Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 252 pages)
Holly Gram I never see those TINZ before..Na ice cream... WTF MAN! |
helinues:Holly Gram badt Guy!How u take know, I de ASHAWOO house since morning but na only 1 round I don go.. I just de relax for the bar.. I go still NACK another ASHAWOO, make I SMOKE CIGARETTE small.. WTF MAN! |
FERNANDEZISBACK:Holly Gram ![]() U de find were to buy. wer be ur LOCATION 1st.. although I de ASHAWOO house now.. WTF MAN! |
helinues:Holly Gram na KALA language I de understand!so which 1 WTF MAN! |
Holly Gram there was a CUNTREE..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
helinues:Holly Gram bloss which question..U no ask me anything na.. na now I de see ur chat.. or na for another trend.. WTF MAN! |
FERNANDEZISBACK:Holly Gram U be Ss3?U be police? because e don TEY small wey I enter police station! the Las time wey I enter, Dem catch me wit WEED wen I de come back from ASHAWOO house.. WTF MAN! |
Holly Gram NL una de see for una self..Wen I de SHOUT here since, make everybody carry der own KALA, una tink say I de joke! As u see me so, I get 2 KALA, old and new KALA.. Any STREET wey I de JAZZ in, I de carry my KALA.. Anybody wey JUNZ or ZUZU, na to BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask us waiting happen.. If u get PIKIN, buy KALA give ur PIKIN ooo no too REASON d matterz because children of dis GENERATION de adapt to TINZ fast.. PIKIN of 5 minutes don de operate LAPI PIKIN of 2sc don de operate PHONE! so no too REASON d matterz.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram MAMA u do WELL..U deserve ODOGWU BITTERS! Ur talk make SENTENCES! Upon say I be 1st class GRADUATE, I never see job since 2015.. but I thank JAH, na WEED I de sell today and money de dat business ooo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
FERNANDEZISBACK:Holly Gram My Gee!The way dis CUNTREE take be now, EVERYBODY need carry der own KALA ooo.. CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! No wer is safe again.. If u get PIKIN, buy KALA give ur PIKIN ooo... No too REASON d matterz because children of this GENERATION de adapt to TINZ fast.. PIKIN of 5 minutes don de operate LAPI PIKIN of 2sc don de operate PHONE.. so no too REASON d matterz.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Upon say, I be 1st class GRADUATE, I no see job since this useless man enter chair!But I still de thank JAH because na WEED I de sell now and money de dat business ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram My Nigga!BLAST BLAST der left and right legs drop 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Tobidgr8:Holly Gram 40kWTF MAN! |
..... |
Holly Gram Wish u well..But for this CUNTREE, E no easy as u tink am ooo.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram OBI is no longer a boi..OBIdient I stand.. LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Make THUNDER and AMADIOHA fire dat useless woman!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram OP. I be FIRST CLASS GRADUATE..LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
.....
|
Holly Gram If na guy do dat prank..Me and U know how far.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I SWEAR DOWN, No2..CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! tins don cost for small MARKET and main MARKET.. Since them born me, I don de hear WE ARE THE LEADERS OF 2MORROW.. 2MORROW don come and go, we no see anything LEAD.. Na the old monkeys still de LEAD us! My BLODA dis CUNTREE is beyond repair ooo Just hustle and make money, the settle ur self or u leave the useless CUNTREE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I noticed too..Because i entered KEKE from ikeja to agege Guinness to NACK ASHAWOO dis morning and I paid #200.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.....
|
......
|
....
|
.....
|
Holly Gram Sense no go kill Una..if u know, u know LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
...... |
.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 252 pages)
I never see those TINZ before..