Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 252 pages)
Holly Gram All this Nollywood actress..Na who de give them all this money.. hardly b4 u see Nollywood actors buy house or buy better car... All this Nollywood actress una YANNSH de work for una oooo.. mean while, I de ASHAWOO house now.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Touch not my WEED and do my LITA no HARM!The kind joy wey WEED de give me, I no fit explain am finish.. If I de roll my WEED, e de give me maximum joy.. Sometimes if I roll my WEED finish, I go just kip am for ground, begin de look am, NaSo I go just de smile.. E get one day wey I buy MAMA CHINELO WEED, I say make I enter inside forest to high the WEED because I no want make my niggaz disturb me.. I buy about 8 raps of WEED, Naso I JAZZ in Forest.. I don SMOKE reach 6 raps of WEED, ohh boy.. NaSo hunger begin fire me like PESIN wey dem flog 2by4.. I look everywhere no food to eat, nobody to call, na inside forest I de.. My BLODA... I chop GRASS tire dat day.. I chop GRASS sotey my belle FULL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
PARADIZEPRIEST:Holly Gram WEED aint no hard drugs..WEED is Root. natural plant.. u can use it to cook jellof rice and eat, I promise u, u will enjoy it.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Nice 1 Man..I SWEAR DOWN.. if u SMOKE like 7 raps of WEED and u NACK that tin join am.. U go sleep for 15 days and 17 nights.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Strong MAN..mean while, make una go get una PVC.. My WEED, my KALA and my PVC, all of dem de OBIdient! OBIdient is the master KEY.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram May she be found and in good health..This Life self.. Although all of us go die 1 day but we no pray for untimely death.. Na y I de hustle and SMOKE my WEED till my EYES go be like PESIN wey SLEEP de catch! Na God go help us for this CUNTREE.. this CUNTREE MATAYANCE 3much.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Farid24224:Holly Gram dis my Gee de flex ooo..WTF MAN! |
Channah1:Holly Gram MADAM e get people way be nairaland LIFE of the PARTY..My FACE show well for NL.. E be like say u just come here new.. abeg I no de follow woman drag table and I no de respond to woman here, so u are lucky am responding to u.. mean while, I de ASHAWOO house now. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Jameszinchenkov:Holly Gram na winning eleven 9WTF MAN! |
Farid24224:Holly Gram my Gee!Na winning eleven 9 but I get GTA 5 and I go still install better games insidee.. WTF MAN! |
Peterpan007:Holly Gram my Gee!na winning eleven 9 but I get GTA 5 and I go still install better games.. WTF MAN! |
Holly Gram My KALA, my WEED and my new laptop, all of them de OBIdient!OBIdient is the master KEY.. touch not my WEED and do my LITA no HARM.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram my WEED business don really pay me dis year ooo! I don buy laptop still put games inside.. winning eleven 9 and GTA 5.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Darkseid:Holly Gram CALM DOWN like REMA (CALM DOWN)I go still install PS4 games inside. I already have GTA 5 WTF MAN! |
yemzone:Holly Gram sure MAN..na winning eleven 9 but I go soon install better games inside.. na uncharted, red dead redemption, assassin's Creed and Batman de hungry me.. WTF MAN! |
stevebond007:Holly Gram na winning eleven 9just to pass time bro but I go still install better games WTF MAN! |
RPG2020:Holly Gram ![]() U go sell for 40k WTF MAN! |
Princelumide:Holly Gram na winning eleven 9WTF MAN! |
Holly Gram Nice 1..Abeg next time make una de try put WEED inside food.. mean while, my WEED business don really pay me dis year ooo.. I don buy laptop still put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Nice 1..U for use WEED take cook am.. Mean while.. my WEED business don really pay me dis year ooo.. I don buy laptop and even put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram mean while, WEED business don really pay me dis year ooo! I don buy laptop still put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram for it is written, in the book of WEEDIOLOPHY..Wen the TIME COME, u will surely know wat to do, as for now leave the rest for nature and allow ur PREEK do the JUDGEMENT wen the TIME COMES.. Mean while, WEED business don really pay me dis year ooo! I don buy laptop still put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Abeg cleaner for abroad ooo!Infact I no go mind PACK SHIIT for abroad! mean while, WEED business don really pay me dis year ooo! I don buy laptop still put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram WEED hustle really pay me dis year ooo!I don buy laptop still put game inside.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 252 pages)
All this Nollywood actress..
