TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:38am On Jul 31, 2022 |
Dannyxy: Meanwhile, where was groovy in all of this? Wetin U want groovvy to do nah? Guy man is looking so confused with Beauty's attitude and i hope he is reconsidering his options! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:36am On Jul 31, 2022 |
Omor Groovy just tire  Guyman go dey reconsider his options This one is a no-go area If him like,make him continue! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:30am On Jul 31, 2022 |
Nice one Bryann U dey speak the truth Call out out ones bull.shit rather than trying to calm her down! Who she be nah? If she is too sophisticated, why is she there? Well i love the vawulence...Thats what i signed up for! By now last season, somebody don dey form 'Doctor strange' ontop revealing the Wildcards  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:23am On Jul 31, 2022 |
Maddoooh Erica pro max  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:38am On Jul 31, 2022 |
TheEnforcer: As Saskay comot house see sey Jaypaul no get fans, she just canceled him straight up.Baba com dey vex.She sey na by force? Jaypaul yen o le rara.Na boy I really pity Jaypaul After all the roses way e arrange for saskay for house  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:20am On Jul 31, 2022 |
iamyemiakins: How Sheggz went from being a potential Alpha Male to being a potential simp is baffling  
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:50am On Jul 31, 2022 |
Wetin dey worry Amaka nah  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:49am On Jul 31, 2022 |
This chichi nah to make noise she sabi Just get yansh but nor sabi how to use am  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:41am On Jul 31, 2022 |
This chichi dey low key wan f.uck Sheggz |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:34am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:31am On Jul 31, 2022 |
Doyin: The best looking guy was cyph  Babe don go ohh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:27am On Jul 31, 2022 |
Broobembem: Tobi-Frodd-Ozo-Saga
Now Groovy.
Chai! Sheggz go soon enter  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:25am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:23am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:17am On Jul 31, 2022 |
Ekaka1: Beauty is certainly drunk...tells ilebaye..."I am so done with Groovy"  Na when person dey drunk nah dat time dem dey talk true |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:15am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:12am On Jul 31, 2022 |
Chiefheywhy: Chichi 0/0 . Nonsense!
Yansh wey no dey shake . 
Big disappointment That her plantain yansh  Low budget Mercy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:09am On Jul 31, 2022 |
Titaniumental: Doyin dat was soo cheap
Konji na bastard Konji never hold U before  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:02am On Jul 31, 2022 |
Omor d kiss sweet me  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:01am On Jul 31, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:34pm On Jul 30, 2022 |
NLbabygirl: Groovy already explaining himself Relationship is not for the weak  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:32pm On Jul 30, 2022 |
badinfluence: Pharmsarvi is just a happy fellow sha Guy man dey try |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:23pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: You never see Bobrisky wear swimsuit before? I bow for you o. No be to pack the thing  She be bobrisky? Just say u nor like her |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:20pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:19pm On Jul 30, 2022 |
Oshokhai69: And the voice 
Me still dey suspect say she get preek  E be like U nor watch pool party |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:18pm On Jul 30, 2022 |
paiporte: but the face  She get fine face joor Na just d head  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:16pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:03pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:56pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:54pm On Jul 30, 2022 |
Chichi just carry yansh for nothing  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:53pm On Jul 30, 2022 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:51pm On Jul 30, 2022 |
|