Bercarray's Posts
Nairaland Forum › Bercarray's Profile › Bercarray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
is okay o,let's see 4 hw long u'll b there,cos i'm not sure wht u guys wld play d nxt world cup |
i like d man e don accpt fate,bt come to naija,na so so frog eye dem go dey mix wit cat skin,mixin it wit black soap claiming na witch do dem |
13yrs!!!!! And no child,d couples don try oo,bt if love dey,dem fit adopt na,wetin come cause divorce 4rm court,e be like say dem no get hw e dey take do dem |
i quite disagree wit dat no.4 most especially wen it comes to introdctn to frnds,u'll hear "here is ma gal deondra,then d nxt tn,he'll whisper,na dat one we go take do friday nite" or "u knw dat gal deodra wey i introduce to u guys,i don do her one time" |
what concern me if he choses to handle his own ukwu like dat |
gan sef,e be like dat gal no get tym 4 em both,make dem sha release song,so that i can be able to dance wit ma bottle of wine
|
rip man,soldier go soldier come is lyf,u're nw a dead soldier mean while anoda soldier is born elswier |
funny qstn,wht did u xpect em to say,direct d qstn 2 d men,as 4 me i can do it dependn on wht kips ma wife busy 4 not bathing them and dt is if i av tym |
As 4 me, not dt i'm shy,bt naija babes aren't dt trstwrdy,if i hug u,kiss u dz wk,maib nxt wk, as a naija gal,u dump me 4 a rich man,xo i'll nw 5nd it smhw hard 2 get anoda gal,cos dos gals dat saw me kissn her,wld be lyk,"d 1 wey u dey hug,kiss and carry like she b d best gal in d world,so nw e no best again?na me con best nw,so 2maro anoda prsn go best and u go leav me abi?" |
that's gud of him,to me u're much more sexy and cute more than lilwayne,dat goat de jong,that dyes himsf wit tatoo,and others too. |
ifabilivit mak i payin,mtcheeeeeeeeeeew rubbish,abi e don make front page ni,bull shit |
so now,dat i've seen d link,so op gimme mb to click on it,mtcheew. Anyway tanx to gratiaeo,back to d evil men,do u tnk we are fools?why were u caught durn d ramadan wen u dn't rob on ramadan?,d bullet supplier 2 said,he neva knew they're robbin wit bullets,do they luk lyk hunters?,the last guy also said it's unfair to steal and kill,so it's stealn only dat is fair?rubbish lies,rubbish xcuses |
nice pix,if i had dz kinda pix on ma weddn dai,if i'm on d verge of divorce wit ma wife,lukn at ds pix will surely make me think twice,bt to some men they'll be like"wot rubbish pix am i evn lukn,dz photo luk here,u're a waste of money!!,hian lemme burn u" |
i wld av ask dis man bt.....,so lemme ask d oda man
|
don't mind those pple,everytn don scatter 4 deir face,dem sell am out na dem go put d money 4 pocket,dem no sell am na dem go suffer,rubbish pple |
who av time 4 politics,pls next... |
i dn't knw y i find dz easy,Op d ansa is WHEAT |
how does that brings dvlpment to nigeria |
united till death |
zexzy: your babe is something o.,if not be say i be perfct player 4 bed,she gon lve me tey tey,cos she go even dey tok am 4 ma eye say ''luk at dat guy,luk at his car,wow! I love guys lyk dz,not manage manage guys''bt i go pretnd lyk say i no hear |
it indid calls 4 celebration*grabs a drink*
|
SammyHoe: bercarray, I see you...how far nah?i still humbly follow oga sammy sir,*bows head 4 respect*but while i wait 4 updates i still dey read everybdy is a genius |
succyreal: we are talking about world cup not Barclay premier league pls just edit the Barclay to fifa to have a perfect finishingtanx bro,u're ryt |
wow!dat means pple lyk us had what d gals want,but as 4 me galfrnd,if u dwarf like omo ode de,ugly pass taye taiwo,jst av money then u're her god |
and did u knw suarez was awarded with dis
|
yeeparipa!!!,d galfrnd sef be lyk no ma dear,i'm not doing,wen has it nw reach ds size,anyway did u knw suarez was awarded with dz
|
y i go bother masf abt dat,if u lyk stay bkus of money if u lyk stay bkus of sex,if i no get money i no get am b dat,since i wn't steal,bt i tnk love matters most.... |
pelvicky: lolz... pls,ao will u share me dis pics,,u can add me up on 2go-kayvic16sharing dat pics on 2go will not be as clear as on facebk,i'll use it as ma fb dp,jst search 4 bakare olalekan on fb,can u do dat? |
hmm wait.....
|