Bimberry1307's Posts
Nairaland Forum › Bimberry1307's Profile › Bimberry1307's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 (of 37 pages)
wizsolzy:mummy chumzy, no mind am o! me wey don give am d D-paper even before I consider his |
BraniacX:This P dot A yav spoil finis |
wizsolzy:Now God don finally catch you. Before I dey hear say na everyone u dey pwopose to and now na number you wan dey collect abi? PUO PUO SAL REJECTED.. |
BraniacX:no be only polish you suppose do nau, you suppose carry the shoe for head con dey follow am for back abi no be P.A you call yourself? #tongue |
wizsolzy:#blushing, i'll think about it but don't tell anybody o |
BraniacX:chai! this guy don spoil finish. I hope this ur oga is aware of your secret |
wizsolzy:guy, I just dey recover from this your puo puo sal wey you gii mi. hahahaha, Abeg no mak me laff. |
BraniacX:issorite, as long as there won't be any ticket collection. |
YeSJacky:were you there? |
owwwwwh, meme for just leave this girl alone. What if something happens to her pregnancy now? I guess that's what the girl wants anyway. me no wan hear any tori o. chumzypinky, well done o. |
BraniacX:Chai! BraniacX, I dey feel your sense. The honourable P dot A. |
solomonbrown64:you more than deserve it dearie. |
Unfulfilled promises by Audrey Timms Red Ashes by Chumzypinky In the dark by Angelinastto The Kevler's family series I think by Larabae13 if I'm not mistaking. And their overall baba still remains Solomonbrown with his blockbuster CHOICES. And how can I forget my personal person FIYAH? check out her latest silhouette (I hope I get the spelling right ) YOU GUYS ROCK. |
************************** |
At last! I meet up, can't believe I read this story all night. even though my battery dey Bleep up and my power bank was a bitch. Solo, u have a thing going on, I swear. Don't worry, I dey keep one award for you at the end of this piece. well done man, more oil to your head. |
Mobecs:good observation, made d mistake too. the two stories badtt gaan. |
This story is supper awesome! With all the suspense and all, it had me glued like super glue. Well-done OP |
Chumzypinky:well, I don't mind. As long as the story is not gonna become an abandoned project, I'll wait. I am a veeeeeeeery patient somborry. |
herosakin777:I tire o |
I'm over suspecting this Kelvin. I wonder what will become of their marriage if what I'm thinking is true. anyway, make I tanda dey look like Lookman. |
chai! laugh wan kill me die, but I never die sha. bibijay123, yo head get oil. |
Chumzypinky:Oya do sharp sharp. Bia, take this shange make u take carry flight. |
chai, this THEBLESSEDMAN sef! I no know wetin to talk. Fiyah is back, hmmmm. Ama follow u like flies follows mango. oya keep it rolling. |
DTOBS:Haha, DTOBS! agbalumo ke? you no get apple? |
just chillax mama pinky, we will be here whenever your ba3 is alive. by the way, you dey try. your head get oil. |
[color=#000099][/color]Chumzypinky, u don vex? oya no vex. no dey mind dem jawe. oya com update quick quick. |
Angelina s-double T o, oya bring yo butt make I kick. oya update jooooor abi make I......... |
hmmm! bibijay123, yo head get oil (in bovi's voice). Abeg update as concurrent as you can (Abeg I no wan speek English) lol. oya keep it rolling. |
chumzypinky, well done ehn! kpele, d Lord is ya strength. But y don't you try za oda room? it's relaxing, you know? oya next update sharply. |
rachealfst, please accept my small yansh. can't believe I read this story all night long! you are simply the bomb. ;Drachealfst, please accept my small yansh. can't believe I read this story all night long! you are simply the bomb. |
ohhhh kainene oooooo! you avv fvucked up big time. #injenifa'svoice |
) 



