BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 395 pages)
Award when no get value Its either the op is an under age boy looking for attention or its an alternative acct of the noisemaker siofra .. Vahulens mode activated. I dey wait for mention |
Slawomirr:Shut de fvck up. What is bad is bad.. Na this ur mentality make these under age get mind dey do drugs and spoil their lives ,even before them reach adulthood.. |
Obi wins or he looses o.. That man no dey suffer wetin you op common Nigeria dey suffer... Dey there dey fool yourself.. He is a former governor o, and I can bet say nobody don even do ordinary counselor for your family.. ![]() |
I thank God for my life.. Meanwhile op there is a woman for every dick.. She go like am like that.. Do not stress yourself over what you can not change. Good luck my soldier. Stay safe.. No go sambisa o |
The shit go just run leave you.. You fit no shit again throughout that day sef ![]() |
Chai.. This my gee when dey give me gospel vibes on YouTube. Happy you are alive baba. Rip to the dead.. |
TayehJiboluwa:I have read through. Na wetin I talk ,I still talk.. You gerrit? |
Them don do am reach Ghana. Chai |
E no fit be studies. Why kill himself cux of studies? The story no clear |
TayehJiboluwa:Anything a woman who is not your mother does for you as a man en,be rest assured that she will use it against you later in future,indirectly or directly oga. Although I no get time to read that your library you posted up there finish. Maybe the content you have there is different from your title ![]() |
Op no be today we sabi these things e. ![]() I think those called simps, knows very well why they are called SIMPs. Even though the meaning might be something else in your dictionary. Those forming redpillers are not even what they claim to be jare.. In the real world,ladies sits on their head and some of the so called redpillers on nairaland are errand boys for pussies they call their woman.. Las las that their woman na some other sharp guy porn partner.So they are just fooling themselves.. Guy when sabi game(how to handle woman) no dey carry color pill for head jare.. |
treatise:That's the fact.. But some mumu men and the cheating ladies will always try to argue with us.. Since social media took over everywhere, before you'll see wife when faithful en. Its just like searching for a real virgin. Cux there are fake virgins too these days.. |
obinnazy:No mind op. Na his writing skills he dey practice sha... If women are gift to men,then men are oxygen to women Vahulens mode activated.. I dey wait for them ladies ![]() |
The woman be wan use am plaint chuku hair style ,or fix attachment put for xmas ![]() |
[quote author= post=118843932]What is the difference between Normal Driving License And International Driving License[/quote]The name |
jumper524:Bruuuum Bruuuuuuum . Brum ... Bruum. You think the election is APshit primaries abi? The way asiwaju is gonna loose en,infact you will loose your respect for him. By the way,have you gotten your APV to vote for him? |
Na scam many pass.. E get site when I for give you to dey sell easily ,no body go collect %tage from you.. But my mind dey tell me say you be yahoo boy Sorry about your 200$ when enter voicemail. Na the money them gather take pay that big head cater for d ad |
kenedy175:Him no know wetin botox mean.. Him think say na disease ![]() |
Our girls when dey do yash and breast enlargement surgery comes to mind.. When una don reach 40,how d yash and breast go dey like then? |
Poster above me You and Vahulens Jollof.. |
bepositive11:Bros,he is supposed to be the owner of the house nau. Must the woman cheat,because he has a side chick? If she wants to cheat,she should leave the marriage and go and be a husband (head of the home) somewhere nau.. Check and balance am.. Na d man marry her,no be she marry d man nau.. Na vahulens me carry come o.. Some idiot don bash me tire for d matter, me no just send my brother. Who insult me,I insult e papa back o.. |
Joe4real1988:Don't mind them. They can't do or say anything in their homes,cux their wives feed,cloth and even pay their rents.. |
Tamilore11:Okay.. |
AfahaAbia:You think say na ur papa you dey talk to abi? idiot |
Zooposki:Another mugu.. You think say na every man mumu like you abi? No think say because your preek no dey work,na so every other man own be o.. ![]() |
Olaolex:Mugu! |
Tamilore11:Na ur papa dey stupid.. Idiot.. By the way,you sound so pained. No be your wife them be catch dey cheat o ![]() |
Na stupid man.. Why chasing them,when you can still get home safe,and throw her away through the fence .One simp up there is saying its a 50/50 sumthing.. Anzer these few questions mr simp... Na the man get house, abi na the woman? Na she pay groom prize,abi na the man pay bride price? Can she marry more than one man at a time ? But you and I knows that,the man can marry as many wives as he wants ,as long as he can take care of them,right? Anyways, make all of una getat.. |
I won't say a word,but op is on point.. Humans are just too wicked. I said I won't say a word. |
Clem my G those days.. If those modafuckers could hide parlatives during the end SARS protest ,I will agree with Clem to some extent. But still ,the FG has fault too.. Why can't the FG monitor the State governments to ensure,they are doing the right thing? Abeg make all of una getat.. Even you Clem ,getat.. |
These people want another vahulens that might be worst than the 2020 version.. This one will be #EndBadLeaders# Rip great woman! |
This one no dey use data Dey there dey celebrate rubbish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 395 pages)
Its either the op is an under age boy looking for attention or its an alternative acct of the noisemaker siofra .. Vahulens mode activated. I dey wait for mention


Sorry about your 200$ when enter voicemail. Na the money them gather take pay that big head cater for d ad