Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 194 pages)
![]() D tin wey dey do dis man don start again [img]https://media1./images/55bd6867e909559c6a3e0b4778c58dfa/tenor.gif?itemid=14956284[/img] |
![]() |
Of course they deserve it.....
|
These days shit happens so......a big no |
So for her mind now she don mark her territory finish........lol
|
![]() Oga hope say u sure ooo make e nor be like kano wey deny until breeze blow fowl yansh fully open oo [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
This could b interesting [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Wait oo virgin??....virgin?? [img]https://media1./images/d30b7a2da3240931c6d488a51c9e66dc/tenor.gif?itemid=15868383[/img] |
![]() Well.....we are nigerians, we no dey hear word naturally
|
Make we dey observe [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Yes its very true......they keep learning seeing and it from the government/leaders every minute
|
![]() For naija dem go send police and soldiers to finish everybody
|
See who dey talk ooo...... Lol May we not attract curses upon ourselves by ourselves........ [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
ijaw1stson:[img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
After collecting bribe u cannor refuse again na to change d name abii?? Make we dey look....... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Choii.....
|
![]() U see dis buhari government, na thieves full am......... Everywhere looting on massive scale
|
![]() Nigerian polithiefcians on hearing dis news and knowing alert dey come..... [img]https://media1./images/d5bd4e441ed3a7a4606e31c41a2b16c5/tenor.gif?itemid=15595949[/img] |
![]() Nigerian polithiefcians on hearing dis news and knowing alert dey come..... [img]https://media1./images/d5bd4e441ed3a7a4606e31c41a2b16c5/tenor.gif?itemid=15595949[/img] |
![]() Coro coro is pleased.....
|
...
|
coro coro ryt now
|
Ganduje said, “There is no doubt that Kano is in trouble. And there is no doubt that we started on a shaky foundation. When samples were taken to Abuja for 7 hours and came back again in 7 hours, that was the shaky foundation I am talking about.Mumu man failing woefully at trying to shift blame from himself....... “I want to assure you that, by the time we hear from the findings of Dr Nasiru Sani Gwarzo’s team from the Presidential Task Force, for the days they have been here, we will have more solutions that we will use in solving the problems from Kano.”Shebi d Dr Nasiru Sani Gwarzo’s team don talk say na Coronavirus.......make we see wetin mumu man go do
|
Rip |
Another reason Nigerians are kicking against it is that it is copied word to word from Singapore disease act. ![]() They cant even sit down, research and draft something we can relate to as a country and wey fit work for us, No na to just copy word for word wetin other pipu don research and put down based on wetin dey best for dia own pipu.........#SAD Bunch of clowns we have as leaders aswear
|
A word is enuf oo.......i don do my part
|
Sense will not kill dis serap pipu aswear |
![]() Dis kano mata don dey be as e get oo
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 194 pages)
