BentleyJnr's Posts
Nairaland Forum › BentleyJnr's Profile › BentleyJnr's Posts
Hmm! She carry kpekus business go Abu Dhabi. Chai! Naija don suffer! |
What a [color=orange]fantastic[/color] writeup, ma'am. You're really makin' me go [color=indigo]Adfoozy'[/color] [color=orange]fam!![/color] Anyways, keep it up!! To: Rosemary33 |
Well, mine goes for Wizkid! Make them no talk say I hate am oo! |
Mention the musician that would make you to leave the bathroom and press next! |
Stargurl20: ''Have always been that since this story comes up..... *switches tone* [color=orange]...Na the manya wey Madam SheWrites dey throw'ay, na him just dey totori my head oo... The thing just dey sweet too much.[/color] I swear, SheWrites, person wey go say u no fit win award ontop this gbedu, ehn...., mtchee...ew..., the kind thunder wey go fire am get plate number!! '' |
Stargurl20: ''Have always been that since this story comes up..... *switches tone* [color=orange]...Na the manya wey Madam SheWrites dey throw'ay, na him just dey totori my head oo... The thing just dey sweet too much.[/color] I swear, SheWrites, person wey go say u no fit win award ontop this gbedu, ehn...., mtchee...ew..., the kind thunder wey go fire am get plate number!! '' |
Stargurl20: ''Have always been that since this story comes up..... [color=pink]*switches tone*[/color] [color=orange]...Na the manya wey Madam SheWrites dey throw'ay, na him just dey totori my head oo... The thing just dey sweet too much. I swear, SheWrites, person wey go say u no fit win award ontop this gbedu, ehn...., mtchee...ew..., the kind thunder wey go fire am get plate number!! ''[/color] |
Stargurl20: ''Have always been that since this story comes up..... [color=pink]*switches tone* [/color] [color=orange]...Na the manya wey Madam SheWrites dey throw'ay, na him just dey totori my head oo... The thing just dey sweet too much. I swear, SheWrites, person wey go say u no fit win award ontop this gbedu, ehn...., mtchee...ew..., the kind thunder wey go fire am get plate number!! ''[/color] |
SheWrites: Okay, na, abeg, yarn us the manya na make we dey use that one take sleep na.... Aunty SheWrites.... Ehen, make I no forget, abeg take this Mantle Of Legacy, dey take flenjo 4 ur place oo....
|
Hmm! It's too Adfoozy! Adfoozy means to be cool like a nigga' man! Ma'am SheWrites I swear the gbedu dey manya the n-gga' man 4 here oo.... De tin just be lyk say make I just enter the [color=grey] [color=violet] sorry, 'story' make I just dash the mothafucka' two heavenly slaps wey just won spoil my [/color][color=indigo]Ego[/color] marriage, jhare.... [color=orange]Anyways, weludone, I doff ma' hat 4 you, mama.... [/color]U've been killin' dem, sha...!! Carry on!!!
|
BentleyJnr . BentleyJnr . BentleyJnr . BentleyJnr I dey na.... |
Let me summon ma' n-gga' in this section. Everyone let's welcome; Gov./Prof./Mr./Pst./Dr./Rev./HRM./ BankyGee [color=orange]To come and review, spice, and tantalize this tori wey Silver1999 dey give us.... Your Imperial Magneficious, Silver1999 , please welcome my honored Guest, BankyGee[/color] |
[color=indigo]Omo...!! see lamba wey Silver1999, just dey throw away lyk shii....it.[/color] Chai! This guy just dey give me erection sha...! God help us. In *Rick Ross Voice* "You're the BOSS...'' Once again, Silver1999, you're the man.... [color=orange]Greatest Of All Transcripters. BOSS...!!![/color] |
ColdInHeart: [color=violet]Not an issue, man.[/color] [color=pink]Just keep it, COOL...!!! When should we be expectin' another Lamba, na[/color] ![]() |
Souloho19, please are you gonna' continue it, 'cos this your story sweet, gan |
Omo..! Silver1999, you no go kill me jhare... These guiz get sense oo... Especially Brian the brainiac, how person go use lipstick, do poster color, ah...ah, Silver, abeg, make Mark go do deliverance for him church na. Also to Jeffrey the Mastubrbator, the guy gat me crazy, chai..! Eh...ehn, make I no forget, Silver1999, no make Lucas commit suicide oo.. [color=indigo]I just wanna say "you've done a great job, man"[/color] Once again, Silver1999, you're the Greatest Of All Talented |
ColdInHeart: I knew it was you, I can't forget such a good writer, na.... ![]() |
[url]blue[/url] |
ColdInHeart: [color=indigo]No, they didn't ban me. I don read am na the thing just dey totori me. Guy, u tried in the story. Keep it up....[/color] |
[color=orange] Mention me when you've started it o, Silver 1999[/color] |
Chrisbillakings, send me the english translation of the story, 'cos the one you send me was in chinese and from chapter 210, the names change.... Please. |
[color=pink]Silver1999, you're the man........ [/color] ***In Rick Ross Voice*** "You're the BOSS....[color] Kapar' [color=brown]chu' [color=indigo]mari'[/color] mari' chu' phako.....!!! |
Wow....!,Thing's fall apart....! |
Hey, Chrisbillakings, ma' e-mail is [url]bentleyjnr@gmail.com[/url] or [url]michealdavi306@gmail.com[/url] |
Wow, you're really great |
Wow |
Tominix: Guy' please find mb na, or make I send mb for u? Tell me the network, Airtel or 9mobile? |
Wow, SheWrites, you're really great, keep it up, ma'am |


GUY YOU DOPE, BUH NO SPILL THE BEANS Ó
