Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 194 pages)
![]() Imagine.....so d EFCC pipu were even playing d songs of d pipu they came to arrest.......haba!!
|
![]() Omo see epistu ooo.......as if i give a fûck!!!
|
![]() No name but....we at NCAN already know that....Na Dem!!!
|
![]() Please ooo can somebody remind me what we are manufacturing again??.....i nor fit remember...infact i no even get memory of am sef [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() And thus d fool continues to destroy his political career. Well.......ma jus dey watch as usual [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
Chaii.....dem wan take style finish osubande......lol https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() As the tori change from "CHANGE" to "NEXT LEVEL" na so dem don dey change tori from "WE WILL NOT INCREASE FUEL PRICE" to "NO IMMEDIATE PLAN TO INCREASE FUEL PRICE" abii??....issoraii!!
|
![]()
|
![]() I'm not saying e wee apun to u ooo....lol HML Lwkmd
|
![]() Hmmm...
|
![]() Davido don become weak man las las.....mtcheeww [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
![]() Jus imagine if na buhari dem for meet!!!.....lwkmd The conversation pattern for different
|
This girl knows her shît!!.....girls no go learn now ooo
|
yarimo: ![]() Come here
|
![]() Celebrity unions wey nor dey even last reach 5 minutes...... Owk na...make we jus dey watch see how long dem go last [img]https://media1./images/325e2b7438bba93c7d50c2f1b5e0c223/tenor.gif?itemid=7779408[/img] |
![]()
|
Wait....come oo....una sure say na final be dis??
|
In the statue building and iberiberism department abii....lwkmd [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() I dont even see d need for foldable phones in d first place sef |
![]() I just came to watch the tribal war that will happen here [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Become like dis guy and hustle legit.......ma hear say depression no fear to near u
|
|
![]() Na so.......oya face polithiefcians like Tinubu and co.
|
![]() Mtcheewww.......make we dey go jhur.....nothing to see here
|
trapQ:Swipe d different options to d left till u see d drawing option (as shown), click on it and click on the pencil dat appears and start drawing anything you feel like on d pic
|
![]() Na wa for awa naija pipu ooi.....as go no gree go for d stoppage of rice smuggling dem talk say na "Imported Rice is Poisonous" ......as in can u imagine d conconbility??........i jus cant deal mhen!! [img]https://media1./images/e993e4d3f3fe6c201754c958a1b6d114/tenor.gif?itemid=3535977[/img] |
trapQ:An app called photo editor |
![]() Only 2 gb ram .......mtcheewwhttps://www.tryimg.com/u/2019/05/02/77FBD410-1BBE-4C89-9A0D-56B7493AA12A.gif |
![]() Yahaya bello don beg inec make dem add am 2 weeks extra time for government house ooo....lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img]
|
Praisesongz:Boss me sef nor know oo.....i jus download am from pesin wey use am |
Toks2008:U long press the gif image from a gif site, copy the gif's url and paste it in between [img][/img] (press button shown in pic below)..... something like [img]gif url(without space sha)[/img]
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 194 pages)

.......mtcheeww