Blacksta's Posts
Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 334 pages)
omo lara |
This thread never die ![]() |
skyndyp:My bread don butter today. I don arrive. I am sorry if I hurt u I be changed person now |
Efemena_xy:Na wa o Wetin be your own. So u dey judge pesin by old actions |
Efemena_xy:Why u dey pour petrol for my dying fire. I say my eye don clear |
skyndyp:Na jeje I dey post my jokes na so all these chicks come dey disturb me . Na devil cause am . My face don clear now. Na skyneee dipper I need for my life . I go renounce all of them |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 334 pages)


