₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,277 members, 8,425,772 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 04:36 AM

Toggle theme

Blacksta's Posts

Nairaland ForumBlacksta's ProfileBlacksta's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 334 pages)

Jokes EtcRe: Letter From Grandma by blacksta(m): 5:51pm On Aug 26, 2010
Vic2k3:
Smh. number 1 spoilsport don show
your loss bro - ol boy bridge don close na dead end -lol
Jokes EtcRe: Letter From Grandma by blacksta(m): 5:41pm On Aug 26, 2010
@Inked

I am happy u dey enjoy yourself grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:26pm On Aug 26, 2010
tanimz:
See your mouth like Yeah Rite - abeg comot for road make i see thread. You wan chop slap this afternoon, abi?
Normal conversation as defined by T_z
Jokes EtcRe: Labour Pains by blacksta(m): 5:24pm On Aug 26, 2010
Wow - Element G Flipping impressive - Oya take my crown. grin


Arise King Element G grin

Blacksta is forced into exile. tongue
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:21pm On Aug 26, 2010
Yeah Rite - abeg comot for road make i see thread.
Jokes EtcRe: A Really Bad Day by blacksta(m): 5:13pm On Aug 26, 2010
cynthoney:
Yuck!!! old joke

but still good to hear it again cheesy
Lol Na 1980 joke sef


Hey wassup - hope u r cool - long time wink
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:12pm On Aug 26, 2010
If that one  na normal conversation  - I wonder what you will write if you dey fight person.  tongue
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:02pm On Aug 26, 2010
U just attacking me sha - I no wetin i do sha. grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:57pm On Aug 26, 2010
shocked Wetin dey happen  -
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:40pm On Aug 26, 2010
tanimz:
Vex eradicate all your lovers? Abeg, I no understand that phrase. sad
Trust me na. wink wink

But talk true, you go school?
No problem  - i take back my advise  - you are on your own now.  tongue
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:29pm On Aug 26, 2010
tanimz:
Hehe, ojo kan pelu. School don start so I no get time for NL anymore. embarassed embarassed

How you dey? cool
I dey o - abeg make u face your studies ooo some of us don finish school a while back and now we just dey work and play.

That one na the important one. and then u can play later.

grin
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:18pm On Aug 26, 2010
tanimz:
Element, my life dey dia oo!!

How are you, your lover (I believe the mosquito) and your malaria?

You still dey on drip? tongue
zazor mouth  -


Hey tz o to jo meta  - u travel  wink
Jokes EtcRe: Letter From Grandma by blacksta(m): 4:11pm On Aug 26, 2010
Studio CFR:
Ode oshi ni'e walahi.
back to sender x 100 grin
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 4:01pm On Aug 26, 2010
Skynnee Dippper - if na joke stop am - Remember you are with blackie - Your one and only.
Jokes EtcRe: Letter From Grandma by blacksta(m): 3:59pm On Aug 26, 2010
Studio CFR:
Why una dey turn jokes section to toasting section?

Una dey dull me abeg.

Dating and meetup zone dey dia yet una carry una shamelesness come here dey make everywhere dull for us.

Where una sense of humour dey sef? Under slippon?
Haba what a shame - Post Joke or sharrrrrrrrrrrrraaaaaaaaaaaaaappppppppp dia
Jokes EtcRe: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 3:54pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
Welcome cheesy
baby mi - why u dey harrass me - with my undenying 100 % love for u -
Jokes EtcRe: Letter From Grandma by blacksta(m): 3:37pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
Nice one Inked. So blackie u've been following and discussing with her? U are so dead angry
baby - I just tell am say make she post joke - nothin more nuthing less. Ask am whether i am toast -

nuthin dey between me and Inked


Oya Inked - please talk now - I toast u before?

grin grin
Nairaland GeneralRe: Phcn Strike by blacksta(m): 3:28pm On Aug 26, 2010
The joke is that there is no light. grin
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 3:25pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
im all spiked up and will injure u embarassed
baby who cause am - se na studio - make i break him head


Element G abeg no vex - How u dey - I dey vex small - sombodi hurt my baby.
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 3:17pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
blackie love cheesy
Yes loff  - Abeg come for a hug - no mind that old man called Studio he wan ruin our relationship -  grin
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 3:09pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
How u take know na tongue
No mind am he don turn to stalker - Dont worry babes i get him medicine grin
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 3:05pm On Aug 26, 2010
bibs:
studio has done it again!!!
please tell me what he has done again - apart from making me cry with this 1989 joke - lol
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 3:01pm On Aug 26, 2010
Element G:
@skyndrop
u never change, see how u yawa blacksta
lol
Jokes EtcRe: Impossible To Please by blacksta(m): 3:01pm On Aug 26, 2010
Studio CFR:
Nut!

I PICKED ANOTHER GIRL TO PUNISH.

TO AVOID ANOTHER DEFEAT, I TOOK ENOUGH ALCOHOL TO MAKE ME STRONG.
UNFORTUNATELY, IT SENT ME INTO A DEEP SLUMBER.

and IN THE MORNING. . . .


GIRL: LAZY MAN!

Lol. . .



I no expect everybody to uncode the joke. Lol
Since u like to pick ugly girls i am not surprised - grin
Jokes EtcRe: Tea Break by blacksta(m): 2:59pm On Aug 26, 2010
skyndyp:
Blackie go take a nap lipsrsealed
haba baby - why now sad - that bobo just dey ruin the yoke section with his 1989 joke grin
Jokes EtcRe: Jokes Recycled (please Share) by blacksta(m): 2:57pm On Aug 26, 2010
Studio CFR:
Why the vexation?

The babes nor gree for you?
Nonsense - abi the babe say i chase am

dry joke = dry joke

grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 334 pages)