Romance › Re: Pretty Lady Cries Out About Having Everything But No Husband Yet (video) by BigYash: 5:33pm On Dec 15, 2022 |
Everything don get another meaning be that o  Without being told sef,I don notice say common sense no gum her,for coming out to say this rubbish,if actually she did. So wetin come be the everything ,when sense no dey her head nau  |
Romance › Re: What My Eyes Saw Today,my Mouth Can't Say It by BigYash: 5:29pm On Dec 15, 2022 |
benqo01: OP U QUICK TO JUDGE COS SEX DON TAKE OVER YA MIND HE HIS CONDUCTING DELIVERANCE FOR HER DICK-LICKING-ROUNDS you mean right? Wetin happen to church building? |
Politics › Re: Video evidence:was Tinubu rushed off stage in Minna by BigYash: 5:25pm On Dec 15, 2022 |
lexylaw40: I spoke to some locals yesterday to know how acceptable Tinubu is in Minna and my dear naira Landers it is nothing but love for Asiwaju, if you are in Minna yesterday you will understand what I'm trying to explain here. The people around here don't want to hear any other name. It's Asiwaju Tinubu they want to see You mean suffer no dey tire them? Na wah for Minna locals o.. Abi na the 2k when them share for them? I hope the 2k last them 4years sha  |
Politics › Re: Akwa Okuko - The Billionaire Traditional Medicine Doctor- Pictures by BigYash: 5:19pm On Dec 15, 2022 |
Vote4Obi: First time I'm seeing a billionaire native medicine man  I have seen one before. A retired military man. His wife is a medical doctor,in one of the FMCs in the country.. If you see their compound,cars ,your mind go dey.. |
Politics › Re: Akwa Okuko - The Billionaire Traditional Medicine Doctor- Pictures by BigYash: 5:17pm On Dec 15, 2022 |
descarado: Yahoo boy. His cup go full one day. Common sense far from you. Petition ef thief thief na,make them investigate am. Since young people success dey pain una for body. No go hustle with ur talent or gift. Dey there dey do bad belle. |
Crime › Re: Nigerian Man Attempts To Kill Guyanese President, Irfaan Ali by BigYash: 5:13pm On Dec 15, 2022 |
Which kind foolish act be this? Them no fit see bullet take cut he ear,make he dey hear word |
Romance › Re: "They Grew Up Together": Baby Plays With Chickens As They Follow Her Like Humans by BigYash: 5:10pm On Dec 15, 2022 |
See fans..  The pikin get crowd no be small  .. Birds for farm dey do this thing too,if na you dey feed them. |
Romance › Re: I Would Call Off My Wedding If I Find Out My Man Patronises Hookup Girls by BigYash: 5:02pm On Dec 15, 2022 |
Prettygirl200: No mind dem, u no wan marry retirement olosho but their dick don already retire, na so one useless married man, carry HIV give him innocent wife dem don die leave two children. Useless men wey their prick no wan dey one place. Na dem make girls dey do ashawo so now they are crying, una go cry tire. Who wan buy product get right to choose wetin he wants. Why will someone in his right senses go and pay price for olosho as a wife? If you get son,will you allow him do such a thing?The olosho these guys uses are intimacy gadgets( that's what they turned themselves into), and they are paid for their services.. And no be these guys disvirgin them o. So you don't have to blame the guys for buying toys to satisfy their sexual desires. And no sane man will want to marry such toy used by the full community for same purpose.. I hope you get the explanations right? |
Romance › Re: I Would Call Off My Wedding If I Find Out My Man Patronises Hookup Girls by BigYash: 4:55pm On Dec 15, 2022 |
Chee59: Eyahhh... E pain am. This your tears get sugar inside am Why e go pain me?  I no be loser like you nau..  I am only saying na virgin girl get that right,and not loser/damaged intimacy gadget like you. Loser like you deserve even worst men. I hope you get the message now?  |
Romance › Re: I Would Call Off My Wedding If I Find Out My Man Patronises Hookup Girls by BigYash: 4:08pm On Dec 15, 2022 |
And if he didn't meet you a virgin, you should just shut your dirty mouth .. You can go to hell ,after all what do you have to offer him? Them wan help your life ,you still wan dey spread like tolotolo.. Idiota! See her face like felele ball when fall for fire..  |
