Bercarray's Posts
Nairaland Forum › Bercarray's Profile › Bercarray's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
dz goke dy 4m real lagos boy abi?e wan show smartness abi,okay o,na here i go dy,wey lyf go scatter,i pray make God count us among dos wey go finish dz ogbonge tori |
tojahh: I no want anything o, I just want the end of this ogbonge tory.ehn bt no hw no hw,u go still nid thirst quencher,dn't wori gulder is on it's way |
Ebola! Ebola!! Ebola!!! U don fly reach here abi?,me sf dn dy prepare,me and u go be lyk dz
|
tank God o,i op say we no get any delay again |
k,i don hear d informatn,bt ma brain dy reject am bk,regardn it as useless,d gold wey she won,no b me she go giv,dt wan no stop Boko Haram,e no bring bk chibok gals,e no change nigeria cos no be 2dai dm dey win am,dt one no be cure 4 ebola.i no be PHE teacha,so............*askd dj to giv him beat* *here comes sangalo's (terry g)beat* *here i sing* wetin concerm me *here is d video*
|
VigorousV: Back nd beta...hws d family?erm....erm...we are fine,wen av u gon to b4? |
edogho: buy am na. and my joypad too. e charging port just spoil for d second time. u go buy?how many phones i wan use 2geda,abeg jare,anyway i go chill till u start updatn |
BRAV0O: oga,hmm u pple don start u no dy take eye see rich pple,anyway,i go hep u,u go dey hep me push am 4 bk,i go dy insyd am |
i'm coming lemme park,nw bk to d topic. These reasns provided to me are,rubbish,jargons,fatous,nonsense &other synonyms. Why? bkus 1.)Why wld a pastor hire a fellow human being like him to die 4 him,so as 4 him to live,who doesn't enjoy ds lyf,or are dos body guard hopeless. 2.)jesus has disciples and if anytn happns to em,he is d healer,how many pastors now can heal. And if at all they can, so i see no reasns they shd av bdygrd 3.)avn physical bodygrds to prevent death,wht abt if u wantd to be killd spiritually,how many pastors can prevnt dat kinda death by d word of God,jst few so dat death u dey run 4 con kill una at last 4.)if ds bodgrds killd someone while tryn to prevnt u,d sin is definitely urs 5.) d discipls protectd jesus bkus they knew jesur can die 4 em,bt hw many pastors fit die 4 persn ha! Ds lyf,*in 2face's voice*nobody wan die bt dem wan go heavn
|
SammyHoe: I have repaired d charging port four times in d last three months, so now I want to sell d fone.four times!!!! |
kingphilip: him fone charging port no good,ehn! How much dm dey do chrgn port,bt wait o hw u take knw |
[color=#990000][/color]i bn dey check check check sinz 3dais nw,wetin con happn mr sammy. |
ALKARULEZ615: dat was an advertent exaggeration...itz actually one of ma fortes...,isdokay,nw ansa ma qstn,wit simplicity,i dn't av tym 4 grammar |
lakunle1love: Na my name u dey rubbish like that, mod where r u? , Oya do d needful...ha! Tuale baba,abeg 4giv me,u knw i no fit do dat kain tn,oya take dz one do dz beautiful mornin
|
ALKARULEZ615: hey...u sure wudnt wana play d sarcastic thingY wid meerm...erm...no,and u sure ds isn't a way 4 u to avoid answern ma qstn,*facebk 1970 version* |
ALKARULEZ615: I heard this in 1970radio or television |
thanks 4 lettin us knw,bt is all ds to make fb intrestn What abt wetin dey appen 4 their wey be say u go click message,e go open nofication page,if u click jelili alabaaru[load carrier] 4 ur frnd list,e go open jemila aladiye[fowl seller] |
SammyHoe: We are there already. Now wait for fresh updates. HIP HOUSE will be served now.yh dat's tru ooh,na d begining i jst read wey i quickly con comment,anyway i go wait 4 fwesh updates |
sammy hoe |
i tnk it remain 2 more updates 4 us to be there,u speding lyk rick ross |
DonaldGenes: Up United4 lyf man |
betatalk: Bad belleof course everybdy be badbelle 4 club syd,bt i no hate on d boi |
yuzjet: Was d plate really glued to her mouth?no,bt d lip is being pierced and d plates is worn |
na dat tym wey dem chnge pastr 4 our chrch,as i gt 2 chrch i sit 4 frnt xo d pstr go recgnis me & tnk say i b 1 kind religious guy wey gt passion to hear d wrd of God,small tym dy slp com cum i bn dey doze off small small na im d pstr notis me,wen d prayr tym con com na im d pstr say,"ds prayer is 4 guys,hep me to say dz praya,may u not fall into ladies trap IJN!!!,oya wake ur neighbour up and turn it to praya"na dt tym d babe bsyd me,tap me and say"bros wake up abeg na pastr's order o,it's tym 4 fysical praya enuf of d spritual drm"as i stnd up,i dey pray sluggsh,na xo d pastr sht"pray wit all ur strent,pray wit ur bodies,tap ur feet,shake ur head",na dt tym i con begin shake head,as d praya finish,1 time i don chnge seat go bck,tnkn 2 masf,wu send me com front sf,wen anoda guy com c me,i say i don shake head pray so i con get headache,so i wan rest,na dt one i take slp o 4 choir rum |
yuzjet: Oh my world! What kind of plate is dat? That plate looked glued to her mouth!yeah,u've jst view it d way i do or perhaps it's pierced |
jotey: pls stop saying he will play rubbish for Nigeria because of wat happened 2 Mikel..i can give u an evidence that he is not after money..during his transfer saga he wanted 2 sign for Porto a club which offered him small amount of money BT due 2 pressure from his dad he signed for man city...I trust iheanacho he will make it..he is BT after money..he will become a legend in football... watch outanyway no one knws wht d future holds bt let's wait and see |
jotey: guy talents are different.. iheanacho is more talented than Mikel..he won't fade if he has passion for football.. Mikel no gt passion for ball he is not thinking of improvementi agree wit u bt all i'm tryn ty say is his makn d mancity us team tour is neither a gud nor a bad news to me and not dt i'm hatn on d guy,let's jst hope he makes us proud |
what language are they speakn here,i no undastand wht dem dey tok,lemme go drink ma coffee 4 anoda place,i'll come bck : : : ': :' :' :''""""':} ':........:' |
and again bot of u go be vigilante and thief togeda,u watch im,he watch u,though u neva steal |
maib bkus d problem,house chores e.t.c dat were bn don by d man b4 marriage,is nw bn shard,or it mayb natural,lyk dz man nw,afta marriage his permant work and exercise is pushn his stomach
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 28 pages)
, wait carry me na ' shaybi na church u dey drive this pamgolo go ?
What abt wetin dey appen 4 their wey be say u go click message,e go open nofication page,if u click jelili alabaaru[load carrier] 4 ur frnd list,e go open jemila aladiye[fowl seller]