Politics › Re: Soludo Is Being Sponsored To Bring Down Obi - Labour Party by BigYash: 10:37am On Nov 15, 2022 |
gabemuyi: I pity obodidents all I can say Don't pity them . Pity Nigeria, cux none of these politicians mean well for the nation.. |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 10:34am On Nov 15, 2022 |
Konor: no jare  I used to mix it with hot tea every morning Anyways sha. Let's not encourage drugs... Make una stay away from hard drugs.. But my normal weed no be hard drugs sha.Na wisdom leaf,and my appetizer some times..  |
Romance › Re: Type Of Women Most Men Find Attractive by BigYash: 10:31am On Nov 15, 2022 |
I stand with number 3.. But not always good to wife..cux as ur eye dey,na so many other guys wan still hit and run.. |
Crime › Re: 5-year-old Girl Abandoned Beside Osun River { Photo } by BigYash: 10:28am On Nov 15, 2022 |
Na wah o.. If them brush her up now.. The stupid parents go carry head come out ,say na their pikin.. |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 10:26am On Nov 15, 2022 |
Konor: I no dey smoke Sha, I dey injest the weed ( I Mix with cooked food or a hot beverage) You mean you were using SK and Loud to cook before? Na wah for you o..  |
Technology Market › Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by BigYash: 10:24am On Nov 15, 2022 |
sod09: Carrying gun will be easier than paying at all Don't you think?  |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 10:19am On Nov 15, 2022 |
Konor: oga leave that thing, normal weed no dey high. Me personally, I have stopped using these syntohetic skunk cuz my doctor advised me to stay off them or use the normal/pure weed if I have to. But issue is, normal weed doesn't carry me go where I no know  I hear you oga. Highness no be wetin them dey use brag.. Na me dey high,na me know wetin I dey talk about.. E get normal weed wen u go smoke,walahi ur mind go dey.. Na me dey tell you.. |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 10:01am On Nov 15, 2022 |
Konor: Normal weed no dey high na. The small feeling of highness sef na for just some minutes Na paw paw leaf u dey smoke call weed be that. I don see weed when high me pass SK before.. Even me dred that day.. The lady I was sitting close to got high from the smoke wen me dey breath out. No go play with some weed my guy o. Make buggyman come ,make he share his own experience. That one go don jazz down ashawo hux with he kala this morning..  |
Crime › Re: Men Can You Allow Your Wife Or Serious Girlfriend To Work In A Pub,bar Or Beer P by BigYash: 9:58am On Nov 15, 2022 |
headbasher96: The ones that dont work in the aforementioned places are they any different Help me ask am o.. Who be hoe, na hoe,even if na church or mosque she dey work.. |
Politics › Re: Igbos Won’t Produce Nigeria’s President Through “Nzogbu Nzogbu” Politics -Soludo by BigYash: 9:56am On Nov 15, 2022 |
Igbos are not united. That's why the falanis mess with them.. Very anyhow set of people.. |
Politics › Re: A Short Message From Ngozi Okonjo-iweala For Peter Obi And Soludo by BigYash: 9:54am On Nov 15, 2022 |
Lionnation: I am 100%obisient but this had better be true, I don't like fake news it does more damage than good, some fake news are sponsored by enermies Its fake news from urchins. |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 9:50am On Nov 15, 2022 |
kelvine: Baba no spoil me jare, I get problems but I de solve them one by one. I no want weed. Just give me better food, I fit manage one or two bottles of beer.  Just talk say u dey fear Highness. I get guy like that.. The highest he can go is origin bitters.. Its good sha. No take wetin ur head no carry abeg... Chop ur food and enjoy bros |
Education › Re: Can You Go Back To JSS1 For 300million naira? by BigYash: 9:48am On Nov 15, 2022 |
Na em you dey talk small small? In 6years m done.. Na Benzina I wan dey use enter class.. With hilux for front ,make them no kidnap me .. |
Politics › Re: INEC: This Is What I Found In Just One Polling Ward In Borno State. by BigYash: 9:46am On Nov 15, 2022 |
North scam is too much |
Politics › Re: INEC: This Is What I Found In Just One Polling Ward In Borno State. by BigYash: 9:46am On Nov 15, 2022 |
dignity33: report what? even if you report , how are you sure the issue will be resolve. Report first. Tag obedients them and watch |
Christianity Etc › Re: Church Of England Paves The Way For Same-sex Marriages ( Pics) by BigYash: 9:45am On Nov 15, 2022 |
Bible no dey lie.. Last days are here.. Repent for the kingdom of Jah is at hand.. Nairalanders repent. Big yeah repent.. I cum in peace o.. |
Romance › Re: I Pity Men Wey No Dey High by BigYash: 9:34am On Nov 15, 2022 |
kelvine: No be every body get big problem wey need highness. Some people problem need just Small red wine and fish barbeque with good music. Try drag slim tie of weed. Then follow up with these things you listed,then you go sabi say them dey taste better when you are on weed Highness. I no say SK or Loud(mixed with chemicals) Normal weed,only say e dey smell bad.. But you go buy some kind things to kill the weed smell. Better still no smoke am.. Chew just a pinch.. (This one high pass and you go finish 2 Barbeque, you fit still ask for more)  |
Politics › Re: INEC To Nigerians: Help Us Identify Underage Persons On Voters’ Register by BigYash: 7:13am On Nov 15, 2022 |
Inec don craze. Na me register them or una? |
Romance › Re: Why I Cant Apologise To Those I Infected With HIV - Infected Man (Pic/Video) by BigYash: 7:11am On Nov 15, 2022 |
Raw divers... I don't like condom crew. Una see una lives? Na girls worst pass.. Sex with condom hurts crew.. If you dey treat gono for pharmacy, better go do test o.. Who give you gono fit still get HIV |
