₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,897 members, 8,447,584 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 03:09 PM

Toggle theme

Bercarray's Posts

Nairaland ForumBercarray's ProfileBercarray's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)

SportsRe: Did Messi Deserve The World Cup Golden Ball? by bercarray(m): 12:05am On Jul 14, 2014
blueflames23: Abeg, guy shift go front small............the bike dey carry two na!
u wan do ur naija stuff go brazil again
SportsRe: Did Messi Deserve The World Cup Golden Ball? by bercarray(m): 12:01am On Jul 14, 2014
9jatatafo: When Nigeria Police catch you say you dey ride okada for express to Maracana, na that time your eyes go clear sharparly. Anyway, I thought Hames Rodriguez or Muller deserves it.
lol,bribe go work
SportsRe: James Rodriguez Is The Winner Of Addidas Golden Boot by bercarray(m): 11:57pm On Jul 13, 2014
congrats o,at least u no go empty handed,no b as u waka come u come waka go
SportsRe: Describe Germany In One Word! by bercarray(m): 11:54pm On Jul 13, 2014
broom.bkus they are unitd
SportsRe: Lessons You Learnt In The 2014 World Cup by bercarray(m): 11:52pm On Jul 13, 2014
*care for your people*brasil take suffer dem pple bkus dem wan host world cup bt dem lose maib na dat suffurness make em lose
*everydai is not xmas*brasil bn dey beat germany since all ds yrs bt faild ds yr
*failure doesn't mean u dn't dsrve anytn if u really work hard* james rodriguez even though they lose
and d last....
Suarez exist tru rabbit's evolution
SportsRe: Did Messi Deserve The World Cup Golden Ball? by bercarray(m): 11:35pm On Jul 13, 2014
okada!!! Abeg maracana stadium,i wan go collect d golden ball 4rm messi,i go com giv OP.
SportsRe: Golden Ball by bercarray(m): 11:27pm On Jul 13, 2014
congratulations to him,me 2 dey collect mine here at d viewn centre,golden spec 4 d persn wey watch all d matches being playd,i no get job and thanks to ma mum's purse,bt nw i can pay her bck since i don win a bet,mummy if u are a nairalander,pls 4giv me
SportsRe: Facts About Germany In This Year World Cup by bercarray(m): 11:14pm On Jul 13, 2014
yeah! Dat was tru.what a coincidence,pple can think oo,hw did they quickly think abt ds.nice one.bt no be dt one trip me pass bt d money wey dem make me win,*dancing oju ti won-danny yung
SportsRe: Did Messi Deserve The Golden Ball Award? by bercarray(m): 11:10pm On Jul 13, 2014
k, no he doesn't,bt now dt he had bn given,go and questn fifa y they gave it to him
SportsRe: Germany Vs Argentina: World Cup Final (1 - 0) On 13th July 2014 by bercarray(m): 10:31pm On Jul 13, 2014
cortana was right!!!! I don win money o!! *dancing oju tiwon by danny young*
PoliticsRe: You’ve No Power To Sack Elected LG Officials, S’court Tells Govs by bercarray(m): 6:00pm On Jul 12, 2014
*pour snakes and scorpions on d land* *clears troat* i won't ask u not to come to dz land u can come
PoliticsRe: 2015: APC Is Blinded By Desperation For Power – PDP by bercarray(m): 5:37pm On Jul 12, 2014
bamite: dis is y drug law always arrest igbo smokers
now dat i wasn't arrestd,what will u nw do,hug transformer? Pls dn't, jst hug lion instd
HealthRe: FG Challenges NMA To Public Debate. by bercarray(m): 10:31pm On Jul 11, 2014
so na debatin remain make dem dey do now abi?
Car TalkRe: Tanker Traffic On Costain Axis And Bridge by bercarray(m): 1:30pm On Jul 11, 2014
Me: Okada! okada!!
Okada man:where?
Me: u knw dat prsn in charge of traffic house? Abeg take me there make i go report dz incident.
PoliticsRe: 2015: APC Is Blinded By Desperation For Power – PDP by bercarray(m): 1:26pm On Jul 11, 2014
kossyablaze: wetin I wan use am do?Gimme beer jor
bt 5naira pure 2 fit quench thirst na bros wey u wan make i see beer moni
Science/TechnologyRe: Eight Of The World’s Most Stunning Bridges by bercarray(m): 1:22pm On Jul 11, 2014
okay,bt y is dat it is only d oyinbos in everytn
PoliticsRe: 2015: APC Is Blinded By Desperation For Power – PDP by bercarray(m): 1:20pm On Jul 11, 2014
kossyablaze: I don catch am
bros i beg na,sorry,oya take dz 5naira and lemme go,i won't do dat again
