Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 194 pages)
Wait ooo.....abi na handball nii?? See women doing what messi aigbe could not do.....lol
|
![]() Which wan come be problem child again??
|
![]() Mtchheeww......apc mata Me:- ...... [img]https://media1./images/4554a8d38747dfefeea3230c1234cf58/tenor.gif?itemid=12171862[/img] |
![]() I think its high time an alternative to JAMB is brought to life......they started misbehaving....
|
![]()
|
![]() Very useless set of pipu wey go jus sidon dey talk trash.......nor be d same pipu bin talk say if we no see prepaid meter make we nor pay??......listen to dem at ur own peril better pay if u like ur wire wey dey pole (lol) |
So video vixens dont sleep with directors.......Lol https://thumbs.gfycat.com/SecondBreakableIbis-size_restricted.gif |
![]() [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] After solid investigations at NCAN headquarters...... It was discovered that...(and this is a technical term)..."Na collabo between aboki from d north oand awa blodas from the east oo" .....lol Awa afonja broyhers ryt now.... [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Mtchheewww.........then by evening time now them go talk say "our account was hacked"
|
logon599: ![]()
|
![]() Na wa ooo.....how can u be owing pipu outside ur house and still be owing pipu inside ur house again.....abii dem swear for dis country nii??.......haba!!!
|
How Nigerians dey watch wtin dey happen for naija....."Helplessly"
|
Will really love to see how this saga plays out.... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() So pipu still dey play ball on thursday night.....i bin don forget oo
|
So pipu still dey play ball on Thursday night.......i bin don forget oo
|
![]() Naija na jus funny country because na comedians full am.....aswear
|
Am jus laughing at anybody that thinks nigeria will ever develop and get better with the kind of leaders we currently have and the kind we are training (i.e the children and youth)....... [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
Tottenham be like.....oh God of Liverpool, do am for us too oooo
|
Greatest lesson: You'll Never Walk Alone...... GGMU!!! btw
|
Nice.....congrats. Meanwhile CR7 Somewhere yesterday after d match was like..... [img]https://media1./images/863661e9e54fce14941cd0146dc2a12b/tenor.gif?itemid=4318212[/img] |
EbukaHades10: ![]() Even me sef dey wonder ooo...lol [img]https://media1./images/b1062b0a2e48bf29b96c1159f1353681/tenor.gif?itemid=5089290[/img] |
![]() Thats what happens to HATERS
|
comshots:
|
Now playing....Cry me a river....cry me a river by Justin Timberlake Lol
|
Eeya.....so they were so disappointed dat they left "messi aigbe" behind...... Lolsss Meanwhile barcelona fans going to work dis morning like.......
|
Na now e sure me die say....... Ronaldo == G.O.A.T. Messi== goat (hausa= akuya, igbo= ewu, yoruba= ewure) Messi aigbe.....Lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img]
|
delugajackson:And proudly brought to you by UEFA CHAMPIONS LEAGUE .....hahahahah [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
Heheheheheh.......this tin can pain ehn!!!!!.....rotflmao
|
Heheheheh.......barca fans going to work tomorrow morning after making mouth thru out last week........lol
|
Blood of Zachariah!!! As a proud man u fan........i have nothing but respect for LIVERPOOL.......They did it.....no more world best for messi [img]https://media1./images/3192d344d80995b7a8d806a135092512/tenor.gif?itemid=11975705[/img] |
4 - 0 ??U sure say nor be back of television i dey watch so?? [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 194 pages)

??