₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,000 members, 8,514,941 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 05:28 PM

Toggle theme

Bentenny's Posts

Nairaland Forum › Bentenny's Profile › Bentenny's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 366 367 368 369 370 371 372 373 374 (of 434 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:29am On Jul 28, 2022
COOL10:
Chi Chi and this her 'Everyone is against me' strategy. E no dey work again. Very immature girl.
Omor abeg make she pour more fuel with a spice of wotowotoism grin grin grin
This is the content we asked for.......

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:24am On Jul 28, 2022
Long Overdue for the Lekki GRA houseMates
More Vawulence joor

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:23pm On Jul 26, 2022
scondy:
U see as plenty people dey kitchen, dey gist laugh and all. Some dey eat, some dey cook, some dey assist. Na so e suppose be.

Flirting sef dey go on low key.

This and more is what we were deprived of last year. Wey 1 person go dey turn semo from morning till night dey sing selense.

Loool
Vawulence pro max grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 4:52am On Jul 26, 2022
COOL10:
LMAO. I didn't even watch the part where she bad-mouthed Chichi.

Just when I was beginning to like Phyna's vibe, she don come overdo the thing.
Omor she finish chichi after the HOH games!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:58am On Jul 26, 2022
JUDGEJUDITH:
Trenches na real oshodi market cheesy
Biggy know people wey get level that he sent to Banana Island!
Omor nah face me I face u joint be dat ohh....nah small matter dey bring quarrel!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:56am On Jul 26, 2022
COOL10:
E be like say na Phyna cause this thing. Why would you just start raising your voice over nothing?
Fear pipu way dey call out others for being insulting...nah deir own mouth bad pass!
Shey she was bad mouthing chichi as being insultive but see her bodyshaming amaka over nothing!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:50am On Jul 26, 2022
COOL10:
These two people cheesy
Wetin cause d quarrel?
E never too tay way I see dem dey gist alone only to hear dis one
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:44am On Jul 26, 2022
SircumzAlot:
Fight between Amaka and Phyna

Amaka crying

Called it grin
Wetin cause d fight for d 'face me I face u' house
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:47pm On Jul 25, 2022
Omor this Amaka yansh loud ohh smiley smiley
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:56pm On Jul 25, 2022
Omor this Hermes eyes ehh
That guy go good to act horror film ohh
I come in peace ohh cheesy cheesy cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:54pm On Jul 25, 2022
TheEnforcer:
E be like sey nominations no dey this week
Omor no nomination ohh d way i see it...Biggie wan use them catch cruise so that them no go slack come dey feel comfortable like last season!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:29pm On Jul 25, 2022
hmmm...see revelation
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:06pm On Jul 25, 2022
Bryan oversense dey worry U grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 6:15pm On Jul 25, 2022
Biggaboi:
Atleast now the question of how the Saturday night party will be like has been answered!
Crafty biggie!
Exactly
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:08am On Jul 25, 2022
MissAnneboleyn:
I watched the show with Erica, Nengi, Ozo, Kiddwaya etc. I didn't follow them but are they still famous?
Being popular is relative but so far they seem to be doing relatively well but like i said it all depends on where they want to carry their popularity to!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:49am On Jul 25, 2022
MissAnneboleyn:
Quick question, why are these housemates thinking that being on Big Brother is their ticket to the good life? Do they really make it even if they don't win?
Its actually does esp in terms of using the BBN platform to market these housemates!
Over 30 million viewers in Nigeria and possibily africa know these HMs because of BBN...before now,who knew Amaka or Kess?
Whether they make it to a better life beyond the BBN house is purely up to them!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 1:25am On Jul 25, 2022
Oshokhai69:
Watching Shege and Bella interaction, I dey suspect say Shege na redpill man cheesy
I confirm am and e dey do am effortlessly despite Bella's fruitless attempts!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:46pm On Jul 24, 2022
jennyclaudio:
I hear shower hour is back abi na lie or true
True ebuka said so during the BBN tour
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:37pm On Jul 24, 2022
Portable brother grin grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:30pm On Jul 24, 2022
Chai Amaka abeg no more makeup
See as this babe come fine shocked shocked shocked
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:25pm On Jul 24, 2022
makydebbie:
I hate this arrangement. How will I watch Saturday night party now ?
Use fone watch one and use tv watch the other
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:20pm On Jul 24, 2022
Indeed the beauty of a lady nah her hair...despite Allysyn's amazing figure,the loss of hair,which isnt her fault,made her look old!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:18pm On Jul 24, 2022
Oshokhai69:
Where Portable brother dey as men dey gist na? E be like say the guy don go sleep. Lack of igbo and Tramadol extra grin
Its too early for this bombardment of vawulence grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:14pm On Jul 24, 2022
Omor this is not fair ohh
see how i dey flip between 199 and 198 every 2 mins grin grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:54pm On Jul 24, 2022
Geezeem:
No bwess grin
.....and small yansh
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:52pm On Jul 24, 2022
H2ho:
See yansh everywhere grin grin
My spirit wan dey channel 199 but my flesh wan see yansh for 198.....
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:48pm On Jul 24, 2022
Omor this Doyin yansh too soft cool cool

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:03pm On Jul 24, 2022
Broobembem:
Some ex-housemates can’t be replaced.

Kidd: Free-Spirited and loved Alpha Male.

Mercy: A proper Queen of highlights, there was no kind of highlights she didn’t give.

CeeCe: Toxic and intelligent

Tacha: Toxic and unintelligent.

Frodd: Luckiest ever.

Ozo: A big Simp.

WhiteMoney: A tactical gamer. Played the housemates and viewers at the same time.

The aforementioned Ex-housemates can’t be replaced.
Ozo make me to no stan House mates again grin grin
Come see where i get head ache that season because am grin grin
Nengi use her yansh control him destiny till BBN evict am.....the one way pain me wella nah when him tell Neo to 'take good care of Nengi' as e dey leave the BBN house grin grin
But why U nor put lord baelish aka the poundo potato master cheesy cheesy cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:44pm On Jul 24, 2022
Munzy14:
This life no balance...

Some are seeing the guy with pink hair..mainland view..

Some are seeing Shegz and co ...Island view..
grin grin

TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:32pm On Jul 24, 2022
Nhazeru:
How do I watch two channels same time? Biggie you no try at all.

Well I'm sticking to 198.
Too bad for 199
If you have the 'Dstv now' app,its possible!
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:29pm On Jul 24, 2022
Broobembem:
Smh!!!
Una don start ohh grin grin grin
TV/Movies › Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:32pm On Jul 24, 2022
tonididdy:
This one na kidwaya v2.0 upgraded grin
Kidwaya pro max grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 366 367 368 369 370 371 372 373 374 (of 434 pages)