PoliticsRe: 2015: APC Is Blinded By Desperation For Power – PDP by bercarray(m): 1:10pm On Jul 11, 2014
Op: u must comment,okay?
Me: hmm hmm is it by force,i wn't comment.
Op: *gives a dirty slap* i said u must comment! Are u mad!
Me: *sobs* ha! ha! bros jst bkus i'm playn wit u.
Op: *smiles* oya sorry,sorry,so wht do u av to say?
Me: all i wanna say abt dz topic is dat..............
I'm comin i want 2 flush d toilet.*runsaway*
PoliticsRe: Bamidele Aturu Is Dead, Prominent Lagos Lawyer by bercarray(m): 9:16pm On Jul 09, 2014
is okay o,R.I.P,When is d burial ceremony going to come up,pls let it be afta dz ramadan,Op update me if u hear any in4matn abt d burial ceremony.pls nairalanders dn't quote me o
LiteratureRe: AS E DEY Happen(a Pidgin Story) by bercarray(m): 10:19am On Jul 08, 2014
small tym nw i no say we go get there,even dat sef u no update am finish reach d place wey e be 4 here,maib na me no srbh am well,y u no try bing.com
ProgrammingRe: My Nairaland Usename Has Been Changed Without My Notice!!! by bercarray(m): 12:07am On Jul 07, 2014
ME:okada!!! Police station i wan go report dz case.*whisper in his ear*carry me go ma house jare
CelebritiesRe: [PHOTOS] Miley Cyrus & Her Friends Get Matching Tattoos To Honor Late Dog by bercarray(m): 12:02am On Jul 07, 2014
pls o,wht's so special abt her tongue,or she get one sweet below her lip wey she dey lick,or na dog mouth be dat,maib pig mouth or duck mouth dem call am no common again
FamilyRe: 71 Yrs Old Woman Kills Husband And Cooks Him by bercarray(m): 11:56pm On Jul 06, 2014
where u wan stay for dz life wey go safe pass nw,4 wrk dem dey kill,4 road dem dey kill,4 ur home,insyd ur rum,ur own rum,death again,haba!!!,dat's outrageous.pls update on artartica,maib i go go there
WebmastersRe: Seun!!! What Happened To My Username? by bercarray(m): 11:46pm On Jul 06, 2014
p.josh run go call 1 to come and join him,dat's y u av p.josh1? Don't thank me o,it's not me it's God dt reveal it to me,and he shall always b with me,i dn't knw abt others o.
CelebritiesRe: Davido Reveals "I Am A Big Fan Of Whizkid " by bercarray(m): 11:35pm On Jul 06, 2014
even if he no b big fan,wetin e go tok b4,u wan make im say he no be big fan,make u pple say e too dey proud?
CelebritiesRe: American Pop Star Jessica Simpson Marrys Long Time Boyfriend by bercarray(m): 11:33pm On Jul 06, 2014
OP: U must comment! Do u hear me?
ME: Hmm hmm i won't comment is it by force?
OP:YES! *gives a dirty slap*
ME: *sobs* ok abeg i go comment,jst bks i dey play wit u,erm erm wht i av to say is......
I'm coming lemme quicky go and flush.
Jokes EtcRe: One Chance Is When....................... by bercarray(m): 11:20pm On Jul 06, 2014
when seun come tell u say ''sorry i tot i cld managely put it at d front page but there so many topics wait till nxt month''jst 4get fp tins 4 dz yr
HealthRe: Latest News. Hidden Camera Caught A Woman Abandone Her Child by bercarray(m): 11:12pm On Jul 06, 2014
Now wen she nw nids a child and she doesn't av any,she'll start killin goat by 2am in d midnight,start suspectn mama agba,start mixin lubricatn oil wit pap to oil her stomach,she wn't rememba wht she had done in d past. Y she no go dump am 4 soka ibadan
PropertiesRe: To Let Newly Build 3brm Castle At Ogudu\gbagada 2m,1.5m,1.2m, 07034770232 Pics by bercarray(m): 11:03pm On Jul 06, 2014
but unfortunately i no meet any comment:-(

SportsRe: BREAKING: Arsenal & Barcelona Agree £32m Deal For Alexis Sanchez by bercarray(m): 11:00pm On Jul 06, 2014
omo arsenal don vex o, e wan join d big spenders,e spend am last yr e collect FA,maib e go collect anoda trophy dz season. Who knws maib dey don tell him say e go soon die, so e wan quick quick spend dos money
PoliticsRe: Tinubu Adds N250 Million CONSAT to his falling Empire by bercarray(m): 10:14am On Jul 05, 2014
maingwaest: . E don show?
lol tanx make we come watch commando 2geda
CelebritiesRe: Yung6ix Involved In Horrible Car Accident by bercarray(m): 10:13am On Jul 05, 2014
kobonaire: sapele fish market
is okaay,nw i don knw,tanku

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)