Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 194 pages)
![]() Madam olosho na so dem teh u say pipu with brains dey behave??
|
![]()
|
![]() Nothing wey musa no go see for gate!!
|
![]() "Nigeria must go" ......heheheh Ghanians be like:--awa turn don reach
|
![]() Na to dey expect osinachi part 2 be dat na |
![]() E be like say for nigerian politics "Some Pipu" nor need get waec to enter am......i nor call any name or region ooo
|
![]() If u go check wella u go see say at least 98% of the 721 na pipu wey presidents, governors, senators, etc bin recommend because na only pipu with government connect dey get government work........what a country
|
![]() Even with the power they've always wanted in their hands they still fight themselves and these are the set of greedy people that people are expecting change from??....... Well lemme jus enjoy d show and d outcome [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Juan mata??....him neva taya nii??......haba!!!!
|
![]() Y dem com dey show is d yahoo boys yansh when yahoo geh yansh dey.....mumu pipu dey kiafu oo
|
Ebola??......mars here i come!!
|
![]() Nor be say i be bad belle ooo......but d marriage look like d type wey no go last
|
![]() Hmmm.....make agberos (Tinubu boys) no go start dey burn government house oo
|
![]() Bhet why everybody jus dey attack nigerians left, right and center??.....somtin dey happen oo
|
![]() Chaiiii.......so All dah money don follow water??
|
![]() It will actually be very good if this works |
![]()
|
![]()
|
![]() Ok ma......we go jam for shiloh very soon
|
![]() So She follow loose her boobs abii??
|
![]() All these initial gra gra for nothing......ministers dat everybody know will be appointed by middle of next year
|
![]() Lemme see.......so they both realized they were both looters and then realized they had to bury the hatchet abii??.....am i missing anything else?? [img]https://media1./images/ac3513047ecd7137676b3354370d7815/tenor.gif?itemid=12587594[/img] |
BuhariAdvocate:Lol......dino be laffing at your command of english language
|
We at NCAN even without checking names know say "NA DEM"
|
![]() I bin wan talk say na impossibility but maybe kogi pipu no get sense. so........idk [img]https://media1./images/808e2977ff1c5b2089e900f877545039/tenor.gif?itemid=5742406[/img] |
![]() Ma jus dey observe [img]https://media1./images/9a5a08137a758bf67155b1f73543bdcf/tenor.gif?itemid=10678092[/img] |
Iz like d good Lord is revealing to me dat my future is in d SENATE oo..... [img]https://media1./images/68045b43f2b226f9bc5f192b112dec79/tenor.gif?itemid=5568438[/img] |
![]() Madam fes lady.....lol
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 194 pages)
