Bigplayerz's Posts
Nairaland Forum › Bigplayerz's Profile › Bigplayerz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
@ Op be informed the N101 is consumption tax it goes to LIRS welcome to Eko O ni baje ooo...Na tinubu jagaban we dey work for |
You see why I greeted OYO people specially in my last post...The news that comes from that part of Nigeria is always Gangsta |
Hmmmm yeye dey smell if na book dem tell you make you pass like this you go get F ....Then Prof Rev. Akindele would tell you he would do 5 times ![]() |
Lol LADOJA na Crimi**l he has a sheep as a daughter but later the daughter look am say to get inheritance from her papa na to behave like WOLF....OYO people i greet ... omo OYO ti o ba ja ole ........ abeg make una help me finish am .......Ore mi iwo naa se gbe beee....mo ba e toju ni |
It saves me when i want to dump a babe....i will first save her number as NEVER PICK and then if the caller keeps pestering me na straight to FLIGHT MODE |
That guy wearing blue dey smile say ...Na bribe go end am joor No be EFCC...how come dey even gave them visitors badge...Naija na wa oooo |
This one no be news Lekki na their HQ now |
Na every time this one dey do surgery....she still isn`t relevant to me |
Even the pastors that attend this theological school would eventually be scammers....What kind of school uses a room for Theological school...hmmm we are indeed finished in Nigeria |
lol e mean say na Conductor...but if he then said fly on ......who im be ? unitysheart: |
Nobody is a thief until he/she is caught ...even custom officers dey smoke igbo.....we cant guarantee how dey would dispose the drugs...besides na NDLEA suppose take over from there. |
He is not a soldier...this one na MAN 'O' WAR or BOY SCOUT. ![]() |
See as a porn star is celebrated..rubbish is the order of today...but wait if dey ask him he would say he is a celebrity i pity this guy sha |
You can also tell your adc`s and extra security you have to go home and also use stones to defend yourself...lead and let us follow...stupid slowpoke |
Why did he say Sail on...is he a SAILOR ? na wah no more JU for street |
this phone is a victim of frequent visits to the toilet,latrine, etc oga why you dey advertise for here..this place no be olx or [quote author=fergieboy post=66609462][/quote] |
But @ OP which officers name and numbers dey the police uniform wey dem see for their hands? |
Well i am not in support of the Prof (5 times lol) but the bitter truth is that girl would be victimized by other lecturers or profs that are like Prof (5times) ...my own opinion. Can we blame this on the government or because their wives are no longer attractive to these old randy bastards? |
Wizkid thats because drake didnt want to do a video with you and also didnt want to take pictures with you. Na only him voice him use bless you |
HMMM ...The money bag carrying officer |
This na Lalasticlala uncle...the man wan revive him 3rd leg ![]() |
stunt master ...this one na fayawo (smuggler) driver ![]() |
Lol LIRS don collect the whole 30 billion....moral is that when you chop money keep quiet when he said he has 30 billion na him MR Fowler pursue am...... |
I fear benin girls hmmm Imasuen don get this guy She don knack this bro better akpako |
I beat a guy twice my age...although I was never feared but when dey saw the guys face ehn...some said guy lemme see ur knuckles...i come dey blow serious lie ooo ...i do push UPS knuckle down I dey blow walls and lastly say I get jazz....i became a bad guy ![]() |
Your car is damaged but ....na just your rear light break @OP are you MAD in lasisi elenu`s voice. She will kill you for being stupid and if your guys ask to drive your car you will say the car is faulty or guy abeg i no get fuel....So police hold you what was your offence and also thank God she didnt kill anyone because na you for dey kirikiri or alagbon while other correct guy go service her pussy for you... Be wise let her start respecting you or else my brother you are aiming for your death... ![]() |
@OP you did not mention photography...i do that on weekends only...and i make cool cash and i even meet some nice babes too |
Hmmm see this one e be like say e just watch KING KONG so he wanted to show skill #ODE# |
Good deeds but now every one in her department knows she is a housemaid...they might start calling her ANY WORK ![]() |
Take the one with job security...but with our economy i feel you should take the job with high pay and go and further your education in your career to be more relevant in your field/profession. BE SMART |
Hmmmm @op how many thousand feet was that plane flying and u said they found her body....God is watching u |