|
Business › Re: I'm Made !!! I Finally Saw The New Naira Currency by BigYash: 11:37pm On Dec 14, 2022 |
The way fake go fall out for this yeye colour looking currency en.. As that CBN Governor head big reach,common sense no dey am.. Very bad... He claimed he wants to use it to stop politicians from stealing.. Which politician exactly? |
Sports › Re: Tani Adewumi: 12-year-old Nigerian Chess Prodigy Granted Asylum In The US by BigYash: 5:58pm On Dec 14, 2022 |
These ones don use lie japa  No be only bokoharam nau, them forget add bandits and bruuuum party  |
Politics › Re: Northern Muslims Blast Tinubu For Calling Allah 'Father' (Video) by BigYash: 12:57pm On Dec 14, 2022 |
Rilwayne001: Whether he is fake or not is between him and his God. Yes o,God won't allow that calamity befall Nigeria,after this one we are about escaping now... |
Politics › Re: Northern Muslims Blast Tinubu For Calling Allah 'Father' (Video) by BigYash: 12:40pm On Dec 14, 2022 |
Rilwayne001: The lots that are against the muslim Muslim ticket will still join in masturbating on this thread.  Your principal is even a fake Muslim.. Ahahahahaha.  The lord, the father of all,the ruler.. Bruuuuuum. Buhariiii. Nigeria.. Bruuuum.. |
Celebrities › Re: Reekado Banks Performed Live On Stage In Surulere Lagos by BigYash: 9:28am On Dec 14, 2022 |
Nemesis0147: I think say I go 042 arena Nothing spoil o.. Na Suru arena him shutdown o  |
|
Travel › Re: Nigerian Man In Uk Laments Over The Snow And Appreciates Motherland by BigYash: 8:31am On Dec 14, 2022 |
Come niaja come see sun nau. Rubbish! |
Politics › Re: Osinbajo, Wife Attend Aso Villa Christmas Concert by BigYash: 8:31am On Dec 14, 2022 |
Enemyofpeace: but Tinubu use money change him destiny E don over Tinubu already. He go loose on both side.. He go loose his relevance in politics and of course the presidency wen he claimed its his turn. Greed no be better thing |
Politics › Re: Osinbajo, Wife Attend Aso Villa Christmas Concert by BigYash: 8:27am On Dec 14, 2022 |
Man wen suppose be president. That greedy ancestor say na his turn. Make he go force himself into the position ,make we see.. |
Business › Re: Abuse The Naira, Go To Jail, CBN Warns by BigYash: 8:10am On Dec 14, 2022 |
Hezzyluv: Na today...?? You go put laws, na politicians go start break the laws. Na poor masses them dey make law for. They don't want the poor to enjoy anything, they the rich thieves enjoys.. |
|
|
Foreign Affairs › Re: Biden Signs Same-sex Marriage Into Law amid funfare (Video, Photos) by BigYash: 10:58pm On Dec 13, 2022 |
NovoLag:

Most importantly he should also sign a law prohibiting homos from adopting kids born by normal people. YES NORMAL PEOPLE!
Btw: There’s something off about this new moniker  I just feel you’re not same person as the other slawormir. You’re obviously an imposter Yeah.. The real nigga left long time ago.. This one is a mad man |
Events › Re: Pictures As Abuja All White Pool Party Holds In Grand Style by BigYash: 9:49pm On Dec 13, 2022 |
I think say Alex don marry that time,even get kids. Alex wetin your hand dey do for evening newspaper waist again? |
Romance › Re: Settling Down with present Nigerian ladies - Issue by BigYash: 1:33pm On Dec 13, 2022 |
Villa12: Hahahahaha
Useless poor Yahoo boy. Because I'm speaking the truth i don become woman. Shameless criminal. The same HATE you have towards women is the same you have for JAGABAN
You will fail like your ancestors are known for
Women will triumph over you and your miserable life. Go and get a life and stop hating on women
No be women make your life miserable. No be women say make you dey do Yahoo Yahoo. Useless Yahoo boy
Na for prison you go end your miserable life no worry. Useless otondo 
You think every guys out there are like you doing Yahoo Yahoo. Because I'm speaking the obvious truth now i don turn to woman
Hahahahaha, no wonder you are supporting a known failure who won't come a distant third in the coming election.
