Blacksta's Posts
Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 334 pages)
haha one laugh |
Wetin concern me - ![]() Cybaby - abeg make we commot for this burning house |
The both sef - them dey play away - ![]() |
cynthoney:Even the bobo sef don dey chase another person ![]() |
Efemena_xy:Jeezzzzz - u dont need a rocket science degree to get this one - ![]() |
cynthoney:take easy sha - TGIF - meself they use one eye look work and the other one look work ![]() anyway - how are you doing - hope se u sleep well sha |
Efemena_xy:Well my dear sista - You have lost focus because man wahala don come too much ![]() |
Efemena_xy:See Haters - Cybaby + Blacksta = Serious tightness ![]() |
Not bad - I score you 6/10 - Let my people go pass mark ![]() |
Vic2k3:Your mouth sharp this morning abi ![]() |
C_baby - Good morning - how are you today - You and your disappearing act sef. ![]() |
I cant seem to see the funny side of this joke - am i missing something. ; |
I no like am - i score 2/10 |
Efemena_xy:Studio needs bashing - na soft ball - wassup ![]() |
cynthoney:Abeg Easy oo ![]() |
![]() Nice one |
Inked - I see your fan list is growing - some of us better watch out. anyway - go and sleep ![]() |
Efemena_xy:After u will want to chat to me - ok no problem - war don start. - Na delta state i go first destroy |
what is happened here whiliung i am goned away -who packing my shat that i leftting here |
jossy_1luv:Na wa - razor mouth Efe So i no be your people anymore |
abeg no fight ooo |
follypimpi:lol - No vex big bros / hope all is well sha. - I just say make i hail. |
follypimpi:follypimping or bigpimples ![]() haba you wan auction your cuzin - what has this world turned into. ![]() |
smh |
Hmmmmm Just passing by |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 334 pages)




