Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 194 pages)
The man na the real MVP
|
![]() Nigerian polithiefcians will rather prefer to watch the country go extinct than pass a bill like this.......
|
![]()
|
![]() Ok.......next!!
|
Texman21:Oga........Oya ooo Time nor too dey [img]https://media1./images/b732a2e3d4aa95203da2cd2c022bd264/tenor.gif?itemid=9516599[/img] |
Foolishness at its peak......chaii |
![]() |
Two foolish men u mean...
|
![]() How can u b doing school feeding program for children dat are not in school.......this one is jus too much ne.......abi dey wan tell us say dem go dey go each child's house one by one every single day?? Make una dey fear God na...... Haba!! [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
![]() Na wa ooo.......so we gaz dey take news for naija with a pinch of salt now abii??
|
Na dem pipu go use do for example on weda to continue or suspend d lockdown...... Make we dey watch sha [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
We know say na ur small work as per olosho...... Any other thing?? [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
Ma hear.......dem jus wan check somtin nii
|
![]() Una dey whine me nii??.... So today or tomorrow sef we fit hear anoda chief of staff??....na wa oo [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Welcome to nigeria!!!
|
![]() Hope say we no go later com here say all dis long talk na "AUDIO" sha..... jus like d "technically defeated" statement
|
in addition to Abacha Professor Gambari has served almost all the dictators that has scorched the piece of earth known as Nigeria.Nawa ooo.....hope no be abba kyari raised to power 10 him be ooo
|
Chaii......this "Truth" will pain some mumu zone'Bs ehn.....same way he betrayed & dumped them without Palliative in this period..... Haq haq haq haq haq [img]https://media1./images/a53be6cc904e63941709e5f7eae8f4e1/tenor.gif?itemid=3467089[/img] |
U mean a whole daura....... Lol This is sad and funny at d same damñ time [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
![]() Make dem dey fight na.....awa own na to dey watch [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() A clear example of how power can intoxicate....imagine if someone like dis become president Also anoda reason while d ncdc bill must not be passed......freedom of d common man will b jeopardized |
![]() |
Aswear......This man no come play with anybody fada Lol
|
![]() Dis pipu no wan tell us d full story....wetin dey pursue pipu from dis isolation centers dem??
|
Only him for him own accident....mayb e bin don take one or two for d road |
E fit happen to anybody ooo......bhet, diswan too much [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
Na somtin wey everybody know ooo......but small position abi office go make u forget |
![]() Later later naija wey dey do shakara now go dey beg for d 5G |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 194 pages)

