Bercarray's Posts
Nairaland Forum › Bercarray's Profile › Bercarray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
monsuru560: goin to ur houz to b.an.g ur sisteri seeee,tnx 4 lettn me knw,maib dat's y he had d accident,dat's jst a warnin 4 im,if he embark on such bangin ma sister's journey nxt tym he may die o.pls hep me warn im he may die o |
okay wish him quick recovery,if i may ask,wier was he heading to? |
Vicotex: latest airtel free 20gb now posted @ www.naijaclux.fnhost.org/threads/cheat-activate-and-enjoy-the-airtel-free-20gb-data-plan.22/okay i don hear,bt i no dey use airtel |
abi na offence? |
still on surulere o,cos i know say one day e go reach wier i read am b4 dz startn over again |
gud luck 2 him,but wetin u want make i do now?begin to dey dance? How much be ma salary sef wey i go dey pay anoda salary to tinubu. Abeg hep me turn dat pole,i go tell u to stop if d station don clear |
Dat bet sef na them knw,d half naked clothe wey tiwa wear nw na dos cleaners she take am perform 4,wit d naked tn sef,she no get any award at last.shioor |
too long to read jare,can some one xplain it to me briefly? |
okay make i quick quick go tell ma frnd and i go tell am make e go train boxn well well bkus if d oga do any mago mago tin,kia ma ke e commot one teeth. Lemme quickly fly go lyk dz superman |
Fatalveli: My nickname in school is The Don becos i've always beind a born leader and almost everyone in my school like and respected me despite the fact that I'm not the senior prefect!aaa tuale 4 you,u must be so popula bck then bt as a born leader y aren't u among d prefects,i'm kinda confuse |
The name i got 4rm a friend of mine was okunrun(sickler)not bkus i'm a sickler but jst bkus i love holdn ma troursers in dos daiz,so d guy jst said''y do u love holdn ur trousers lyk a sickler lyk dz'' d next tn i knew was dt evry1 has strtd calln me dat includn ma junior ones |
This thread is created just to have fun and not to insult or abuse anybody.May God bless you as u comment. I'm sure many of us do have one or two nicknames we're being called by our friends back then in our primary or secondary or tertiary institutions.So dz thread is created for you to let us know what you are being called in school and why they call you that name |
abduldope: Pls ure nt communicating kindly stp postin any comment #i.most.comment.on.nairaland.group....and how is dz ur headache 4 God's sake,dz topic maks d front page den i read tru to make ma commnt jst like others av commentd,if a topic worths commentin on,i'll and if it doesn't i wnt.so wht do u mean by #i.must.comment.on.nairaland.grop.I've bn a memba here since last yr,and ma posts are jst few,i dn't jst comment ma dear |
bercarray: big ups to u my guy,am sure ur dad go dey dance skelewu 4 one corner in her rum now.OMG!!! Are u nw telln me tiwa no win anytn afta she don open body finish,chai! If one dn?t pay d oda wil pay,try to cover up nxt tym,......hanging out wit chris brown on point,u 2 kip it up bt dn't xpct award 4 dat ma dear wiz kid. |
so make una no tell me say tiwa neva win anytn afta she don open her body finish?chaii!!!moral lesson tiwa cover up next tym,no be bodi dem dey take win oo*in tiwa's voice* that's y am wanted (2x),but not bet. |
big ups to u my guy,am sure ur dad go dey dance skelewu 4 one corner in his rum now.OMG!!! Are u nw telln me tiwa no win anytn afta she don open body finish,chai! If one dn't pay d oda wil pay,try to cover up nxt tym,......hanging out wit chris brown on point,u 2 kip it up bt dn't xpct award 4 dat ma dear wiz kid. |
*yawns,luk at d phone*:-Oehn!!! Wetin be dz, oga sammy una don come bck?Thank God oh!,*jumps out of bed,dancing alanta wit ma boxers*mr sammy hoe thank you o |
[color=#000099][/color] i prefer beyonce |
;Dhw dat take concern me. next pls? |
My nickname in school is The Don becos i've always beind a born leader and almost everyone in my school like and respected me despite the fact that I'm not the senior prefect!
[color=#000099][/color] i prefer beyonce