat enough, after calling u @ night u still Xpect him to call u during d day,i guess he has nothing to tell u during the day maybe he's too busy to call anyone during the day, reason with this corpper abeg ooohh, As a matter of fact, when do u have time to call him sef? Tanx god he's calling @night, u batter wait n see what will happen after the service is over, Always Tanx GOD for the one u have, enough gals are there looking for someone to be calling them @ night, here you are complanin, ![]() |
Interesting buy me some drinks, ![]() |
@poster Plz tell them, dem too dey lie why ? |
@ poster Good most u call her a stupid b4 u talk to her, if u know that ur love is still there for i advise u, go back to her and sort thing out b4 is too late, good lucky man. |
Don't conpare ur life wit others [flash=200,200][/flash] |
Very very simple BENUNIVERSITY in south africa ok, confirm i think they Offer Specialist tooo, |
wow no idea ok. |
@post5er Tell u what? |
@poster Na wa ooo, u didn't love her why do you go for her in the first place, shey ur candle no fit wait for u to find the woman u loved ni, Anyway bro my advise is that plzz due take her out, very soon u will love her more than ever. Next time u wouldn't miss used ur oportunity, Happi marriage life, |
@ pat Where is tommy ![]() |
@poster Guy u too much i dey feel u, keep it rolling the gurl dey feel u abeg continue jooo |
@poster Most of the guys are Ugly, ![]() |
@poter I guess is better for u to go form the one that's loves u ooo, U have ur life to live think abt it. ![]() |
I am unable to see how this feature can be used for legitimate purposes |
we the starter unn ko |
pick up ur phone oo ooo oooo |
, still thinking on what to do, |
My concern is love as far as i'm in love,,No one can stop me |
easy way to be come multi millionnaira::::::::::: tooo brilliant, |
Which school you even dey self, shey una no get girls for the skol, very soon blind girl go call you, shey bi na you need some1, |
lol @poster I'm putting it to you. u are a jobless fellow, Vacancy! Vacancy!! Vacancy!!! I need a Messenger (you can Apply)My salary scale: 20,000 for Starting Ur salary change after 3 months experience to 60,000 urgent man dont miss this special offer. it's for you alone, |
why everybody dey ask for relationship even wit the girl dem never see or meet b4, Nna na wa ooooo ![]() |
i get enough girls here man but dem bi money for hand back for ground, if you are interested call me ok, Lover Boy lol you like pussy, |
@pat What's up. how was ur day so far?, i miss you, u dont even ask after me anymore, although i'm ok |
shey una still get MAMA, i go tell ur mummy una when dead YOUNGER abi? dey will rule ur life ![]() |
Appology indeed, come Jos, Yobe, Kano state muslim full dey,u see christian u no like, i dey pity u. Na ur hand dem go first cut. |

?
keep it rolling the gurl dey feel u abeg continue jooo 
tooo brilliant,