Poor Yahoo boy hating on women. Wetin happene? Shey na women make your life dey miserable? Abi na women say make you dey do Yahoo Yahoo?
Go and get a life boy @ d bolded.  I know say na Obi matter make you dey mistake me for your papa when be thief and you and your brothers when be yahoo plus guys. I hear say una even use una mama plus,still yet nothing come out .. Na obi matter go kill you las las. Go buy sniper keep,that you will drink when he is declared winner . When ur papa go comot prison sef? I heard he was caught stealing electric cables in your street.. Don't worry you will soon go and join him,since you have taken after him.. Fool.. |
Romance › Re: Settling Down with present Nigerian ladies - Issue by BigYash: 1:08pm On Dec 13, 2022 |
Villa12: poor Yahoo guys bringing politics into romance discuss
Stop hating on women unnecessary. Na woman born you. You didn't fall from the sky. Stay away from them instead and stop talking down on women.
The same women you hate are getting married every Saturday to responsible guys.
You can't be a useless Yahoo guys and expect a good girl when you yourself are useless and miserable. Scaming people their hard earned money. You and your cacus will never go scot free in life. The people sweat and money you are enjoying you will pay for it later
Na prison you go die put later in life. At least women will have time to breathe when you are in kirikiri maximum prison
Useless Yahoo boy bashing women anyhow like say no be woman born am. I know you are miserable and frustrated as your Yahoo business no dey boom like before. God go reward you accordingly for the hate you have towards the female folks D woman when born me get sense,and I suppose your mother too get sense.. Unlike you when no get sense. Aside selling of your dirty pussy for kobo kobo,you get another job when you dey do? And not every guy is a yahoo boy or a thief like your useless father.. Let that sink into your empty head.. Fool! |
Romance › Re: Settling Down with present Nigerian ladies - Issue by BigYash: 12:42pm On Dec 13, 2022 |
Villa12: poor hungry and miserable Yahoo boy
EFCC go soon catch you and your useless cacus no worry. Na prison you go die put
Useless poor Yahoo boy hating on women unnecessary  Na your papa teach me yahoo ba? So you think say wetin your brothers and you papa dey do,na em everybody dey do ba? Don't think because all the male in your family are thieves,say na so everybody be o.. Stop exhibiting your foolishness on nairaland.. Mugu! I don see where your pain dey come from..  Stupid urchin... Bastard you think say Tinubu know you? You see that Tinubu so,he can never become President.. If you like go buy sniper or carry rope. Idiot. ... As e dey pain you so,say I dey campaign for Obi, e dey sweet me cause we want save the country from bruuuuuum. Go get your APV to vote APSHIT. Fool! |
Politics › Re: Atiku Abubakar Greets Governor Wike At 55 by BigYash: 12:01pm On Dec 13, 2022 |
Bad guy wike.. Happy birthday my nigga |
Health › Re: Why Do Dogs Join Together While Mating by BigYash: 11:59am On Dec 13, 2022 |
Nwadu: I still need answers to this question pls jclassq answered it above nau? Which anza you dey find again? |
Politics › Re: Simon Ekpa: Biafra Will Exit Nigeria Peacefully Or By War by BigYash: 11:56am On Dec 13, 2022 |
Felabrity: He should come to Nigeria and fight for the Biafra
Ediot Abi o.. If he get mind,make he come |
Romance › Re: Those Living Abroad Do You Have A Bicycle(photos) by BigYash: 11:52am On Dec 13, 2022 |
Darkseid: My bike. I got it foreign used for 65k last year January and I ride it to work everyday. Saves me at least ₦300 everyday. I just dey imagine say na suit you dey use go work.  |