Crime › Re: Kidnapper Arrested On His Way To Supply Soft Drinks And Cigarette To His Gang by BigYash: 7:07am On Nov 15, 2022 |
illicit: Na from wey I dey read on NL o I understand bro. Even me don read such several times too. I even read where some requested for palm oil and yam,rice ,drinks and other food items.. |
Politics › Re: Keyamo: Adebanjo Made Mistake Endorsing Obi by BigYash: 7:05am On Nov 15, 2022 |
My pain is,even if obi wins later now. They will still allow this dog to cross carpet, instead of locking him up and putting the keys in an ocean.. He might be doing what he was paid for,but he doesn't care about the suffering the poor Nigerians are in.. This makes him an enemy to me.. |
Crime › Re: Kidnapper Arrested On His Way To Supply Soft Drinks And Cigarette To His Gang by BigYash: 7:01am On Nov 15, 2022 |
illicit: E be like say them never get victim If not na d victim family go bring the bread and drinks This guy o  You first do the job before? You made me laugh out loud this morning.. You no lie sha,e fit be as you talk .. |
Celebrities › Re: God Can Call Anybody” Netizens React As Cynthia Morgan Becomes A Prophetess by BigYash: 6:54am On Nov 15, 2022 |
|
Crime › Re: Fake Medical Doctor Arrested After Sleeping With 4 Victims And Impregnating One by BigYash: 12:53am On Nov 15, 2022 |
Doctor fvcker.. Them suppose flog that him joromi with cane, wen them apply pepper.. |
Celebrities › Re: God Can Call Anybody” Netizens React As Cynthia Morgan Becomes A Prophetess by BigYash: 12:05am On Nov 15, 2022 |
 My sister no go ever disappoint.. Only Jah know wetin she smoke or inhale this time..  |
Crime › Re: Other Asian Countries Consider Banning Africans Like The UAE by BigYash: 12:03am On Nov 15, 2022 |
Dj8064209091: Mr. poster, can u pls do Nigeria a favour by joining the Ibos to agitate for their own country so that u can rest in peace.... Abi o... I am not Igbo. But I support d division of the country. Cux these three major candidates campaigning for presidency are all scam. It will only get worst.. They should allow Igbo go. Arewa go, Oduduwa go , bendel or Niger Delta one side. Nigeria is even too big for one president to manage.. |
Family › Re: Man Discovered He Is Not The Father Of His Children Through Wife's Chat by BigYash: 10:18pm On Nov 14, 2022 |
Simp will still see nothing wrong in this... The way I go use back of cutlass lace person back en... Make I no talk who yet.. Make I go verify the story,I dey come.. |
Family › Re: What Is My Wife Doing ? Cheating? by BigYash: 9:14pm On Nov 14, 2022 |
Nwatachoba1: Walai, na see finish make the wife dey so anyhow and the husband can't talk cus he will go hungry or probably be thrown out of the house... A WISE MAN ONCE SAID, NEVER LET YOUR WIFE BE RICHER THAN YOU... E GET WHY E TALK AM I swear bros.. |
Family › Re: What Is My Wife Doing ? Cheating? by BigYash: 6:15pm On Nov 14, 2022 |
Nwatachoba1: One thing I've learnt In life
Never let your wife put food on the table Bros you get sense e.. If a man wants his home to be balance, never you allow her provide food for the family. She can be supportive in other area.. Food and rent.. No gree o.. See finish go full everywhere ,if you gree her |
Family › Re: What Is My Wife Doing ? Cheating? by BigYash: 6:12pm On Nov 14, 2022 |
Adun27: Please some weeks ago, I found out that her colleague (a male) calls her often. I told her but immediately she flair up and went to work with anger, she told me that the boy was calling him for work meanwhile they will see for sure the second workday, when you left home angrily without even fighting her.
The boy sent me some texts on WhatsApp explaining that she wants to collect a phone from my wife blahblahblah, I never replied the text, the boy called me twice on the second day and I didn't pick, my wife told me that the boy saw her face look angry and that's why he asked what was wrong with her and she explained to him, she told me that was why he was texting me.
Yesterday, I found out that the same boy still calls my wife and my wife calls him too, when I raised the issue again she flair up telling me the boy was calling him to ask her welfare. What is confusing is that the first time they talk different things, why would a reasonable guy continues calling her after he knew it caused fight the first time, why would she continue too when she knows that it's threatening her marriage.
My wife has been denying me sex for 3 months, tell me if that's possible for a girl who loves to Bleep.
My wife has a child for me and she has been supportive financially, she does house chores everything, but she had betrayed me twice before, one was cheating, the other she stole money coniving with my cousins at my former business.
Please somebody advise me what to do. Hand writing on the wall. Advise yourself o. You should be happy she d9c you sex.. Before she go give u yama yama disease. Only your so called wife,cheat and steals.. Bros you get mind still dey with her o. That boy calling you.. Just try find am and cut his ear. The right ear.. Case closed.. Why people dey like fvck married women, na em I never still understood til now.. Op you get idea? |
Properties › Re: Drop A Picture Of Your Sitting Room by BigYash: 5:55pm On Nov 14, 2022 |
|
Properties › Re: Drop A Picture Of Your Sitting Room by BigYash: 5:42pm On Nov 14, 2022 |
SouthSouth1914: Haha . Bose can bring down the roof of your house!! Go and check about BOSE home theatre on eBay. Check the capacity and revert back. Thanks You don't minit. Oya I go observe am now.. You're blessed chief.. I like music and sound no be small  |